Frigga13's Posts
Nairaland Forum › Frigga13's Profile › Frigga13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 153 pages)
This small boy Erigo Ndi Igbo mugu E yaaa Walahi |
This man is an igbotic fool Kanu get sense pass this one naaa.. I know say Na him jr for sense he go appoint This people are really senseless and Na why dia supporters Dey senseless like them |
The stupidity of Ndi Anambra wey Dey support this fool is unlimited |
And all those commenting are with him for Finland This man is a clown And his juju catch some very stupid and foolish igbotic goats .. He Dey kill una dey bury Una dey take over una right vehemently and he’s is in Finland His own state in Nigeria and governor no Dey seat at home ![]() He won’t attack him Yet his ebony people are very where intimidating igbos from touts to esn.. Ndi Igbo ihere eme unu Na abakiliki don use razor tear una ear |
Yoruba man.. He must be impeached with his vice , senate president and Gbajamula.. |
AchalugoNwa:They said he’s igbo.. I never enter Otu for long . But intel from there.. If Soludo mean them.. ekpa go understand. Himself go vanish by himself.. Soludo need to carry anambrains gum body well.. OBIANO is the biggest fool.. OBIANO saw those destroying imo state while Anambra was still quiet .. they idiot took no security measure .. nothin.. invited agbero .. to deal with same anambrains .. No Governor should come from that axis again.. peter made that mistake |
Whiteangel1234:Are you okay? Think say you be onitsha boy.. wey don travel expose So as ekpa Dey run onitsha Anambra State Na him pure pass .. Tomorrow if Na your papa catch bullet for upper iweka Na dat one make sense Na for police station Fulani peoplw Dey live ? Why killing and threating igbos .. Walahi hand go touch am soon.. |
Yoruba media propaganda propagating their lies and imaginations PDP has zoned ticket to North .. and at a Time did throw it open All this Yoruba noise is in other prempt or propagate .. and instigate the southern Pdp.. And politics doesn’t work like that .. Yoruba media “ manipulation is over “ Reason Yoruba takes all likes on Nairaland but in reality Walahi no other part of this country takes Yoruba serious .. Nigerians daily keep telling Yoruba people .. but Yoruba Dey reason everyone IPOB Hope they will accept that IPOB is much bigger than anything yoruba after 2023 Power returns North |
Yoruba They want to render Yoruba inconsequential in Pdp This people like noise. Yoruba can only sabotage southwest not Nigeria . |
God help Soludo to sustain this tempo Amen. |
Bluntguy:Till you marry.. You will understand difference between misunderstandings and ignorance And why call me home breaker .. when I said God is he’s strength I tell am make he divorce his wife .. abi you no see say wife Dey ask for divorce Na me send her .. |
Hey! Gawd .. Marriage ba? ![]() 14 years no be beans .. and she’s acting .. Walahi , she’s seeing someone . Something is occupying her mind and thoughts .. not you or your kids and not the business too. God give you strength to handle such |
If they call you oblong now.. Una go begin panic Na wisdom Head be that Wise men came from the East Abi e new to yoruba |
omenkaLives:Omenka just Dey your lane ![]() |
obinoral1179:k |
Anambra moving forward ![]() |
Sweeetheart:And he insulted Yoruba people right So yoruba people training someone in Finland is against rule 2 Wake from your hatred Going through your post.. is a real eyesore |
77up:Obi And Atiku Gave Pdp 13 million votes last election How many did Tinubu bring for Buhari? |
Sergio101:Bro this is not IPOB IPOB too, dey hunt this humans .. IPOB has ban the sit at home .. Now we know is ekpa that is paying them .. Na to kill them all No sentiment |
OBIANO inviting those animals Na most foolish thing a human being to go do to humanity Imakwa Na umu aka abakiliki bi Okpoko nearly turn anambra to mushin From Nkpor junction to head bridge main market everywhere Harassing ndi anambra On number of occasions. I told anambra first son to alert OBIANO One moniker said is OBIANO that gave some people contract to collet revenue .. and he took money from them .. that they people went to abakiliki to get boys to work for them Nwanne .. this boys Dey smoke igbo for broad day light with beer for the junctions and police they with them .. no cap. Them go beat you if you no pay them .. Na so they kill that onitsha guy for new market road .. say he put mouth for one woman wey dem Dey Ginger .. aboby wan stop them .. they beat the guy death instantly onitsha agbaka .. OBIANO is a fool.. If Soludo successfully give them run .. he don finish work Make we see how ekpa and his abakiliki oya go disturb anambra humans again Dem no go ebony go do their Biafra nonsense |
When was the last time Buhari was seen at his colloquium ? Last year.. Yoruba were still hailing him National Leader And Apc party leader This time they’ve carefully avoided it.. . ![]() Coming after Apc convention.. We wait and see how it goes |
trutharena:Yoruba man.. get sense quick Next! |
Good US helping North solve their problem . Soon e go reach dey druggie hope the sanctioning and implications go be like this .. Make Yoruba protest for US embassy ABI FOR WHITE HOUSE |
muymacho:Nobody look down on any igbo Just like Mc olumo took agberos from Lagos to kwara and Osun Does it means Yoruba look down on themselves Jimasu. |
Buhari dealing with Noise makers ![]() The gentle the hammering.. they louder they sing. Aketi and his delegates will be useless .. on Saturday All Yoruba delegates .. ![]() Do any how and see anyhow |
Simplified Ship has sailed ![]()
|
buckeyemedia:They should seal everything sealable that belong to ndi anambra They must get him down |
Lightorder:Everyone in anambra right now know say Na abakiliki boys Dey worry Soon hand go touch them full All killed are abakiliki.. go to station and confirm their identities No be online sentiment |
budaatum:Worst governor in history of igboland walahi |
Bluntguy:Let who be? You see remember how peacefully OBIANO met anambra .. and how did he leave it God punish OBIANO a million times .. a crook and drunk .. that brought agberos from abakiliki to kills anambrains in the name of generating useless revenue Wetin he come do with the bloody revenue .. Nothing ! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 153 pages)


