Feranchek's Posts
Nairaland Forum › Feranchek's Profile › Feranchek's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 101 pages)
Jollyjoy:When should I check back , mbok ![]() |
Jollyjoy:Sweeti'm no vex na.... I just dey imagine sey na me you dey find |
Was discussing the future with Uju one day and I told her "mariechuiy, how many kids will you like us to have??" She said "uhmm..... just 3" and I laff... she ask me why I dey laff? I tell am sey "Sweeti'm, my maale born 6 for paale, so as the 1st son, I go like surpass that figure... 8 will be better sha )Una know watin my babe teh me? "Ehn... no problem, when I born the 3 finish, I fit manage give 1 more, then you go go find the pesin wey go help you complete am" Should I continue this relationship cos I love kids ![]() teelady:Miss Tee, can we hookup ![]() |
Now I'm beginning to understand some things, Hmmmmm....... |
vizkiz:Bros talk true, you don at least ONE nairaland babes abi![]() Jollyjoy:Supermarket gial, you dey look for me |
Make I just plant pawpaw for this land.... just in case |
Gurgle:Nne na you dey face backyard o0o!! Let's treat the issue of gay and leave his country situation out of it (abi shey you be........ ) |
Why dem no go complain Mumu pipo. I can remember when the result coalition was going on, someone lamented "chai!! See Jonathan! Everybody for that table na hausa and you expect dem not to fall him hand When it comes to politics, do what you feel is right, don't use logic cos it may backfire. For his vision to come to fruition, PMB has opted to use those he feel are right to do the job, and not using logic (trying to please everyone from all the geopolitical zones) God bless PMB God bless his wife God bless Nigerian(s) God bless the SOVEREIGN UNION OF BIAFRA! |
Gurgle:Topic dey talk A, my anty hia dey talk W... who suppose face front inside 2 of una ![]() |
Genea:Sweeti'm... no next na.... na so PDP people dey do, so I just dey enjoy the outcome. ![]() |
misssclassy:Missy, 2nd time you've spoken my mind.... I don dey suspect you o0o0!!! ![]() |
She go definitely explain na.... that one no be news mbok! |
Chai.... Bros you for ask me 1st b4 you post am na.... you just use your hand spoil your own market. |
https://www.nairaland.com/2420692/unilag-2015-2016-admission-thread Let's converge here this year.... |
The form is finally out. The race has continued (after post UTME) Are you an aspirant of the SCHOOL OF FIRST CHOICE AND THE NATION'S PRIDE? I admire your love for us. Let's share ideas and see how we can make this year's admission a success whether it's your 1st time or 11th time (olorun maaje) I benefited IMMENSELY from this thread during my own admission process. So, I'm sure it'll be useful to many other folks out there This forum is created with the aim of supplying genuine info on how the school admission is being done, correcting the mistakes and all that has happened in past years due to ignorance... One truth: Admission into universities is becoming tougher and reduced in universities like unilag and the rest. It only takes hardworking, wisdom, persistence, commitment, prayer and some factors to get this very admission. So, I would advice that you choose wisely during your registration. This is where most candidates miss it(NB: this year UTME reg. gives room only for ONE CHOICE....unlike d previous years, allowing Two choices). I and some other admitted students will surely try as much as possible to assist and guide as many as possible in this coming admission. ...readers are leaders..... And never cease to pray. Goodluck! |
Eleyi gidi gan oo0o0!!!!!! |
Ion know whether to learn this shi or not, cos my plan na to wear suit and tie ONLY on my wedding day (I fit even opt for bow tie sef. That one simple die) |
Life still dey sweet this my guy jor! He dey think the suicide 2 times ![]() |
youngdude1: |
The annoying part was " youngdude1:I felt really bad that she didn't even see it! |
In dagrin's voice "iffa die...." ![]() |
No be their fault na... na we mumu Nigerians wey like to do eye-service thinking it'll get us some favour, whereas, we're only killing ourselves and belittling our great Mama Africa |
Now we're talking..... will love to see how it goes.... |
dbabyboy:After eating and licking every ounce of meatpie and strawberry in her puna, you don suddenly dey tired okwaya ![]() Diaris god, and God is there..... kontinu |
No be for hia |
Brb |
PMB norva get him time. When his time reaches, he'll dance shakiti Bobo to the music. |
They're reading bible. Mumu kwesion ![]() |
I dey suspect that 1st pishure... ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 101 pages)

)
