Frigga13's Posts
Nairaland Forum › Frigga13's Profile › Frigga13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 153 pages)
They should seal everything associated with OBIANO Inviting those louts to anambra with his Lagos louting template is big enough crime .. I know people that died in the hands of those louts he stationed every junction smoking igbo and harassing anambrains and funny those idiots are not from anambra |
Datikwerreboi:Are you okay? Get off my mention |
![]() Yoruba people and I said it ![]() Wetin Yoruba man talk I very stupid ignorance Is Ekpa IPOB? Has IPOB no abolished same rule .. why the foolish OBIANO kept his drink close .. without knowing way forward Ekpa should do any how and see anyhow Which DSS are killing .. No be that ayes wey go fight vigilante Dey burn am Na dem be the unknow gunmen Soludo don declare .. if Ekpa and his boys try .. dem go collect .. all this abakiliki boys wan get flushed Something wey OBIANO for run since the idiot gave those louts free hand Why dem no Dey stop keke and ndi ibu again Now we know it’s been Ekpa and his boys all along. Everywhere for anambra Na those boys wey OBIANO the buy igbossmoke for God bless Soludo OBIANO is a fool |
Tinubu Must Contest Must! Yoruba confidence don drop all time low since 2023 The shock eh kwa Dem don turn a.m. to abuse insult curse .. the pain is very very real walahi Meanwhile Power returns North.. All Yoruba must vote Tinubu.. everything breathing in yorubaland must vote Tinubu Nigerians are expecting at least 19 million Yoruba votes for Tinubu Anything less Yoruba Na all mouth So you on my mention.. Start campaigning with all your strength and prayers for Tinubu to appear on ballot .. You know say Yoruba no like reality |
trutharena:Yoruba man conjuring words This is only what pain hatred bitterness can do to a human being Awolowo people ![]() |
Putindbutt:Then tell them in southeast.. Yoruba man Confusing himself and his likes with photocopy Power returns North Power to the people Next! |
![]() |
trutharena:Yoruba love lying to themselves Apc United ke Ever since 2015 .. Apc has been in disarray Learn to say the truth .. it helps .. at least people will start believing you Your life online is the reflection of your real self Why lie carelessly because of humans that don’t even your lineage exist Makes no sense And as for the igbo hatred and bitterness No one will caution you.. because as a Yoruba man No body is disappointed.. is in you. That the Yoruba in your humanity |
Tinubuadvocate:Na my data , my time , my money, my hustle .. Enjoy my presence this week.. and next week before politicking starts It will be mad by May |
JESUS IS COMING SOON IF YOU STILL LIVING IN SIN TOMORROW FIT LATE. Na the realest truth be this |
This looks like a set up to mock Oshiomole and His Tinubu |
NOETHNICITY:Thanks for the update But I know yoruba Muslims are liberal.. unlike their Christians .. Wey Dey form mommy GO with heavy pride and pomposity |
![]() Soludo solution.. OBIANO Na pure drunk .. that encourage rif rats to turn anambra to Ebony extension Why won’t they support him.. Anambra State is solidly behind Soludo People wey IPOB. Even the hunt .. Soludo, IPOB is solidly behind you on this |
We no even hear sem kidnapp am .. Silently pay them .. MYbe dem know themselves.. so need to make noise and expose lots of wetin we suppose know Apc is evil Power to the people |
Apc is evil and demonic.. This is a party build on lies and propaganda 8 years later .. APC IS STILL LYING TO THEMSEVES party wey don shred Dey talk solid |
PrinceOfLagos: ![]() |
PrinceOfLagos:Tinubu is a heavy WAIT .. politician in Yoruba land .. Politician limited by tribe Kperogi is telling them the honest truth.. like shetima and others Northerners have being doing But Yoruba .. wey hate reality and realneas .. people that have been fed propaganda like food How they wan take believe |
Yoruba people are conceding already.. They no believe say North go litter them Dey way the did.. Any Yoruba man in the north right now to tell their Yoruba people truth about the real asiwaju situation in the north They don’t travel so .. Yorub said they will punish northeast for betraying them ![]() |
PrinceOfLagos:Obi decalration has hangered them.. e shock them.. |
Igbos must encourage Obi.. even though Pdp has zoned to North But is very very important they rally around Obi .. against 2027 Is politics Northern Nigeria will vote Obi a billion times ahead of Tinubu Fact# |
Sagay and assumption I think’ I think’ Stop thinking .. As a special adviser.. go and ask the president and not thinking on what is another humans mind .. Gibberish |
You never reach Ekiti be that .. see the chair dem Dey use smoke Az ![]() But this an abandoned classroom |
colorsofrainbow: ![]() It’s good to be a southern brother helper Who is setting Tinubu up like this Walahi Buhari just endorse efcc procedural operation And the next thing Na Tinubu matter .. They just don’t like Yoruba .. meanwhile Na Yoruba dem still use .. Dey fvck him Nyash while their hungry online urchins Dey shout igbo igbo They come they hawk am for online Yoruba sef ![]() |
colorsofrainbow:You be evil ![]() Allow him please ![]() |
Please whoever that is behind this or wey wan push am should please chill Nigerians don’t want reason for Yoruba to complain that Tinubu lost..or he didn’t contest No excuses No change of narratives Tinubu Must contest.. He must appear on ballot.. Say no to witch hunting .. Ah ah.. But Yoruba ignorance One Yoruba up don Dey reason say Na concern Nigerians Dey tell efcc what to do? Haba Nigeria. Na Sophisticators brain be this Haba ! Walahi.. Yoruba |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 153 pages)
