Foxybone's Posts
Nairaland Forum › Foxybone's Profile › Foxybone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 41 pages)
exxell: And to imagine that they hid the drugs in that yellow or white, eatable and drinkable stuff that should not be mentioned on Nairaland.....Brother, I stand to be corrected... Were you by chance talking about GARRI? ![]() |
If this thing no dey pain me, Na big lie I lie... Na wa oh... Lagos people fall hands big time... Na which kind nonsense this guys don put Nigerians inside.... How we wan carry travel now.... Soon, even Niger & Benin Republic go give us laws before we go enter their country.... |
Na wa oh... Naija done fall hands this time ![]() |
I dey pass by.. No lele ![]() |
I can't say something bad about my president... GOD BLESS NIGERIA ![]() |
Na which kind nonsense una dey post for here... **Runs swiftly and rewinds the radio to see if President Jonathan spoke about the change in price of Una-know-na but was disappointed** So, how e carry concern me how president Jonathan go carry manage flood... Mtchwww..... ![]() Abeg, make una free me jor... With all this front page post... Mtchwwww ![]() |
**Runs to God knows where to confirm the price of....** Lol... bad belle people, una want make them ban me.... ![]() Chidi Mokeme dull that was why he was replaced with Bob Manuel who did the job perfectly well |
gees_02: *runs to check the price of g.a.r.r.i,This post has been hidden... Na banning get ur small nyash ![]() |
Jungleprince1: you be mumuNa Idiotocracy kill your grandpapa... Idiot.... Na im footstep you dey follow ba... Ko ni da fun e |
LAGOS MA NA WA .... ALL THESE YORUBA BOYZ GO COME UP NOW COME SAY FASHOLA GET SENSE.... MTCHWWWWW... BREAKING DOWN HOUSES AND BUILDING DRAINAGES THAT IS PRACTICALLY FILLED WITH DUMP ![]() ANYWAY... NA UNA SIDE NA IM WORLD START TO DEY END, REMEMBER SAY NA 2012 BE THIS ![]() |
Na wa oh... Naija babes never still score abi dem coaches don put them through night exercise, not minding say na under-17 dem be ![]() |
henrygold: [color=#006600][/color] your comment wasn't funny dude, I witnessed it yesterday..I have gone through my post but can't seem to find where I quoted you.... You witnessed it... Where are the proofs.... You go just siddon for chair for front of computer, comment because of comment sake ![]() |
chucky234: Wetin you dey wait before you post the real picturesMake I go come back... Abeg, make una stop to dey post internet pictures wey una no snap by una self abeg ![]() |
Hahahahahahahaha... So Lagos ma dey experience flood.... So Fashola go say make we no use Borno number plate enter Lagos.... Hahahahhaha Fashola... Tidy your home first ![]() |
Kslib: Na by liquid air !!!! If the op is travelling by water or land,the point is that he is travelling...Imagine say him dey there, the picture go make sense pass as e download am from site come feed us... I fit get u real pictures of wetin happen for both Benue and Kogi state from ma friend fone ![]() |
Fake pictures jor... Were u travelling by land or by water... Try something better next time ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 41 pages)