Foxybone's Posts
Nairaland Forum › Foxybone's Profile › Foxybone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)
You guys are always fighting.... ![]() |
A doctor nearly performed operation for appendix on my friend who had typhoid, the doctor said it was appendix but thank God the nurse was quick to intervene. If the nurse had not told me not to sign the papers, my friend would have been in the grave by now. This is not good for our country with the fact that the price of the sacred commodity is still high... How do we now feed people in case of a mishap.... GOD FORBID ![]() |
How is removing the video affect me.... Front page don fall hands.... ![]() |
FOR THE UNIPORT VICTIMS OF CIRCUMSTANCE When you dey cross road, watch am You fit go journey, to return no dey If you dey vex with yourself, siddon think Those wey dey happy still dey die If your friend do you bad thing, forgive am Friends na for rainy days, no be for now If your heart dey pain you, forget am Happiness na for only fairy tales e dey exist Even the sun and moon no dey happy That why dem comot for different times I been think say humans no be animals I no know say their tail just wide like nyash I been think say barbarism na for only Middle-East I no know say e go come South-south If them tell me say to die na sweet thing Say I go rest in peace after I breath my last I go use thunder swear for that person What if I die agonizing death When no be motor jam me die, or water swallow me When na my fellow humans kill me My video don go viral Tears and regret dey my heart as I dey watch Wetin make I no just chill that morning I even wake up with emptiness for my chest Why e be say I no branch Mama Aina place Take early morning palmy take forget things Why e be say I dey see my future bright Yet na for close to my prime I die waka Baba God, na you be my mediator Fight my course, no let others fight for me When crossing the road, watch Life is a journey that ends at various stops Yours might be on the road Then the world will watch helplessly and say “Alas, death is a bad farmer” When crossing the road, watch For you might never return that same way Destiny is a map that preludes you It is your footstep that takes you there MY HEART WEEPS FOR THEM ALL |

ukcatlover: Muslims still courier drugs, Instead of prayers they are carrying drugs. Later they will say 18 Virgin or do not insult Allah. Na wah oooo. God have mercy. Over night wealth.Say na because of death you dey change your mind Nna, what if it was prison sentence ![]() |
1tab: Get Your Own Brand New Laptop, Blackberry And Ipad Phones At A Very CHEAP PRICE.You be nyash o... Na advertisement of Lappy you dey come do here when u suppose tell us the price of You-know-na ![]() |
mrperfect: This isn't a pretty picture.Thank God we are all thinking the same thing ![]() |
SlyIg: Imagine hiding the drug under thisYou ma think am... When we have cheaper foodstuffs in the market... Yoruba dey fall hands abeg.. Na for Saudi Arabia dem wan come soak garri again ![]() |
SlyIg: Im telling you o. They have embarrassed our nairaland too. Can you imagine? Taking our only valuable food into dirt. Thats too bad.Wetin we no go see my dear.... Na why e be say out of all the food wey dem go hide hard drug na inside garri ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 41 pages)
Nna, what if it was prison sentence