Travel › Re: Dangote Truck Accident In Zambia Kills 8 On The Spot, Others Injured... Photos by Forzap: 3:15pm On Aug 05, 2016 |
So dangote don carry im otumokpo reach zambia...hian  |
Celebrities › Re: Curvy South African Girl Shakes Social Media by Forzap: 6:28pm On Aug 04, 2016 |
Amelian: Hey!
Who loose you from yur cage??
I call yur name? Kindly fcukoff!! Didirin  |
Celebrities › Re: Curvy South African Girl Shakes Social Media by Forzap: 3:52pm On Aug 04, 2016 |
|
Romance › Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Forzap: 9:02pm On Aug 02, 2016 |
anigbajumo: Lol,bet is Legal nd yy is illegal. No be everybody wey dey play bet is poverty infested. Move wif real G wey dey stake high nd u will b shocked of the amount dem dey invest everyday not those one wey dey stake 100# @bet shop.
As for cent,his matter does not tantamount to betting.... Ok oo,dey dier dey form legal nd illegal...any money is a money!!nd ur talkin abt stakin high,nah dat one I wan chop?u wil also be shocked of the amount dem dey lose...anywaz notin do u,carry on |
Romance › Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Forzap: 8:36pm On Aug 02, 2016 |
Chepy1: Hmmmm.....You look familiar Yes nah,but bro u no try oo...u jst lockup dat package wit me,u didn't even reply my mails again,no be so oo |
Romance › Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Forzap: 8:31pm On Aug 02, 2016 |
anigbajumo: Lol,even 50cent that is playing beg is poverty infested....?? U try,u no see hw iim life dey upside down
Nigga is bankrupt!! |
Romance › Re: Why Do Girls Prefer Yahoo Boys To Boys That Play Bet? by Forzap: 7:54pm On Aug 02, 2016 |
Hw can u compare YAHOO to poverty infested sport betting My money and ur money no be mate nah...broda make una go dey HUSTLE biko,make una leave alabi ppl alone |
Fashion › Re: Mr. Nairaland Contest 2016 - Elimination Round 2 by Forzap: 3:28pm On Aug 02, 2016 |
I vote for ADEWUMIOPEYEMI
Cc:NL jega |
Christianity Etc › Re: Woman Disrupts Church Service In Kenya, Claims Pastor Dumped Her For Another by Forzap: 9:32pm On Jul 31, 2016 |
Kenya and oddity are lyk
|
Romance › Re: “please Help, My Wife’s Mother Seduces Me!” by Forzap: 9:07pm On Jul 31, 2016 |
Kong her sharply....notin do u  |
Romance › Re: I Don't Know Why Girls Are Dying For My Pink Lips (pics) by Forzap: 9:03pm On Jul 31, 2016 |
Dis op
|
Celebrities › Re: I Have Nine Years Before Menopause – Halima Abubakar by Forzap: 8:42am On Jul 31, 2016 |
Ashana dey claim V  |
NYSC › Re: Will 2016 Batch A Stream II Corps Members Reaceive July Allawee? by Forzap: 8:32am On Jul 31, 2016 |
See as corpers dey gbagaun wit spellings upandan  ....o boy I get hope mehnnn  |
Music/Radio › Re: Top 5 Songs You Are Currently Vibing To by Forzap: 6:51pm On Jul 30, 2016 |
1Reekado banks-standard
2 reekado banks-standard
3 reekado banks-standard
4 reekado banks-standard
5 reekado banks-standard
Anoda gbedu wey dey burst brain  |
Celebrities › Re: Wizkid Replies His Girl, Justin Skye Right After She Defended Him On Twitter by Forzap: 6:32pm On Jul 30, 2016 |
Ok  |
|
Romance › Re: [Modified]How To Easily Download Any Video From Youtube Without Restriction by Forzap: 7:47pm On Jul 27, 2016 |
Not working for me,I clicked on "download 3gp high" it jst went blank!! |
|
Romance › Re: Advice Needed Please!. by Forzap: 4:29pm On Jul 24, 2016 |
Hehehe,ur BF is into yahoo....sharp guy  babes u beta hold am tight |
Celebrities › Re: Zahra Buhari: Adekunle Gold's Album A Hit by Forzap: 5:47pm On Jul 23, 2016 |
|
Sports › Re: Muhammad Ali’s Son ‘dumps’ Wife And Children After Inheriting $80million From La by Forzap: 1:41pm On Jul 23, 2016 |
|
Romance › Re: Please Help A Nairalander Out!!! by Forzap: 1:36pm On Jul 23, 2016 |
Daniel2289: There's no better help than for u to go the Bank u operate n lay d complains to them. Lol,wich bank? Dey are scammers!! Jst delete d message if u got such,instead of goin to d bank...dat one nah longtin |
Romance › Re: Please Help A Nairalander Out!!! by Forzap: 1:33pm On Jul 23, 2016 |
U sef lyk wahala....y don't u jst ignore d messages or jst delete dem....lobatan |
Romance › Re: I Don't Know If I Am In A Relationship. But There's A Man In My Life by Forzap: 7:48pm On Jul 22, 2016 |
Babes,u berra let him knw hw u feel...no go die in silence  |
Romance › Re: . by Forzap: 7:42pm On Jul 20, 2016 |
Following |
Romance › Re: Adorable Photo Of A Husband And Wife In Love... by Forzap: 7:36pm On Jul 20, 2016 |
#teamBBW  |
Sports › Re: Kelechi Iheanacho Ranked 9th in World Most Valuable U21 by Forzap: 6:18pm On Jul 20, 2016 |
Iheanacho ti gbe ra!!  |
Romance › Re: 10 Things You Never Knew About Your Vagina by Forzap: 4:16am On Jul 20, 2016 |
num 9  |
Politics › Re: Is This What Nigerians Have Been Reduced To?(pics) by Forzap: 9:46pm On Jul 19, 2016 |
|
|
Celebrities › Re: Photos From The Sexy Pool Party Organised For Big Sized Girls Only by Forzap: 8:30am On Jul 18, 2016 |
I luv em BBW  |
Celebrities › Re: OMG!!! Tiwa Savage Rocks It Out In Br@less (photos) by Forzap: 8:23am On Jul 18, 2016 |
Her forehead tho  |