Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 583 584 585 586 587 588 589 590 591 (of 1287 pages)
Roland17:I help you see una spiderman ![]()
|
Roland17:Roland of all the whole problem na Assnal i go dey think about .. Even if we play with our female team today we go beat una ... yeye team ![]() I dey talk of champions league final and f.a cup final we have important things upfront ,not Assnal and can never be Assnal ![]() We need to start preparing now , we no be Assnal wey dey run social media the whole week and want to make difference by weekend , ko jo ![]() |
Nice one girls... |
God bless Nigeria God bless you mr President God bless all the good people of Nigeria |
Sincere looters like the goat an yam 16 years of disasters .. mutheerfuckers they ruin all our trust now dey are on the media and supporting criminals in order to ruin the nation ... |
Dem no dash am slap this time ... |
Dem never |
Wetin concern me and Israel and palestine .. those ones will be foaming manche and same time crying all over the media... May God bless Nigeria and all the enemies of Nigeria will never know peace |
Abeg make somebody knock some senses into these boys brain o , make them no go lost with all the media attentions, we have to win fitst abeg ... |
PDPGuy:He ball pass everyone on that field ... what a player |
abbey621:Hahah ja bed dickson ko ja mattress nackson ni ... ![]() Gbayi bro , I like ypur sense of humor ... ![]() |
abbey621:No wonder your own dey nack ya friend cos you no fit handle her wella ... if i handle her once oga you go dey the list of divorcee straight ![]() |
abbey621:You can't even handle a woman with your guts and broom D ![]() |
abbey621:Oga leave cum smash or whatever , so far i don come she can go and get hers at your place ... You all attach nonsebse to been romantic ,how many women are financially worried too but still cum .. oga be a man , don't be an emotional slave. You can't win it all though |
abbey621:Emotional need , oga a rẹ you a psychiatrist ? You're emotional master while someone somewhere is the se*X master .. These type of men sef .. ![]() |
No time to check time , whyvwaste your time ó one gal , when others are out there ... Life isn't hard we all make it , over 7 bilionu people out there . If one no work another will... |
Roland17:We are not worried about the game, win or lose ko kan aye If anyone tell me say we go play champions league final this year , i go say never and here we are . Not öike una wey dey get hope where there's non ![]() Free form dey for our side ... ![]() Milan dey do you proud ,that's a big team not this one ![]() |
Oga contractor you too will suffer ![]() |
Chic2pimp abeg you help me see Roland17, I heard he hide with you in NL ... I warn him from the beginning he no go hear now he's hiding ... ![]() |
Owo epo ![]() |
Roland17:Roland17...come out I wan ask you question .. don't be afraid , you know you be my padi .. Esu don tapo si Assnal thread , see as everybody dey hot ![]() |
Ramadan Kareem mr president ... May God help you |
Nice |
Unknown gunmen abi ungun known men at it again . |
Willian better player , he's done it again as usual, what a great signing for the unknown gunmen .. Roland17 see willian your man o ![]() |
Roland17:She you dey pray for Milan too , otherwise you go support us by force next season ![]() |
Dem don dey deceive their fans with beautiful goals again.. them don give dem biscuit to chop .. Roland17 come and speak grammar abeg . Pepe can not shoot like this against villareal o ![]() |
Abeg remove this from front page .. other important things dey to post. Very useless team and useless sets of delusional fans ![]() |
Roland17:Una no fail , Na una gangan be failure ![]() Dem go win today now everything will go back to normal ![]() |
Unknown gunmen , una get game today .. una go win .. Roland17 how far na ? ![]() |
Baba and his servant, goat and yam ![]() |
Gbogbo yin ya werey ati men of God and men of devil . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 583 584 585 586 587 588 589 590 591 (of 1287 pages)