Femiyonse's Posts
Nairaland Forum › Femiyonse's Profile › Femiyonse's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
Goodbye peeps!...expect me in d next BBN season.....FEMI. |
crowntoro:...toro...i go miss u ohh...as d bbn ends today. Ds is d platform whr we met.... |
ModupeJ:God bless u my dear. U will smile in Jesus name. U will triumph over ur enemies in Jesus name. |
Abeg guys, wat tym will d final show commence? |
toseen7:....maybe Neptune dey show for big brother naija only on dstv special.... ....tnk God am watchn dj exclusive from my small gotv... |
Efe dope on dat track I swear....slap me if u like.. ![]() |
By Gods grace, I see Debie rise wearing d crown tomorrow in Jesus name. Amen |
geekybabe:..i no switch votes let alone camp. I jst dey try clear d guy say nobody wish or plan to be poor....all fingers are not jst equal...nd if ur from a wealthy home, dnt insult d less privilege, hlp Dem ND thank ur God for bin privileged. |
Debie Rise ur head is for d crown, ur hand is for d car key and money come Sunday. We shall rejoice n give testimonies in Jesus name, concerning you Debie we ur fans will never be sad. U will be celebrated ND become a celebrity on Sunday in Jesus name. Amen sealed. |
By d anointing of the holy ghost Debie rise will win d money come Sunday. Every stumbling block bfre her is broken down tonight in Jesus name, I decree favour upon Debie tonyt.... RIse in Jesus name. Amen. |
CuteJude:..its simply because we have been there before..we knw wat it means to be poor. So wen u Av d opportunity to hlp Dem become better person...dont hesitate....#efe for d money |
Oyind18:...oyin jst bone d matter....na small tin....abeg mo respond d guy again. Na small pikin dey worry d guy.. |
Agbgift:....gift no vex joor...i come latr feel bad as I mentioned d parent....i no mean to....I'm sorry @toseen.... |
Be kiafu with me man... |
toseen7:dat Na y u cancel my quote...abi u chop craze Ni? Abi u want mke God damage ur life for there Ni? I mention ur name or ur father name for my quote? U are a fool..if u like make ur mad father ND ur stupid mother Wey dey so stupid to Av used u for menstrual issues come talk for here...idiot.. |
Ds efe seff Na mumu...imagine how ds small marvis dey follow him talk like say him be small pikin, I no blame her sha....nor be efe no gree leave d idiot?....d show seff no get meaning again....see how HMS dey sleep.....imagine a reality show Wey suppose dey entertain 24/7. Biggy is a failed fool....jst declare winner n give wetin u get to give abeg... |
Wtf did tboss jst say? "where did he went to"? ....like seriously |
tdbankplc:...but at least e go forever dey record say d said man get money, shey? Same as Debie e don enter record say she crown Hoh for BBN 2017....she better pass some oyinbo ND aunty eba |
eksbabe:... .....biggie is jst bin foolish...i trust my Debie....she is very smart....she will win it again tomorrow insha Allah.... |
bibijegede:...y u beefn my darling Debie so mch...allow d girl enjoy her Hoh abeg.. ![]() |
eksbabe:.....Jesus.....its a lie....she will be d Hoh till Sunday..... |
Wen Jesus say yes no idiot can say no....my Debie my head of house....HOH....shame on marvis ND tboss......3 months not even once.....Debie aftr Hoh....next is 25mill....suprise gang.....toh badt.. ![]() |
toseen7: |
Debie by d special grace of God u will be d most liked and loved by dat biggie in dat house, multichoice and payporte will love only u in dat house in Jesus name. |
Wen Jesus say yes no man can say no. Wen God crowns u, no man can stand against u, in one way dey shall come against us but in seven ways dey will flee, I decree by d anointing bestowed upon me Debie Rise in dat house there receive d word of the lord ryt now, u will emerge d ultimate winner, if I be man of God, u must win d 25million naira, we ur fans will not be put to shame. U will outshine others in d house in Jesus name. Pls brethren dnt forgt its vote Debie-Rise 32052. God bless u |
Vote Debie-Rise 32052 |
Oyind18:....whch group....una nor add me join nah....oya add me abeg....d 25mill is ours in Jesus name .....Debie Rise for d money.....in the mighty name of Jesus Christ...amen... |
Oyind18:....ok Av u started doing it alrdy? I tried doing it last NYT but I cudnt, Bt ds mrng I was able to do like severally, cant even count n,I decided to rest a bit....later tonyt will do more.....na voting I dey talk o...bfre dirty minds.. ![]() |
FrankGiel:....i bind every spirit of immortality inside of you brother Frank. Stay positive stay clean in spirit and pure in ur thoughts ND you will smile in Jesus name. Pls don't forget to type vote Debie-Rise to 32052 pls do it now via sms. Ur miracle awaits u. Bless you. Rev. Femi Washington. Rise ministries Intl. Kogi state |
Oyind18:...cum?... ![]() |
Watsup fam....its vote Debie-Rise to 32052 |
Hi |

....tnk God am watchn dj exclusive from my small gotv...

dont u remember Biggie said there wont be HOH task? Biggie just dash her HOH like someone said and tmrw she passes it on to someone else