₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,132 members, 8,420,502 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:12 PM

Toggle theme

Fish123's Posts

Nairaland ForumFish123's ProfileFish123's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 5:20pm On Nov 16, 2017
Amin e po baba mi,igba tiwa na maa de lagbara baba loke
comradespade:
Ope loma end story wa, oga mi cheesy
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 2:02pm On Nov 15, 2017
Naso jare my man,ilera lo gun oro(Good health is the back bone of wealth)
BlowJobs:
Guys l've been sleeping
I worked till 1:45am this morning. I just dey sleep for the truck

I'll reply posts directed to me in some hours. Make man pikin rest first.
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m):
Baba nobody wey no won get good education,get a professional work that pays big and live comfortable in yankee, but nah situation make fish bend o,may God help our hustle
lionlee216:
Some people's American Dream is to work menial Job and be making small money BUT my own american dream is "get good education in US and get good paying jobs and work professionally like Bossman smiley

A good advice from Goldenboy007. I once spoke to him on phone and he is a very nice man and took his time to explain stuffs to me, wherever you are, God Bless you. I am taking all your advice to heart
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 1:41pm On Nov 15, 2017
Yeah am good and coping with Bubu ish jare,,soft work fall on you and more money in your bank acount sis
azarenka:
Infact, na silent spirit mode i de now.My side firm and waiting for the good Jobs to fall on us.Hope you are good bro?
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 1:34pm On Nov 15, 2017
My guy how you dey
how prep 4 area nao
America001:
That one no be today news na. You gotta find an agent in Nigeria or a reliable person in UAE to do 3 months visa for you
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 1:31pm On Nov 15, 2017
Where you go hide your face since all this while,abi nah ghost mode you dey use operate since all this while ni,how your side
azarenka:
Congrats bro.Surely i will be the next to testify regarding job change.Better job fall on us.
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 1:28pm On Nov 15, 2017
Congrat bro,God bless your hustle
NONNYG:
check Egyptair on wakanow
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 12:56pm On Nov 15, 2017
Baba man must keep pushing ni o,weting person eye don see for travel matter ni be small tin,but God got our back sha
comradespade:
Been searching for scholarship ooo...you'll think I'm searching for job ni.

E no easy, sir
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 4:31pm On Nov 14, 2017
Run for your lifeeeeeeeeeee
3month visa and ticket shouldn't cost you more than 600k or 650k
samuelsam:
Plz I want to enter Dubai
I need help, like 2 yrs visa will cost how much

My friend over there said he will get me security job with 2yrs visa at 1.4
Minus ticket

And also outside get my international passport what else do I need

Am in Anambra State
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:37pm On Nov 14, 2017
Nah NL dey change BJ to mouth Giggrin
samhardy:
I mean blow jobs
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:35pm On Nov 14, 2017
Hehehegrin baba self come see as e dey go ni,you don talk finish say all way na way nao,how your side for that end
NONNYG:
Samhay viewing the threadgrin Baba I sight you
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:28pm On Nov 14, 2017
Thanks for the update bro...God go continue to dey bless your hustle o
BlowJobs:
(I'm a really nice person grin). Until i figure out say no be me dem truly like, na wetin i get.

Now we no dey fight anymore, na me come clean pass now na she dey put shoes anywhere.

About the food, i already left naija years back so I'm open to new food. Food no be my worry at all. As long as people for that country dey eat am and dem no die, i go try am too. So, i am very open minded to new food experiences.
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:22pm On Nov 14, 2017
Ahhhhh no be small tinz o baba,God will provide sha
but if nah Master you won do,you fit get full scholarship for yankee or make you try Caribbean route
comradespade:
I swear, bro....after I do estimation finish, na 4m be last result oo shocked 4m!..not even 2 or 2.5m
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:16pm On Nov 14, 2017
Baba na so,man must hustle
NONNYG:
Fish I sight you too. I dey everywhere cos any way na way
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 7:46pm On Nov 13, 2017
BJ,so how did you get along with Lady k when you guyz first meet in terms of food and some order stuff as a typical naija guy wey like Akpu or ebacheesygrin
NB... E don tey wey you chuk mouth for Mr M and work mata o
BlowJobs:
I'll ask Lady k about it and give you a feedback. Sorey about that
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 7:30pm On Nov 13, 2017
This got me grin..and again Bubu no dey try for our economic and dollars no dey smile
comradespade:
Baba, na the route wey I won use be that ooo...but, tuition fee go wreck person o angry
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 7:23pm On Nov 13, 2017
God bless you mehn,i so much love the last sentence of this write up
BlowJobs:
Nigerians are generally honest and hardworking people. Yes, we have few bad eggs that gives us a bad name. I can authoritatively tell you that no one i ever met had a bad experience with any Nigerian. I also make sure i surround myself with people with good morals regardless of nationality.
Everyone i met always say good stuff about Nigerians they know (except those internet emails most of the time). I'm always proud when people find out I'm Nigerian and wants to know more.

I've only had one bad encounter with a Nigerian here (he almost use Lady K pick up fraudulent money), yet still, i am always open to meeting my fellow country ppl. Naija no fit commot for my blood.

 Wherever you may find yourself in the future, be a good ambassador of your country. Yes, our country no dey try for us no mean say you go spoil your country name infront of foreigners.
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 6:59pm On Nov 13, 2017
Nah so o baba,keep the hustling spirit alive bro,one day God go answer the call...
NB... If you carry small,you fit follow F1 root nao
comradespade:
Baba, I don understand...for my insta page, I no dey follow anything naija oo. Na my body dey naija ooo, my soul, spirit, thought, dream, nightmare even reading, na about Yankee and Canada o grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 4:45pm On Nov 13, 2017
Baba you suppose don code nao,hin no need expatiate more o
NB... Nonnyg i sight you bro
comradespade:
Oga BJ, expatiate on this na....every way na way oooo. I been dey eye that US army like mad...I dey look for way to tear race ooo cheesy
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 4:39pm On Nov 13, 2017
Hehe all the time bro grin
BlowJobs:
Now my guy na US citizen. God is good. grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 2:36pm On Nov 13, 2017
BJ make you no join army o, nah air-force go fit you ocheesygrin
NB how him take jab enter Yankee,no experience gained wey go waste o
BlowJobs:
I

We talk all night, he give me full gist of how he enter here. Wetin him eyes see. My people, naija people get mind o, we dey hustle grin grin

He tell me say when him wan join Nigerian Army years back, person wey wan help him talk say make he go bring money. So, if una wan die for naija, you go still pay money to die for your own country? grin grin.
My guy now dem dey hail am for here, i see comment for him picture people thanking him for his services. My head dey swell, i wan join Army but my mind no carry am grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:24am On Nov 13, 2017
Nah your reply got me lolz bro
wunmi590:
Why you dey laugh? grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:24am On Nov 13, 2017
Nah your reply got me lolz bro
wunmi590:
Why you dey laugh? grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 9:47pm On Nov 12, 2017
gringringrin
wunmi590:
Lol, so you wan side line me, me Wey I be your regular customer here grin grin
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 3:07pm On Nov 12, 2017
BJ hahahahaha this one got me grin grin grin Pidgin2 nah Bubu pikin nao
happy Sunday to you all
BlowJobs:
Oh yes.. i am adding PIDGIN2. The most patriotic Nigerian, Buhari pikin. grin grin

Where ever you are PIDGIN2, drop your number. You sef must enjoy a tiny bit from our obodo oyinbo hustle. At least your mind go dey pray for us secretly.
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 10:55pm On Nov 11, 2017
Nah friend-friend level bi d koko o
BlowJobs:
most of them like friend-friend level sef.
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 9:43pm On Nov 11, 2017
Baba take ham easy ooooooo
NB you need to edit this one make LadyK no come see em em em
BlowJobs:
Bro, Women full Caribbean. i no fit lie, i enjoyed my time. From the beautiful Barbadian lady that help me out in 2013 to my Trinidadian girl
.
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 10:43pm On Nov 09, 2017
For that i guess you've to make your research bro
Baker77:
thanks but to get reliable agent Is the problem.
TravelRe: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Fish123(m): 7:43pm On Nov 09, 2017
Bro it depends on the travel agent ,the visa can cost you 250k,300k or 350...it all boiled down to the type of deal you get,visa and ticket should not cost you more than 550k or 600k my 2cent
Baker77:
he's even pressuring me to pay the money faster that it would go higher by January.. Like how much will I have to get the visa and ticket?
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m):
Sorry mehn,i pray God will grant you quick recovery bro
BlowJobs:
guys, I am just recovering from flu-like illness. I haven't been myself for like 4 days now. l)
TravelRe: Getting A Green Card By Adjustment Of Status: My Yankee Experience by Fish123(m): 12:41pm On Nov 07, 2017
BJ where are thou......
TravelRe: The Adventures Of A New UK Migrant by Fish123(m): 6:15am On Nov 06, 2017
Copy that.......
ladylco:
Translate omo Ori Oke Ina in English.............What's GOFGEM?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)