NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:55am On Jun 03, 2016 |
ganie: Make i start to dey re arrange my loads,the Octopus has spoken. lol... Octopus paul in Seyi law's voice... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:53am On Jun 03, 2016 |
daudae1: Breaking News!! Camping This weekend is inevitable! CUL will be ready In FEW hours Time.. I just dey see dis post ni sha, it was made at 4:55pm yesterday, abeg na who fit give me comprehensive definition of few hours, dis english don dey confuse me... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:49am On Jun 03, 2016 |
uchelvlink: you left me since, if not for @Fraiser loneliness for don finish me! I dey vex babe dont mind him jor, husbby wey no sabi do hin duty wella, Tank God I was able to b available for u at d tym u need a compassionate companion, nd I will always b available for u in time to come... Gudmorni dear, hw ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:45am On Jun 03, 2016 |
Honeybash: comot here na puff puff u fit give me find cold orijin nd asun babe dont mind him jare... Nobody knows your taste but me, I will always give it to u as ur heart desires... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:39am On Jun 03, 2016 |
giftiebrown: i like ur faith lol... Faith that is bigger than mustard seed... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:38am On Jun 03, 2016 |
Honeybash: Lol I go break ur head dat DG no fit b my hubby na me go kill am my bae no mind dem jare, na me b d only capable hubby, I no dey scope pple like kazaure... Gudmorning dear, hw was our nyt? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:36am On Jun 03, 2016 |
giftiebrown: hahaha!!! I smell lies....
Nice point bae! chop puff puff my bae no need ur puffpuff jor, she don dey ok wit my kissess... Hw far u? Gudmorni... U don here anytin? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:32am On Jun 03, 2016 |
My people una good morning o, abeg shey today still pure? Abi make I comot my mind ni? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:25pm On Jun 02, 2016 |
uchelvlink: I have told everybody to relax. We shall be in camp this week!
#lvlink_reloaded! babe I never doubt u bfor nd I will not doubt u, dont forget wot I promised u yesterday if ur assurance turn out to b real... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:23pm On Jun 02, 2016 |
Honeybash: saw dis on fb Comment on Nysc Batch " A , B & C" 2016 Corp Members.'s post Izuchukwu Paul Infact I spoke wt DG not quiet long. I lied to hm dt I want to travell abroad nxt wk for a course, He told me nt to travel unless I want to follow the next batch. He assured me dt we will be in camp on sunday,that we shud expect our cul 48 hrs prior to the camping Like · Report · 19 minutes ago babe u sure sey make we still dey believe dat man? Hmmmm me I don stop to dey belive am o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:21pm On Jun 02, 2016 |
uchelvlink: I was banned for one month by one idiotic mod. I don bounce back #lvlinkreloaded
Cc Fraiser Barongmj SMartins1 Precious91 et all heyyyy...one month ke? Wetin u do am, choi pple dey abuse power in d name of mod for dis NL o, babe dont mind d yeye mod jor, nobody can stop us, we are unstopable... Hw ur day dear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:16pm On Jun 02, 2016 |
Honeybash: abeg make person help me call the DG sey d man no no say today na Thursday cos I no understand the VN lol... My bae u never comot ur mind for dis tin, dat man call DG just dey scope us ni o. Hw ur day dear? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:11pm On Jun 02, 2016 |
okitaiji: we will know who be the hater soon, I know go tell you any story now no wahala, make we dey see na, i just dey pity u, my guy u better no use hand touch high tension wire... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:09pm On Jun 02, 2016 |
okitaiji: lolz... u know sey ur belongings are mine too nah enh enh... Isokay, continuu... Bur just make sure u dey watch ur back sha.. My bois on ur tail... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:07pm On Jun 02, 2016 |
giftiebrown: hahaha!!! her charges go increase b dat...Honeybash is gonna win ds case... Mnyl enjy ur beer, okitaiji dey cum wit kpekus... gift, u sef don dey pkekus ba? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:06pm On Jun 02, 2016 |
okitaiji: abeg tell am.. and u don get the person were go dey active on his duty, what else!!! lol... My guy u no b monkey na, why e come dey which u to somersault like dis? I just dey pity u, d security wey I put ontop dat babe pass white house own... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:34pm On Jun 02, 2016 |
okitaiji: no be toasting alone, I don carry her go my house already my padi wen u turn commedian na? No b bovi b ur name na.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:24pm On Jun 02, 2016 |
Armynu: My personal person... Na low key things o... E be like say those shikalas go sure pass NYSC. Can't let NYSC frustrate me than dey have already. lol... Baba na wetin sure pass b dat o, as nysc don cast my ticket, i com kuku talk sey make I face my bae o, me don comot my mind from anytin nysc sef, I just dey enter dis village small small com dey do norma normal sacrifice for dem d gods ni o, nd so chek about d welfare of my baes... Hw ur syd na? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:15pm On Jun 02, 2016 |
Aieboocaar: My brother no be small thing o! I went to d neighbouring village to commence the marriage rites of HARDIODUN my newly found heartrob, after TEEMAKAGU broke my heart to pieces 
I see a lot has changed in this village since my departure!! How is president oyehomie, igwe fraiser, mazi grooove, aunty honeybash, uncle maccabi, villageGOAT d town crier and every other regulars? Ebuka hw far u na, na ur faee b dis? D eye wey see u don old o, hope dis nysc palava no reach ur syd? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:06pm On Jun 02, 2016 |
Shugaaaaa: I saw the DG yesterday in a shopping mall shugaaaaa!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:13am On Jun 02, 2016 |
Lopsie: Good morning, my night was splendid. How was urs? mine was great... Enjoy ur day dear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:10am On Jun 02, 2016 |
rafael122: LVLINK don post this thing before.
BARRISTER FRAISER get many court case to attend. lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:43am On Jun 02, 2016 |
giftiebrown: Niger is 40bucks to HELL, Yola is 30bucks, 1 cn trekk to HELL frm Sokoto nd Borno(Maiduguri)...if u feel ur place is very HOT! Pls, try 2 visit thse places i mentioned... gift abeg wot about kaduna? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:36am On Jun 02, 2016 |
Skydweller: I DON'T KNOW IF THIS IS TRUE. One of my friends told me that his babe's dad(nysc official) ordered his daughter(my friend's babe) to get some his clothes dry cleaned as he would be going to camp(LAGOS) on Tuesday 7th of June. He said camp will open on that day. If we are to go by this info, our camping will be next week tuesday but that doesn't mean we shouldn't be expecting our CUL any time soon. 4th don dey turn 7th again o, 7th go later turn 12th, niger pple I hail una... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:32am On Jun 02, 2016 |
Lopsie: U are welcome oo. O ya sit down for here and eat d bust meat, make u take palm wine step down
Oga Adam go foot d bill. Na him Nysc mgt send make he dey make una smile b4 releasing d call up letter lolss,,, mehn dis palmie na fresh palmie sha, see hw e sweet me for mouth, u do well dear... Meanwhile gudmorni sweet, hw was ur beautiful nyt... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:27am On Jun 02, 2016 |
Armynu: This one wey you wan get all d baes, abeg free one for me nah!!! Lols ahhahhahh... Armynu my realest G, na ur face b dis? No worry baba I get 2 hot shikalas for u base on my guy wey u b... Baba wetin dey sup na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:43pm On Jun 01, 2016 |
Lvlink: la waoooooo
i am putting my lawers on notice rightaway! Lol
cc fraiser SMartins1 barongmj sunnepa17 Precious91 et all I have already filed a suit in d federal high court on ur behalf, u dont have to worry ursef... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:41pm On Jun 01, 2016 |
mariosam: Thou shall not covet your neighbor's bae... lol... Wen my neigbour no dey do hin job well nko? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:02pm On Jun 01, 2016 |
Honeybash: I fear pple o Dis guy copied lvlink post to fb like say he is sure O ga oooo Adeagbo Tolulope Ibrahim The meeting with state coordinators ended few minutes ago and everyone is awaiting response from the DG. From what i noticed, camping is sure this week. Saturday and Sunday is inevitable. Expect text messages from NYSC as from this evening and tomorrow Thursday. Like · 4 · Reply · Report · 20 minutes ago Write a comment... on behalf of lvlink I will sue d guy for plagiarism for not referencing my bae in his post. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:45pm On Jun 01, 2016 |
Lvlink: The meeting with state coordinators ended few minutes ago and everyone is awaiting response from the DG.
From what i noticed, camping is sure this week. Saturday and Sunday is inevitable.
Expect text messages from NYSC as from this evening and tomorrow Thursday. babe if dis info turn out to be real, i will come to nasarawa camp to come nd give u 100 passionate kisess... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:46pm On Jun 01, 2016 |
Honeybash: for ur mind u still wan b d DG untop all d curses wey dem dey giv dem all d curses wey pple dey give nepa sinces all dis yrs never kill dem na, na curses sef dey make pple wey dey all dos big offices dey fresh. Anyway during my own tym, I go get better arrangenemt sha... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:12pm On Jun 01, 2016 |
maccabi: Baba , shey na nextweek them promise again ni ... Or its mere assumption? Thou looking @ things seems this week camp don cast because we whey dey go long journey nko ? How we wan take dey prepare.. baba if na dis week u carry for ur ticket, na straight win b dat, just go tear d ticket because e don cast but if na dis week/next week na win or draw b dat, u still fit leave d ticket because dat one still pure. |