FoxyRebirth's Posts
Nairaland Forum › FoxyRebirth's Profile › FoxyRebirth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 44 pages)
Waiting for more oooo |
**Dancing Kerewa** **Singing** Today na today, you no go escape ooo... She don put u for corner... She'z ready for you... **Pours spray into his eyes and shields ehen** After all this chat and you no update ehnnnnn...... ![]() ![]() ![]() |
Redmosquito:**Kicks him hard in his groin** You don wake up ![]() ![]() ![]() ![]() |
Redmosquito: See who dey talk! U wey never update any *** story! U wey abandon ur weed story for here! No just talk there ooo! Me sef dey vex for you!**Dances Asiko** I am now an activist my friend so make I first fight for right before I come here come dey update weed story. E be like you no hear say dem ban my other account for 2 months wen I first start to dey get inspiration to write on weed but forget sha, I go continue when the time is right. By the way sef, Ishilove don open your eyes small so I expect say you go make us laugh when you continue your thread... As for now, me still dey arrange dynamite to bomb your thread if you no continue. Remember say na Kano brought up I be.... No Boko sha.... |
Redmosquito: I dont know what happened here oo! I followed this htread and I didnt see any notificaion!come... Mtchwwww.... Bye.... |
Redmosquito: ermmm |
Redmosquito: ermmmMosquito.... O Mosquito... Chei Mosquito... Men Mosquito... Hmm Mosquito... Ah Mosquito... Owk... Tell you blood sucking winged friends to leave my yellow skin alone because their torments and small small teeth is leaving red marks on my yellow skin. And by the way... Stop delaying... If your brothers don't leave my yellow skin alone, den I will be force to baygon dia arses. I mean am o... At least, some few hundreds mosquito less will do a lot of good.... |
Redmosquito: This na new year na! Visitors are coming from everywhere, all four cardinal points, even abroad! I no fit put head for papre again! I go try later sha! Abeg!Na me know you well... Anyway... Make I come dey prepare jor cos my writing dey com back in its ernest. Chei... See me see punny... Ehm... Moderator... How e dey be na, we no even see your breaklight since this tale start, you fit help us move am front page again to gather support... Biko, my dear Cuddlemii |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 44 pages)

