Sports › Re: Falcon Player, Onome Ebi Makes Exciting Move To Join Israeli Club, Bnot Netanya by Freshtruth(m): 2:11pm On Jan 10, 2024 |
I taught dey said she wan come Nigeria come retire she for try am na  Ahmed musa attempt it he had to ran away for his dear life |
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 1:31pm On Jan 10, 2024 |
faceland: RIP (in advance). to u and your family |
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 1:29pm On Jan 10, 2024 |
Elemosho478: You better get yourself check at an hospital I always check my self every month am perfectly clean have never slept with a woman raw in my life |
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 11:49am On Jan 10, 2024 |
kingbee90: Oboy you sef don collect. You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck. Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house. You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses. Tufia!! Ogun kill u there |
Sports › Re: Ivory Coast Vs Guinea-bissau: AFCON 2023 - (2 - 0) On 13th January 2024 by Freshtruth(m): 11:13am On Jan 10, 2024 |
A draw favour us but if we fail to win our ist group match we are in trouble cause the ref we do everything to make ivory coast beat us
My group stage prediction for Nigeria WLW |
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 11:10am On Jan 10, 2024 |
Uptheante: You don find out wetin kill her? them say na sickness |
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 10:53am On Jan 10, 2024 |
Sonfethopia: Lawfab hotel abi,lol. no dear Niger cat side |
Politics › Re: Edo State Deputy Governor Express Sense Of Being Betrayed By His Boss For Not Su by Freshtruth(m): 10:33am On Jan 10, 2024 |
You follow governor shop 4 eight years u still u feel say e go allow u? |
Politics › Re: Edo 2024: Ighodalo Intensifies Unity Move Within Edo PDP As SWC Holds First Ful by Freshtruth(m): 10:32am On Jan 10, 2024 |
With Tinubu in power Governorship no sure for PDP
|
Christianity Etc › Re: Bishop Ugokwe Leads Other Clerics To Offer Prayers For Tinubu, Shettima, Others by Freshtruth(m): 10:12am On Jan 10, 2024 |
God be mercy on me but the guy look hungry
A Whole president and a renowned Man of God don't want to be associated with him after the prayer Tinubu go drop like 1million naira make all of them share . hungry men of gods
|
Romance › Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 10:02am On Jan 10, 2024*. Modified: 6:59pm On Jan 10, 2024 |
Uchenna10: U get car de go quarters omo d tin done master me na those ashawos wey dey sufffer they turn me on. |
Romance › One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(op): 9:35am On Jan 10, 2024*. Modified: 10:03am On Jan 10, 2024 |
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock , One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/
Na so I enter my Car drive go House
Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die? |
Politics › Re: Obaseki Pledges To Complete All Ongoing Road Projects, Recommits To Devt Of Inte by Freshtruth(m): 8:48am On Jan 10, 2024 |
Na so dem dey talk Umahi pledges to complete the new stadium before he finishes is tenure what happen? Oga carry ur Big mouth rest
|
Romance › Re: Why You Think That Masturbation Is A Spiritual Problem by Freshtruth(m): 12:55am On Jan 10, 2024 |
adontcare: It has great values to me. 1 . No one can shame the person masturbating for cheating 2. It gives satisfaction in the absence of a partner 3. No infection distribution 4 full orgasm . It can't be faked to please ur partner 5. It can not use and dump u I rest my case disadvantages 1. Spiritual demons 2. Loneliness 3. Low self esteem 4. Getting married at 40- 45 years 5. Lack of ambition |
Romance › Re: Why You Think That Masturbation Is A Spiritual Problem by Freshtruth(m): 12:52am On Jan 10, 2024 |
Don't be deceive op masturbation is highly spiritual it comes with depression n residential demons, most people masturbating frequently as young adults hardly get married . |
Sports › Re: Randy Waldrum Signs New Contract Extension As Super Falcons Coach by Freshtruth(m): 11:27pm On Jan 09, 2024 |
Blazebond: We are not serious at all,we are really pathetic,we want to renew the contract of a coach who is also the coach of another club in the u.s.a,a coach that is refusing to reside in Nigeria and a coach that is refusing to pick home based players in his squad,we sre not serious at all. the last time I check he did well with the super falcons abi na him white skin be the problem? Hypocrite |
Sports › Re: Randy Waldrum Signs New Contract Extension As Super Falcons Coach by Freshtruth(m): 11:23pm On Jan 09, 2024 |
We who we wan carry go world cup before
|
Sports › Re: AFCON: Terem Moffi Replaces Injured Victor Boniface by Freshtruth(m): 2:34pm On Jan 09, 2024 |
cybergawd: No punctuations? Where are your commas and full stops, where did they go? Dropping off comments does not, and would not get you a prize. So, I ask; which school did you attend, and who was your English teacher? mumu |
Christianity Etc › Re: SCOAN: TB Joshua’s Church Counters BBC Investigation by Freshtruth(m): 1:20pm On Jan 09, 2024 |
BBC is demonic |
Politics › Re: FG Spent ₦57.8 Billion On Christmas Palliatives by Freshtruth(m): 10:02am On Jan 09, 2024 |
By the time Tinubu is done with Nigeria treasury we go dey borrow money from yahoo boys
|
Politics › Re: Gbajabiamila: Secret To Tinubu’s Political Success Are The Ties He Built In 1992 by Freshtruth(m): 8:53am On Jan 09, 2024 |
yean1: The class of 1992.
Don't undermine them.
This is an open truth. Every grassrooted politicians know how powerful this class is.
|
Politics › Re: Gbajabiamila: Secret To Tinubu’s Political Success Are The Ties He Built In 1992 by Freshtruth(m): 8:53am On Jan 09, 2024*. Modified: 9:58am On Jan 09, 2024 |
Commodities are on the high side you still dey talk about Tunubu success. See him bear bear wey be like who wan act Babalawo
|
Sports › Re: AFCON: Terem Moffi Replaces Injured Victor Boniface by Freshtruth(m): 8:47am On Jan 09, 2024 |
tydi:

This your Indomie no dey finish E dey hungry me oo if not I no go gree for you oo  |
Romance › Omo I Japa after seeing this(photos) Graphic by Freshtruth(op): 8:44am On Jan 09, 2024*. Modified: 10:23am On Jan 09, 2024 |
Happy say am not drunk at this moment na full trailer of medicines I for they order for by now.This na wetin I escape
|
Sports › Re: AFCON: Terem Moffi Replaces Injured Victor Boniface by Freshtruth(m): 8:30am On Jan 09, 2024*. Modified: 8:46am On Jan 09, 2024 |
verybadmouth: The most important thing is they make Nigeria proud. Go eagles Prada kor Prado jeep ni
|
Sports › Re: AFCON: Terem Moffi Replaces Injured Victor Boniface by Freshtruth(m): 8:28am On Jan 09, 2024*. Modified: 8:46am On Jan 09, 2024 |
babaRUNtinz: Make una shaa no fall our hands Them dey fall am steady u still dey say make them no fall ur hands  until dem dig ground bury the hands ist be for ur eyes go open
|
Sports › Re: AFCON: Terem Moffi Replaces Injured Victor Boniface by Freshtruth(m): 8:25am On Jan 09, 2024 |
I swear that Boniface no sabi anythinag at all for Nigeria before forget Bayern hyping the guy no sabi anything when I watch him play
Umar sadiq we Nigerians want you to get injured now what are ypu waiting for Dogo
|
Politics › Re: TB Joshua. Nigerians React. Must Read Captions. by Freshtruth(m): 1:32am On Jan 09, 2024 |
You see those Ladies wet dey answer Vivian either they are dumb or prostitute
|
Politics › Re: Soludo Suspends Igwe Neni For Conferring Chieftancy Title On Ifeanyi Ubah by Freshtruth(m): 1:29am On Jan 09, 2024 |
No gree for anybody this year
My days at boarding school after visiting day
|
Politics › Re: A Governor Without A First Lady; Aiyedatiwas' Case by Freshtruth(m): 2:33pm On Jan 08, 2024 |
Will205: I don't have money. pls anything |
|
|