NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:27am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: lmao... bae u dey see am with ur eyes ba, na soso boroboro fraiser dey for here oo, we d chief nd elders has seated ontop hin mata sef but hin no wan change lol... U again ba, no worry I go come for slimfitdiva now as u no won gree to stop double crossing me, I go use her compensate for d damages u don cost me... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:23am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: lmao... y he go pay wen nysc mata don finish hin tp money already. abeg lopsie no gree send ur boiz after him nd nxt time "pay b4 service" will be ur chorus... fraiser go nd pay ur debt, u sabi take palmie nd u no get money!!! lol... Kai u dey fall my hand, no tell me sey u blive dat maccabi slander o, u sef know d kyn padi wey u get na, u know I be money bag for dis village na.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:21am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: bae no gree that transfer oo because fraiser na one chance oo lol... U don double cross me for here again, wetin I collect for ur hand, I go report u give village gods o, adaora015 dear no mind am o, na my friend hin b, naso hin like to dey pokenose.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:13am On Jun 06, 2016 |
EbyNicole: This my name has suffered,4rm Edynicole to abynicole,the marriage never start oo and its like this,oya Giftie go and return the dowry u collected in my absence Eby babe u see wetin I dey tell u so, hw person wey no even sabi pronounce ur name correctly go fit take care of u appropriately... Babe reason am too na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:10am On Jun 06, 2016 |
giftiebrown: I used d money in buying human hair fr my Meeddah...U nid to strt d rites all over again...I EMPARTHIZE wit uuu human hair ke? Meedah no get hair bfor? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:08am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: baba y u d ask ebynicole to send you msg nah abi u wan make I hack into your phone? for wia? Abi u don hack am ni? I get anti okiware on my phone plenty.... EbyNicole let d msg keep flowing in jor... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:04am On Jun 06, 2016 |
maccabi: So are yhu now saying *fraiser* is your partner in crime now , BA ?? U can marry as u like , what abt the remaining single dudes in this village are they castrated or wht ...? lol... D remaining single dudes go still chill till we don dey satisfied ni o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:03am On Jun 06, 2016 |
eelipumper: Confirm. But they for tell man from the start na. U get? baba no reason am too much o, yoruba pple will sey if one horse fall person down na anoda horse person dey climb... U gerrit... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:57am On Jun 06, 2016 |
giftiebrown: abynicole ko abacha ni, ds na d second tym i dey korect uuu...Its EbyNicole.... lol... No mind am jor, baba dey claim wife wey hin no even sabi her name, gift hw far u na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:55am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: lmao... u know sey I be one of the chief in this village so we marry anyhow we like, ask fraiser he will explain more. but as per to pay lavy to help your ministry I will come to service your chamber abah why hin go ask na, me ayam monogamist jor, I no get more dan two wifes FOR NOW... So I no get d experience of wetin u dey talk.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:50am On Jun 06, 2016 |
EbyNicole: Lol so he been dey owe,and he wan owe on top my head join,I dodge am joor chai... No tell me sey u blieve wetin maccabi talk o, he just dey spoil my name ni fa... Infact I dey always deposit money wit lopsie incase anybody won go drink for her side for dis village. Me wey b sey na me Adenuga of this village... I am capable of taking care of u fa... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:46am On Jun 06, 2016 |
eelipumper: Brother. You know every now. Lol. When guy wan bad, he go meet good, when he wan good, opposite. I know say your package just pure lol... U make sense for dat one sha, person wey get head no get cap, person wey get cap no get head, naso life b, bur one tin b sey good go surely meet gud one day, na just a matter of tym... Wait o which package u dey talk about? I no understand da one |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:08am On Jun 06, 2016 |
maccabi: Hurray ... But no forget say u have reached ur limits of women oooo here in this village , but any other added advantages u might need to secure a new wifey yhu can come over to village court to pay levies/fines .. ASAP !!! Plus other documents u need To sign . Abishabby , Slimfitdiva & honeybash need to be present too
Remain bless .. Mr Oki !!! oya comot honeybash from dat list jor, hw u go dey mention my name wit okitaiji, which kyn defamation of character b dat? Take ur tym o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:06am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: my bae has finally agreed, fraiser u d see ba lol... Agree for wetin, u just dey bobo ursef, EbyNicole wey still chill wit me yesterday wit cold zobo nd kilichi, nd she tell sey she just dey pull ur leg ni... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:58am On Jun 06, 2016 |
maccabi:

*clears throat * hey ... *Lopsie* just text me now say u never pay for ur 5litres of palmie whey u drink ooooo !!! chai... Baba why u go dey burst my bubbles like dis na wen u know sey EbyNicole dey my syd... I go disfriend u o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:55am On Jun 06, 2016 |
adaora015: Transfer me ke via western union or money gram ? Ure funny sha  lol... Babe no b dat kyn transfer I dey talk o, na transfer via emotional union nd passionate gram I dey talk... Gudmorni dear, hw ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:51am On Jun 06, 2016 |
okitaiji: Ahh baba u dey hear? I dey hail u, na wetin aunty kemi turn us to be that nah enh enh better, i been don dey arrange my bois for u na... Hw ur nyt na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:49am On Jun 06, 2016 |
maccabi: Bro what's the actual measurement needed for a sound relationship ... plus u know u will need to take the measurements in two places I.e first measurement b4 Ere*tion and second measurement with Ere*tion...shey u grab
Dr Meyer fraiser... lmao.... Baba na d later one I dey talk o... And it must not b less dan 15inches...lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:45am On Jun 06, 2016 |
Goodmorning peeps, I believe we all have a pleasant night... I pray we receive the goodnews we are expecting from nysc today as anty Kemi do the needful. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:14pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: You don't have any problem,but charge ur phone wella cos ur own will be 2k msgs per hour,meanwhile my day was awesome,urs? babe wait o, dont get it twisted o, na only ur msg I dey expect ontop my phone o, no b d kyn ones pple dey bombard DG nd anty Kemi I dey talk o... Meanwhile my day was splendid.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:09pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:
Lol so you married me without my consent,my hand no dey oo babe dont mind him o, na d boko of dis village b dat, team forced marriage, tank God sey hin never kidnap u, oya com sitdan for my syd jare, make we dey enjoy dis cold zobo nd kilichi togeda... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:06pm On Jun 05, 2016 |
eelipumper: You talk well my brother. In addition, I feel sometimes we neglect the good ones cuz they don't suit our so called taste. Guilty of that though. lol... Wen u dey find hot shikala na, u don forget sey she go shikalarise your heart ni? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:04pm On Jun 05, 2016 |
okitaiji: As my liar sorry lawyer during my court case with slimfitdiva, i promise to do what u want. infact Edynicole is my wifey now, i will take u to one of my mansion tmao... Abeg make slimfitdiva nd Abishaddy no hear am oo you don come again ba? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:03pm On Jun 05, 2016 |
eelipumper: I broke up from a very serious relationship during February period, hoping I'll use the camp period to get over it.... Oboy!! Till now, I still never recover. Some girls can break heart sha. I need everyone to answer abeg, to ease up the tension. What do ladies really want in a relationship.? I've been in over 20 and yet Still confused. oya gimme ruler make I measure ur tin first bfor I know wetin go talk... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:00pm On Jun 05, 2016 |
Johncuba: Haba bros...if u see d way i tanda for front seat for church today ehn...all d vigorous a*ss shaking during offering tym no pass my eye bye... lol.. My guy e for better make u kuku go shrine dan church o wit dat bat tin wey dey ur mind for inside church... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:52pm On Jun 05, 2016 |
Johncuba: i doubt weda fraiser mind go carry am...i no knw of giftiebrown sha cuz i neva c am for bunk b4... na true u talk baba, my mind no fit carry am, I don tell am wetin my mind fit carry adaora015 make hin transfer her to me asap... I dey wait |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:50pm On Jun 05, 2016 |
VictorZeus: Brotherly I greet u whole heartedly. . But as per that your Agbor s.k count me out abeg... you fit transfer my portion give fraiser or giftiebrown. .Thanks anyway. no no no... Make she transer Adaora015 to me, I don dey ok with her... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:48pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Lol Thanks dear,you guys are really trying here,BTW I have been calling and sending anty kemi msgs non stop since day b4 yesterday,she go hear am no be small,ppl dey vex. babe oya start sending dos messages to me, am now the new minister of finance, btw hw was ur day dearie? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:44pm On Jun 05, 2016 |
Johncuba: Boss ua sighted...abeg help me reserve some fish before fraiser land. D guy no dey use eye see woman and food. By d way,i bring correct Agbor s.k for my real niggaz...make eyes tint in anticipation of Nysc and anty kemi gudnews. Oya okataiji help me distribute d ties to my snr men and ask dat newbie Adaora015 weda she dey game make she follow drag...Happy sunday Pcms. lol... Baba I don land already, I even see ur hand work sef, u tell ur bois to spoil d weda so dat my plane go dey enter potholes for for sky, tank God sey my plane get good shock absorber, I for never land... Oya wia my fish dey, adaora015 I don come jare, hw was ur day my cherry pie? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:07pm On Jun 05, 2016 |
anochuko01: I noticed how you've been passing by since... I called you several times but you didn't answer me. well that you're here, I hope you'll gimme the attention. *wink* oya chill make I epp u call her... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:39pm On Jun 05, 2016 |
leeleeane7: Leeleeane means Lilian. ..
which means I'm Female. ... lol.. Babe oya tell him jor... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:37pm On Jun 05, 2016 |
phykel: I have every course to doubt the authenticity of some B.Sc and HND holders on this thread.FG cannot wake up overnight and cancel or scrapped the NYSC. The NYSC is a Directorate established by an Act or Law.The modus operandi of the NYSC is governed by an Act.Unless the law establishing it is repealed or Amended by the Legislators,NYSC stands as a Directorate. If I may quickly add Provisions have beeen made fr the NYSC in this years budget. Let's all discard this rumour flying around.The news is not only wicked but also tasteless. Let's continue to pray to God to intervene in this matter and I know in the fullness of time we shall be mobilised. Thanks. baba oya chop knuckle... You make sense... |