₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,008 members, 8,419,899 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:53 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:17pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
lmao... i kno dat fraiser is tryin to derail us wit his tricks bt mind u we wll get over it
lol... Baba u no dey won accept reality why? Leave ur padi woman na...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:15pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
lol... no mind fraiser abeg let me arrange my boiz for him? if not na OYO be ur case oo
oki I catch u, na u dey incite my sugar mummy against me abi... As from now on, dey watch ur back o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:11pm On Jun 08, 2016
adaora015:
NYSC did not even send anyone sms to go and print CUL .... Na wa o
lol... Nysc don dey economise, bulk sms to about 50 thousand pple no b shikini money...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:09pm On Jun 08, 2016
Lopsie:
Oga Loki, a beg help me kill d goat.
sc31, no vex oo, d pepper soup go soon ready



Who help me see Fraiser oo, he come my shop, chop bush meat and drink palm wine, he no pay. D next thing be say, he wan make I be sugar mummy

Oga Fraiser, give me my money oo. Na only to dey toast u sabi.
chai... See lopsie don burst my bubbles o, me wey dey always deposite money give u in advance in case anybody won com drink from d village, you com dey spoil my name like dis, infact I don vex I no dey patronise u again...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:06pm On Jun 08, 2016
FrostyBlok:
na which dept u and fraiser dey and what year.
baba na mcb I dey o, gift na archy, class of 2015, u nko?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:05pm On Jun 08, 2016
guymanDspecies:
Breaking new! My white short and t-shirt is ready, my CUL is ready, my bag is already packed, my TP dey, cash for mammy market stout and pepper soup ready, my babe is already missing me. Glory to God. Many thanks to d great minds in this room.
baba u get mouth jare, bur no spend all d money for camp o, na after camp u go need money pass...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:02pm On Jun 08, 2016
Johncuba:
lolz...bros me no dey do invisibu paroles jawe...carry on,d sky is ur limit.
baba everytin for here na play play o, naso we don dey do am since d days of old GC just to keep d village fun nd goin...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:59pm On Jun 08, 2016
Honeybash:
baby i no fit leave u for dat ashewo boy okitiaji
babe I trust u jor.... Dont mind his slander in dis village, I will soon institute a law suit against him... Hw have u been doing dear...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:57pm On Jun 08, 2016
flamingsword1:
My friend, June to March is 10months. Know how to talk politely. Now you turned out to be wrong
am telling you, dat guy no try at all...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:52pm On Jun 08, 2016
Johncuba:
see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao.
Cc
fraiser
okitaiji
giftiebrown
ray4000
lmao... Kai my guy don change d matter for us o, am a gud leader fa, just trust me wit d affairs of this country nd I will manage it well like Idi Amin...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:49pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
marvluv u d see this one? no be fraiser tell you sey hin no the play away match? so what is this
lol... Oki u just give ursef wahala, my babe understand me more...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:47pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
hahaha walahi u are mouthed, abeg try do am, na me and slimfitdiva go be the first person to watch it
wetin u know sey I dey talk, wey u dey talk about watch now...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:46pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
babau know sey na dream world that word came out from, try ask her again now that she has return to our world
EbyNicole oki still dey give himsef hope o, oya come nd clear his doubt again... I trust u dear...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:44pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
lmao... u know sey when she talk that thing sleep dey hin eye, na now her eyes clear. just call am and ask..

ebynicole no be so?
you sha no one face reality, EbyNicole has cleard ur doubt nd u still dey give ursef hope...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:36pm On Jun 08, 2016
okitaiji:
lol... na so fraiser d talk upandown for the village na..

bae no d fear, if na fight I will use my purse settle fraiser and they will be know problem again.. welcome dear
chai... Oki my guy, I just dey pity u... I can kill person nd report mysef to the police because of my marvluv o, I dey tell u now o, no make I chop ur eyes o, u know I no dey drag d shade of abishaddy wit u...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:32pm On Jun 08, 2016
ray4000:
me ke for whr u an okitaiji dey. I know sabi anything ooo
me ke? Me ayam innocent fa...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:28pm On Jun 08, 2016
marvluv:
hummn...y don't u call me coaster biscuit den..lols
lol... Babe not dat coast na, I mean u are my first and final destination.... Your heart is the permanent abode of my love...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:45am On Jun 08, 2016
Aniekanp1:
MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY!
baba take am easy na, why som guys go just dey take matter hot, hot... Nawa o... SC31 dont mind him jor...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:43am On Jun 08, 2016
marvluv:
humnnn.....na wa oo!!!
I don turn to kiln & furnace b dat oo...issokay..I comment my reserve..
my queen dont mind him jor, den won no d secrete of our love... Ko le.. Kole ye won o..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:41am On Jun 08, 2016
marvluv:
lmao....he spent d remaining one on mehuh?
how do u know?? ur source pls....


here I am dear..I missed u toooooo...
but for d kiss and hug ###Runing away###...see u later...I no fit fight.
babe I trust u jor, u are always d best... Loving u is a blessing to my life...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:40am On Jun 08, 2016
SC31:
shuu shocked bros me dey fear you o,how you take know my name
lol... No mind am jare, I don mention ur name already, gift na copycat
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:37am On Jun 08, 2016
Slimfitdiva:
Cool......me luv the sound of that........up next, the feel of that loading...
notin do u babe, first of all can u stand it, me I dont know hw to resuscitate person wey faint o....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:32am On Jun 08, 2016
Slimfitdiva:
Guy, I gbadun u.......
Now u spark my languagegrin talk, am listening
lol... Me sef dey feel u like nysc book of life, as per dat forbidden fruit, I go like make we chop am togeda so dat we go fit wise up togeda... Sori ye eh?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:28am On Jun 08, 2016
giftiebrown:
lol...I wish SC13 nd Adaora15 atend FUTA, na dem dept i fr dey receive lektures!!!
lol... Na una dey always pass true malu road enter jibowu for nyt ba? I don catch u, tank God sey I be fellowship broda for sku den...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:25am On Jun 08, 2016
SC31:
hmmmm,I can truly see that you're innocent wink
lol... U know have always been innnocent right from d days of GC...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:24am On Jun 08, 2016
ray4000:
just dis one u should be able to give her to me we but know how dey plenty for ur hand.
lol... Baba no dey talk da one jor, wetin plenty for my hand, e don reach ten?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:22am On Jun 08, 2016
SC31:
its OT that usually makes it 12 months
tanks for d info dear, I hope ur day has been beautiful?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:41pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
Lmao u go fear toasting na,continue I dey come
lolssss.... Babe we will give ray4000 toaster of d yr for dis village...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:33pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
enter fire, u go wait tire be dat na,me wey don reach my papa house tey tey
babe tell him, oya clear his doubt...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:31pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
tamuno!!! sombody should wake me up from sleep, bae no allow fraiser nd all bad belles laugh us. u kno sey na me be ur umbrella nd blanket to cover u all days long, oya com and enter blanket because this cold is too much
lwkmd.... Baba I don see am o, my guy dat babe no sabi u, free am na na... Bfor she give u anoda knockout o... Onces again oki u don cast...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:21pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...Babe, u neva still ansa my question ooo ...As fr fraiser we finishd frm same sch, any FUTA graduate wey no fit toast babe nids deliverance by flogging d winches n wizards outta him
lwkmd... Gift u made me remember FUTA, survival of d fittest tinx, guys dey research on pick up lines like lyk sey na assignment...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:13pm On Jun 07, 2016
SC31:
lmao,fraiser I can see you've trained a lot of peeps cheesy
lolssss... See implication, abeg no let pple see dis tin wey u write o, I be innocent for dis village fa...

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 179 pages)