Flexlatifa's Posts
Nairaland Forum › Flexlatifa's Profile › Flexlatifa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
H |
Goldie be like, wetin bring u here sef
|
Y |
Very terrible |
Abeg make Una beat craze comot for her head. No go carry her give police ooo Nigerian police now don turn to musicians
|
I will not play with my male child..... because they will be the ones to up my legacies... Women will marry and leave you.
|
N |
Nigerian police and coruption butter be like bread So since that time dem never sentence that man called Evans ![]() Spits on Nigerian police
|
Because we don't have president
|
G |
[quote author=CaptalnMitch post=109695033]She was as broke as a church rat but I loved her anyways. Until I came to my senses and asked myself, "if I was broke and unemployed, would she love me"? That question killed my love for her. No love for broke girls, go and get a fuking job Yes if it was you she would have never even talk to you |
Some men are very stupid exposing your dick while women hide theirs. I hate when men are being too stupid |
Hmmm the way things are going in this country u may end up contesting in DSS cell. Abi tinubu, atiku and other wicked gladiators Make dem no use u complete their rituals.
|
observanc1:I don hear |
Chaiii Abeg who go buy for me na..?? Na question wey nobody fit answer na e I won dey ask now.
|
Cross over....na everybody go dey cross over. I know say bubu sef wan cross over but his plan go fail.
|
Igbo AMAKA abeg.. Abeg my igbo brothers show me love for the Xmas. |
No be person wey get money dey enter hotel?? Since when dem born me I enter once but no sleep inside. Abeg my my fellow nairalanders abeg make Una show me love na for this Xmas.
|
U are a simple man. E b like like love never do u something. Abeg my fellow nairalanders abeg make Una sub for me na abeg. Christmas don reach.
|
Fake yahoo boy because u wan trend na e make u dey video ur sef ![]() Abi u no no say u fit trend inside prison??
|
Don't be surprise 99 percent of the people that gave her that money are men... Some Nigerian men can be stingy eeeh---- But when I did my own birthday I announced it months before that day to all my friends. But that day reach no body gave me a dime, but was requesting food and drinks. Nigerian man can see his friend/brother dying because of 100 naira, but will not save that life. If a lady ask them that same time they will triple it.
|
Look U beta change it to any other language because no tribe like u people. Chinese is beta than Haus*. |
