Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 689 690 691 692 693 694 695 696 697 (of 1287 pages)
Baba ijebu ![]() |
chic2pimp:Don Kong promoter job fit you die ... Abeg wetin be our percentage from the money ![]() |
chic2pimp:Bro up Mercedes doubles , 4 times in a row .. ![]() You can add curling or dart to your favorite sports , atleast with dart you can drink enough sapele water and beer while watching .. yeye Make I catch you for our Ashewo corner na dat time you go know say I no gentle at all ![]() |
Who be this one again ![]() |
sarrki:He betrayed his father |
Roland17:Bro .. it's not looking good on both end o , TORINO don do wonder too . Next season ehn na yoropa league sure for you pass Chic2pimp just dey use F1 and NBA playoff to console himself If God wan kuku make all these Assnal fans go crazy finish make Spuds just go win champions league ![]() |
Madam you don refund party money? Happy birthday o ![]() |
chic2pimp:Atomic bomb ![]() |
Aremu ti ya werey ![]() |
Abeg make sarri and his boys no make me vex today . |
Roland17:We can do community contribution for una ![]() |
ASSSSSSNAAALLLLLLL ![]() |
Only fools believe in Tinubu presidency ... Tinubu and Buhari , the names wey dey give dem sleepless night , una go die because of these guys ![]() Sai Apc , Sai Baba , Sai Osinbajo , Sai Asiwaju |
Awon omo wobe... women ! Women !! Women !!! |
E pele sir .. Go and drink cold coca cola it will help you calm down , this sun is too much , e dey affect your brain ... Next level madness On APC we stand , Baba Buhari is our president and the president of the federal republic of Nigeria . Who no like am should wait for the next four years ... Ireee ooo |
Haaa see gobe ![]() |
Awon werey .. Na scammers full Pdp , Atiku don stop giving out money .Dem know say anytime baba shake body e go affect Atiku and that automatically make the pdp peeps to get dollars from Atiku ... By the way secondus never kill himself o ![]() |
Life ..... |
blowjohn:Cuddling is the best sport but I like Curling |
I love curling , nice one guys |
Smart guy |
Saraki dey fight his shadow , Show get size and quality .. Asiwaju of the federation ![]() |
chic2pimp:Oga no come here come dey vex for me , I be Gattuso ? Abi na me be Lulic wey hold piateck leg ![]() |
Roland17:My brother Chic2pimp no fit disown me if you do ... You know the funniest thing Sarri no even give me mouth to talk wetin dey my mind , this season ehn I just dey prat make e finish make we all know where we belong ![]() |
Roland na better night be this o , more dey come soon , OUR MORTAR IS OUT ![]() Abeg piatek no score for San Siro , may be Chic2pimp go borrow you his golden boot ![]() |
Eko love you Baba Buhari ![]() |
[quote author= post=77821870]May the ALMIGHTY God continue to guide, guard, protect and bless our darling President MUHAMMADU BUHARI and his amiable Vice president Prof Yemi OSIBANJO for all the good works they are doing to make our nation great again. May the spirit of wisdom, knowledge and understanding continue to be with them all the rest of their days. Slow and steady we will get to a New Nigeria we voted for. God bless Nigeria.[/quote]Amen |
fyneguy:That's mesujamba handwork , let the Otoge movement start majority of them go seek asylum in abia ![]() |
Mace0lane:They are all on next level madness |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 689 690 691 692 693 694 695 696 697 (of 1287 pages)

.... We know each other before ni?
, nice one guys