European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Stoke City Vs Chelsea (0 - 2) On 22nd December 2014 by fredoooooo: 11:22pm On Dec 22, 2014 |
mukina2: see this useless Bojan na against Arsenal you dey form pele abi  If skertel fit score your useless team with bandage for head , who no fit score again ...useless team  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Stoke City Vs Chelsea (0 - 2) On 22nd December 2014 by fredoooooo: 9:51pm On Dec 22, 2014 |
mukina2: i get sore throat  E no go cure for life , useless pikin  |
Romance › Re: She Broke Up When I Told Her No Sex Before Marriage by fredoooooo: 9:16pm On Dec 22, 2014 |
Idowuogbo: *singing styplus* Imagine that? Afi gba to so pe ko fe shoki mo....Imagine that?!!!
I go dey r@pe am walai.   |
Romance › Re: She Broke Up When I Told Her No Sex Before Marriage by fredoooooo: 9:06pm On Dec 22, 2014 |
Idowuogbo: Correct! AWon omo mi te te ja ra won si b4 you go come dey sexually frustrate dem. Imagine,una go dey imagine sex but to gbe kan si kan no go dey agenda? Op yi o gbadun sha  My professor .. omo to jasi , to ja wele wele  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Stoke City Vs Chelsea (0 - 2) On 22nd December 2014 by fredoooooo: 9:03pm On Dec 22, 2014 |
mukina2: GOAL
TERRY Shout goal well ... hater  |
Fashion › Re: 10 Weird Things Females Apply To Their Hair by fredoooooo: 9:01pm On Dec 22, 2014 |
Idowuogbo: Igbo(weed) lo sure ju! You can wash hair and get high on it.baba money well spent.  I talk am  |
Romance › Re: She Broke Up When I Told Her No Sex Before Marriage by fredoooooo: 8:58pm On Dec 22, 2014 |
|
Romance › Re: She Broke Up When I Told Her No Sex Before Marriage by fredoooooo: 5:07pm On Dec 22, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by fredoooooo: 10:29pm On Dec 21, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by fredoooooo: 10:21pm On Dec 21, 2014 |
^^^ Babes even merry Christmas in advance ? Arsene na baba keresi  |
Fashion › Re: Are You Addicted To Fake Nails? by fredoooooo: 9:42pm On Dec 21, 2014 |
Idowuogbo: Lolz... Persin no fit tax you ni? O ti soji ju mehn...hian! Ijebu ti e po mehn Ijebu bawo , you know as e dey go na ..  |
Fashion › Re: Are You Addicted To Fake Nails? by fredoooooo: 8:40pm On Dec 21, 2014 |
Idowuogbo: Lolz...wetin you buy me? Abi mojo baba keresi ni  |
Fashion › Re: Are You Addicted To Fake Nails? by fredoooooo: 8:37pm On Dec 21, 2014 |
@Idowuogbo Xmas coming o sure ju  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 7:07pm On Dec 21, 2014 |
chimerase2: fredoooooo abeg bring bucket with handky
Sekem sekem  Bucket and towel not hankerchief  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 7:07pm On Dec 21, 2014 |
chimerase2: e sekem fu baby daddy mumuna2 SEKEM SEKEM  HahahahHahaha sekem sekem  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 7:02pm On Dec 21, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:58pm On Dec 21, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:57pm On Dec 21, 2014 |
mukina2: sekem sekem  Sekem sekem sekem ...mukina2 sekem  see my baby o..... sekem Useless fan of a useless team  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:21pm On Dec 21, 2014 |
mukina2: hate just full ya body .. my baby daddy has no evil bone in his body  You go carry una baby go greet am for the hospital. . Useless player and fan  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:19pm On Dec 21, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:17pm On Dec 21, 2014 |
mukina2: bros you got the goat you went for?  Na goat go kiss you for dream ... useless fan of a useless team  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 6:03pm On Dec 21, 2014 |
chimerase2: mumuna2 talk say u go buy goat for xmas, I come ask amu why she no sell u her aja  Bros you dy mind that she diot , I dey somewhere dey flex ni jare .. she fit to dey lie say na spambot , one thing do one thing no mind her o ... I dey holiday somewhere they flex ... pikin wey work regularly suppose chop faji too na .. abi make i send you plane ticket ni ?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (2 - 2) On 21s December 2014 by fredoooooo: 5:57pm On Dec 21, 2014 |
|
Politics › Re: Young People Bring Glory To Nigeria But Old People Cause Problems - Jonathan by fredoooooo: 4:50pm On Dec 17, 2014 |
Caseless: This man de talk at times like say him just wake up frm sleep. Kai Kai at work  |
Romance › Re: Ladies, Would You Date A Guy Who Won't Have Sex Until Marriage? by fredoooooo: 4:36pm On Dec 16, 2014 |
|
Romance › Re: Ladies, Would You Date A Guy Who Won't Have Sex Until Marriage? by fredoooooo: 10:07am On Dec 16, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by fredoooooo: 8:01pm On Dec 15, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by fredoooooo: 2:55pm On Dec 15, 2014 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:35pm On Dec 15, 2014 |
Psg see gobe  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Fans Thread: The Red & White Army: 2025/2026 EPL Champions! by fredoooooo: 12:33pm On Dec 15, 2014 |
mukina2: Good draw! 
COYG Monaco go beat una  |
Fashion › Re: Are You Addicted To Fake Nails? by fredoooooo: 6:02pm On Dec 14, 2014 |
Idowuogbo: Hian! Ati gbo sir. The next visit to the nail bar na next year  On wa wahala o  |
Fashion › Re: Are You Addicted To Fake Nails? by fredoooooo: 5:43pm On Dec 14, 2014 |
Nkan ton kan mi Loju .. well love lon kan mi Loju o  |