Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,220 members, 7,849,780 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 09:40 AM |
Nairaland Forum / Femiyonse's Profile / Femiyonse's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:52am On Mar 28, 2017 |
CuteJude:....u nor dey go school ni? Or wat is ds one still looking for here....no allow me do u somtin Wey go make u smash ur fone ds mrng o..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:47am On Mar 28, 2017 |
Threebeardemon:....oga but honestly if ur own IQ high u for jst ignore my quote ND jst move on....so wetin u don prove to d world now.....ur a disgrace to ur generation 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:36am On Mar 28, 2017 |
Threebeardemon:....haa! Oga demon....wat happened to ur ultimate dstv Na? I'm watching from gotv abeg wit 1800 sub....pls go and ask ur fellow dstvians... 6 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:34am On Mar 28, 2017 |
[quote author=fitzmayowa post=55022006] I think Debie-Rise should call out marvis, there is no point being polite anymore it's time for her to stand her ground... Being polite and soft spoken makes you look weak, it's high time she drops that and show us her "other" side...[/quote ....ds bisola is a ruminant animal ....too selfish....she is eating ND I cn hear from here how her mouth dry move....infact I'm hating dat their useless cliques....im not a fan of anyone....bt i gt angry wen I see people using opportunity and power to oppress odas n make Dem feel bad. We all Av our flaws dey shld know dat....jst imagine hw dey talk to tboss n Debbie now...bisola feeln like d ultimate n efe feeln too much of himslf....3weeks ago he was never like ds towards ds two grls....I wish bassey is still in d house. It wud Av bin bally dat left n bassey shd stay. Efe is never confident n courageous with bassey. I feel for d two... 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:13am On Mar 28, 2017 |
If u are not watching bbn ds morning u are seriously missing so mch...tboss don cry tire. Debbie is ready to confront marvis.....and d jagabans no send.... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:51pm On Mar 27, 2017 |
aro1:...aro abeg free dat mad man called cutejude....i blame cheap fones ND megabytes if not wetin secondary school boys go dey find for adult matter...he jst dey shout gotv since....na him type dey use toy gun n rubber shades n chicken brag for him frnds during Christmas 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:18pm On Mar 27, 2017 |
I hate.....wats fucking wrong with ds tboss belging like a bleating ram since..so loud.....nd she complain too much about Debbie eating too mch. Dat food is not more than wat Debbie can finish Bt she's alrdy mkn d girl feel bad n she can out of timidity form she is full n drop d food....Debbie if u GT brain leave tboss n b on ur own....dnt let her boss u arnd biko... 6 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:10pm On Mar 27, 2017 |
mediocre:..federal university of technology Abuja...FUTA 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:02pm On Mar 27, 2017 |
Wat? Where is ds MOD....seun or wat I ur name.....cant u see how dirty d frying pan Debbie n tboss used in cooking...see d back...nd u are here banning pple....u better wake up else....i will ban u...bfre u be forming nairaland biggie... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:35pm On Mar 27, 2017 |
Will u all keep quiet and tell us who d new Hoh is.....wats all d arguments and insults for? Whr is ds MOD seun or wat is ur name....ull be dia banning people upandan ND ignore ds pple insulting....seun seun seun ifa slap u ehn....u will wake up and do d needfool... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:39pm On Mar 27, 2017 |
Update: House mates currently on freeze mode by biggie...and ninjas packing hms stuffs....in Mr juice voice...."omo"....ds ninja babe get back side n hips ooo...omo....omo......omo.....d visitor Na ninja Dem......biggie is hungry...na him wan chop d noodle....omo omo omo omo omo.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:10pm On Mar 27, 2017 |
Northkendal:....dem use "omo" swear for bally ni? He better stop drinking juice... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:47am On Mar 27, 2017 |
A day to somas eviction he fingered gifty, bfre cocoice left she gave out live bobby suck, bfre kemen left he tried to finger tboss, bfre ttt left he drew all d hms portrait, bfre bassey left he played d mouth organ for his bae Debbie on d couch....whos next ND wat will d person do bfre leavn?...maybe bally and he will shout "OMO....OMO" bfre leavn.. 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:19am On Mar 27, 2017 |
If u guys watched closely ystrdy morning when bally bassey tboss ND Debbie were making their hair at d saloon....in d face of tboss n bally, Debbie said to bassey dat biggie will supply him with relaxer for his hair for his birthday. Bassey sighed...hmmmm...nd Debbie added by Gods grace....wat does she tink saying dat to d face of tboss n bally? If which she's not praying to be evicted neither bassey.....lol...my guy will go and do his birthday in his room dat has no bulb ir light...lol 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:13am On Mar 27, 2017 |
Bally is as useless as my truckfit in hot weather.... 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:10am On Mar 27, 2017 |
Agbgift:...lol.....na so Na.....bbn don hlp him matter.....give am free ynash press....chai....i pity for bisola.....bbn give him free kiss.....hmmmm...marvis mouth yaff suffered....all d 5alive n coke for d house dey pray make d mumu leave d house....him mates dey win payporte games 3tyms n four tyms...even girls dey try come close to winning....d guy nor dey even make effort....biggie sef dey try give am hope....dem suppose jst remove him name from d Friday games....na to dey shout..."omo...omo..." Upandan... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:57am On Mar 27, 2017 |
Agbgift:....Agbgift free d guy Na...haba.....abi u wan follow Dem chop panke ni? Allow d mumu chop n drink juice as usual with him burnt face with bulging eyes.....ruminant animal bally always scavenging d house for somtin to chew....look at his ugly droping chin.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:31am On Mar 27, 2017 |
queenola1:...ive seen where two grown up girls fought in school hostel n ended up tearing their panties and bra...pls I hope u two take it easy so to avoid ds movie... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:30am On Mar 27, 2017 |
BoosBae:...I pity Debbie sha...cos she is going to be facing alot of poo from hms ds week n her boo has bin evicted. Nobody to encourage n mke her strong. D only person left for her is d most hated tboss. D cliques for conspiracy has alrdy bin formed ND dey alrdy had their first meeting last NYT. Head of d clique Bisola, vice Efe, P.A marvis, floor member Bally. I pity Debby. U no see d harsh response efe n bisola bin give her last NYT? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:47pm On Mar 26, 2017 |
BoosBae:...too mch curry brings about smelly farts.....no wonder efe n bisola rejecting Debbie from sleepn close to dem 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:42pm On Mar 26, 2017 |
Debbie go hear am for d house now...lone soldier.....nd she no go mind her biz.....bisola bin showing her open hatred....yet she no GT d sign....even efe....marvis don bone her alrdy....i feel for Debbie...no wonder Ebula said some hm will face terrible stuffs dat dey will beg to leave d house ds week.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:38pm On Mar 26, 2017 |
Hmmmm....debbie will never learn.....must she sleep in bed with bisola? ND bisola refusing her...yet she is forcing it.....na by force? Efe marvis bisola n bally cliques tyt oooo.... 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:45pm On Mar 26, 2017 |
Efe bin acting like bisola baby pikin....look at how he lie down on bisolas body....if no be wizkid....ds siss song no go ever sweet....trust me....i swear if Dem invite wizkid come big brother naija house...he go over kill f swag n tboss go over fall for wizzy baby....plus wizzy go kill f stage performance...wizzy too much.. 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:45pm On Mar 26, 2017 |
Toh.....d hour has come..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:33pm On Mar 26, 2017 |
I swear...marvis efe bisola ND tboss killed d music video...notin do Dem indeed.... 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:25pm On Mar 26, 2017 |
Ebuka abeg abeg leave Efe for us ooo.....he is real....he is real noni....wetin u wan hear again... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:16pm On Mar 26, 2017 |
crowntoro:....zero pack.....i no too send dat tin abeg...na my bizness be d koko n mke money don dey enter.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:59pm On Mar 26, 2017 |
geekybabe:....tears kwa? Lol.....so Na him be say dat him muscle body Na decoration....dat one cannot even defend him wife wen trouble show face.....na to dey cry....i no get muscle but if e happen...i dey die put anytym with my pot belly..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:16pm On Mar 26, 2017 |
Y is bally not talking? Bassey be yawning d second time....intense sign of fear.....soteee bisola be asking him if he is alryt....mtshewwww....nd later dey be forming muscle.....watching ds show now ull tink dos on eviction list are jst bassey n bally.... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:10pm On Mar 26, 2017 |
Efeeeee abeg commot hand for nose oooo...bfre pple begin insult us because of u......haba.....mke person no fit collect something chop for ur hand.....hiaaa!!! 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:07pm On Mar 26, 2017 |
Ds two....bassey ND bally are embarrassing me....only Dem be covering body in duvet while odas making up n dressing.....even tboss n debbie are strong n active....haba...thumbs up to women. It means lots of women u meet on d street myt be going tru lots Bt ull never knw... 9 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |