Forzap's Posts
Nairaland Forum › Forzap's Profile › Forzap's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 81 pages)
antifat: Some fans don't knw how to correct we celebs,u correct in a polite way!celeb,u have been sighted ![]() |
Bevely again her mata no dey tire una ![]() |
![]() |
@nehemiah nd tolexander so u guyz mean dey cant impact moral nd @ d same time test dier abilities,right? |
My advice 2 the ladies above is dat dey shld reduce their nyashing abeg |
I dont understand oo,shekau wey i see 4 video wit ma na.ked eyes,u call dat staged?abi JTF don turn clowns? |
Why shld it be implemented all over d world?is it d best?hell no!! |
. |
tellwisdom: Rubbishnonsense u,go nack ur head 4 wall, hater!! |
Lmao,gud reply frm wizzy,d fan was rude!!sum ppl can talk nonsense sha,who is abv mistake? |
. |
Finally downloaded d song,nice jam!!guy u try gan.go shoot d video u are gud 2 go nd let us knw wen d video is out,bt abeg try change d tittle if its still posible.#teamTnE |
Mum abi GF? |
OP, Wat is RA RA RA ?anywayz abeg who don download am?i nor get MB 2 waste |
Olastep1: And who says Nigeria is worst...?oga, naija own pass worst! its a curse+festival |
Striking disease sef don reach ghana?isokay |
Hehehe,may dere continue to be under attack,ko kan aye mehn |
Soreza: I HAVE STOP BELIEVING ALL THIS REPORT OF THE MEDIA,IS WOT THEY TELL US WE BELIEVE,IF THEY SAY ABUBAKAR IS DEAD WE BELIEVE,IF THEY ARE MAKING ALL THIS EFFORTS AS CLAIMED WHY WILL GROUPS OF HOODLUMS GO TO A MOSQUE AND KILL UP TO 44,WHILE OVER 2000 TROOPS ARE ON GROUND,DIDNT THEY HEAR THE GUN SHOOT?WAS THERE NO STOP AND SEARCH ATTACH THERE AS CLAIMED?AND TILL NOW I HAVENT HEARD THEY HAVE CAUGHT A SINGLE PERSON INVOLVE,THEY MADE IT AWAY WITHOUT ENCOUNTER A SINGLE SOILDER ON THE SAID STATE OF EMERGENCE THAT THEY ARE SUPPOSED TO BE EVERYWHERE,TILL I SEE VIDEOS I HAVE STOP BELIEVING TRASHhehe oga,if e pain u too much go dier urself nd video it since u nid videos 2 believe,i wud gladly help u wit Tfare |
Borno again?dis state shld be shut down wit drones!! |
Keke abeg drop me here |
See as she com be lyk female boxer,anywayz she did nt strip na |
Lol,eniola com be lyk area mama wey dey sell paraga 4 junction,see as whiskey sef do mouth,dis pic no make joooor |
Miles_Lamar: That explains why gals scarce 4 my arealol,u dey stay 4 bush?(no offence oo) |
IvyBlue: Now I understand why you are so disrespectful and angrylol,enemy of progress leave me alone oo |
It's a gud development we nid dem 2 assist us against BH,does guyz strong gan |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 81 pages)
her mata no dey tire una

.good luck!