Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 691 692 693 694 695 696 697 698 699 (of 1287 pages)
This is the next level train , a big can of de ricca rice is going to be used to measure all the bastards that ruin our nation jail terms... we just dey start , some of una go run go Cameroon for Asylum by force ![]() |
dem for use a can of de Rica rice to measure his jail term also ... ![]() |
is that not the owner of who is coming to crosscheck election result ... hahahhaha Integrity dey speak for Baba .. ![]() |
Football is the best game in the world... I love this game.. football madness ![]() |
And here in our own part of the world , they voted for a known thief... Ogun kill all of una ![]() |
That was when money dey in circulation mr president got no time for una useless celebrity rubbish.Gone are the days that drunkard give una diplomatic passport , we got many problems to deal with .. Unto the next level ... who no like am can join the next level wailing or come down ![]() |
More blessings Stella |
Blaady bastards thought you fool said he's innocent , Awon oloriburuku ma shanfani, e ni kure gbogbo yin tomo tomo ![]() |
chic2pimp:Useless Italians God catch una today ... Una no carry briefcase for referee today ... thieves ( Ladri) ![]() |
Oga go tell court ![]() |
[quote author= post=77595733]This Dele boy with him fat neck and head no go ever siddon for one place sha! Who lie pass between him and Mumu Reno on twitter sef?! Shameless tins....... [/quote]He's a liar , Reno is fraudster |
That ponmo lips liar , bascad ![]() |
As much as I no like United , I still give it to them anytime anyday , Gbefun ... they are champion unlike those useless ones in North London with a gun that can only kill a chicken ... bladdy useless team ![]() |
Alexis11:Sebi na dem 1st see jubrin , make we see how far this one go end ![]() |
[quote author= post=77588368]Hahahahaha... ![]() Nnamdi Cownu the Pornlord don cause serious gbege for Atiku Frimpong Mboma ooo!! This is getting seriously serious! Ordinary remove your trouser make we see the Cameroonian mark for ur yansh e no fit do! But we heard Camerounians rejected him also sha..... Maybe Gabon will take him in! .......Patapata [/quote]![]() |
Gone are the days of brown envelope for artist , go and work hard for your money simple .... Construct criticism is allowed .... On to the next level |
Oga wa pe lewon ju obo lo ... ![]() Good morning and Sai Baba Buhari ![]() |
No need to explain anything to them , death and sleep are two different things ... We are on the next level , who no like am can join the next level wailing or come down .... SAI BABA BUHARI |
These people don start again ![]() |
We no dey go back to the worst Senate ever in the history of Nigeria . |
Not a good news for those that are allergic to good news ... Good morning and Sai baba Buhari ![]() |
My Mallam ![]() |
This will not stop ya ass from going to jail oga .. ![]() |
All the best young man ... ![]() |
Abeg make this season end make Sarri dey carry himself go back to Italy abeg ... ![]() |
God bless you guys |
Better pikin to laya bi ekun ![]() |
E no go better for all of una if una no kill yourself finish. Sebi una be strong guys , why not come out and face each other.. Bastards |
Tell that to the fools that believe you in the first place. Is this another format you wan use collect money from ya maga Atiku ? Ogun kill you there bastard ![]() |
PDP and Atiku about to be burn with the fire they started . Atiku will join his counterpart jubrin from Sudan in Cameroon.... bladdyy bascads ![]() |
Only fools , looters , fraudsters and the I know it all people believe that in the first place ... we don move to the next level . Una fit go on the next level wailing, In Cameroon ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 691 692 693 694 695 696 697 698 699 (of 1287 pages)




