Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,182 members, 7,849,674 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 07:38 AM |
Nairaland Forum / Femiyonse's Profile / Femiyonse's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 17 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:51pm On Mar 17, 2017 |
Ok my fellow nairaland members.....i jst came out from d inner room now.....after consulting my oracle....hmmmm....its a tough one in tonyts game.....i see d battle btwn bassey, marvis, ttt ND efe....its a tough one.....its goin to me a mental twist game.....not of strength at all....bt d smartest. Bt wen I looked closely I saw.....TTT emerging d winner of tonyts game. Quote me aftr d game. May d gods be praised.....watch this happen... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:21pm On Mar 17, 2017 |
Uppppp neeppppaaaaaa!!!!!!!!!!!!! |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:16pm On Mar 17, 2017 |
Some nairalanders sef.....una wehdone.....silent monitors......observers.....lol.....Prettytimah wehdone ma.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:11pm On Mar 17, 2017 |
Nepa.....nepa......wen will u ever change...at least for once........abeg papikush mention me if d game about to start....mke I reserve my fuel.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 7:04pm On Mar 17, 2017 |
THIS is BB..house mates u Av 1hr bfre d arena game. Meanwhile abeg mke Una hlp me ask marvis....she go chop dat mouth finish ds NYT oooo...shuuuu |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:57pm On Mar 17, 2017 |
Papiikush:..papi my guy....u jst dey ghost mode.....lol....abi mke we play bet deal for who go win tonyts game? U ready? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:52pm On Mar 17, 2017 |
zicoraads:..sorry.....notin serious for now....HMs resting and awaiting Friday night games..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:18pm On Mar 17, 2017 |
Threebear:....simple....it means a man of great honour |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:47pm On Mar 17, 2017 |
Papikush abi u wan follow me do bet deal on who go win todays Friday games? Set ur money mke I chop am. If u win aswear I go pay u. N if I win u pay me. No jokes ds tym. |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:48am On Mar 17, 2017 |
Bisolar....in marvis voice.......pls go wear trouser......no blind me |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:27pm On Mar 16, 2017 |
Ah die put....efe nor worrey!!! Shuuu.....we full grand like wetin wan happun.....we go mobilize crowd....u nor dey go anywhere.... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:23pm On Mar 16, 2017 |
sirfee:.....hmmm....sirfee dat animal dat wild dog called 3bear don bark reach ur area too....we jst chase am commot for hia never tey....jst b kiafu Mk him rabid teeth no touch u ohh....u knw Na....based on logistics... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 6:20pm On Mar 16, 2017 |
sirfee:....i dey even wear suit ontop sef....with my dark shades ... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:45pm On Mar 16, 2017 |
sirfee:...but he is a gud tie knotter.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:35pm On Mar 16, 2017 |
Threebear:....i wonder wat ds zoo guards are doing ds days so careless dat dey let loose ds animal called 3bear......i almost got bitten....choi....! Abeg calm down biko....take chilled palmwine make ur blood n skull cool..... .....haba....na efe talk say mke u no pass ur audition session nii? Abi kilode gann? 8 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:30pm On Mar 16, 2017 |
dominique:....may d gods of ds clan bless u my love @dominique for ds update....kip updating us.... ....let me save my fuel for tomorrows payportes games... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:19pm On Mar 16, 2017 |
Threebear:young man watch ur tounge bfre I cut it off....if u can open dat gutter u called mouth n say someone is foolish even wen he is somewhere far better Dan whr u are to mke his destiny ND u call him foolish....den ur tounge is not jst foolish but useless.... 8 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:09pm On Mar 16, 2017 |
toseen7:.... ;Dhehehe....ur head is dia my brother....u are a true son of d clan....so u deserve a kolanut from me....biko go to my backyard n tell my daughter to give u one leg of d bush meat ND a cup of fresh palm wine....d dregs is gud for u.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:03pm On Mar 16, 2017 |
Team efe....Infact we no dey send again..anybody Wey go die better die now.....cos efe is for d money.....and car.....lets join hands to support him so dat our own too go quick show... 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 4:59pm On Mar 16, 2017 |
Team efe.....based on logistics.....i don reason with my kidney....i reason say on d 9th of April wen Dem don announce our Efe as d winner....we nid celebrate am o....how we go take celebrate seff.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:12am On Mar 16, 2017 |
Fglows:...who be ds one.....abeg see road..... .....Efe nation.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:11am On Mar 16, 2017 |
akthedream:...where lions dey dey roar....mke ur chicken better run go hide inside basket....else Na vulture go scavenge on ur bones.....Efe on point.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:08am On Mar 16, 2017 |
akthedream:...u better sleep in peace else ill deal with u dis nyt.... ...I will summon ifa oracle for u ooo.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 12:00am On Mar 16, 2017 |
dammyllare:....dammyllare no mind d e-diot akthemumu......we shall decide on which of d zoo cage to place him soon....jst leave him to us.....#efe must bring home d cash... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:38pm On Mar 15, 2017 |
Papikush my guy....hwfa Na? Eventho u no drop kolanuts for my oracles Dem....i forgve u.....abi u still wan follow me set bet deal again on who go win d cash? Make I tell u now now.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:32pm On Mar 15, 2017 |
akthedream:....who be ds mumu....abi oracle wan fire u ni? Carry d warning of be kiafu gum body o....i no mention u for my previous post....mind yasef....or even kee yaseff...efe must carry d cash 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:21pm On Mar 15, 2017 |
My pipo.....hwfa Na....#efe for d cash........street must take over... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 11:19pm On Mar 15, 2017 |
My pipo..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:06am On Mar 15, 2017 |
Lucy001:.....wia u for get ds ur facts? Show us proofs... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:25pm On Mar 14, 2017 |
Any news on bbn? |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:37pm On Mar 14, 2017 |
Papikush whia is my money |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 8:28am On Mar 14, 2017 |
machinegundammy:....oga Na semo she dey chop.....wear ur glasses properly.... |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |