Fuckluv's Posts
Nairaland Forum › Fuckluv's Profile › Fuckluv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 36 pages)
Where hopeyemmy come go since? Abi he don go Alaba market go dey look 4 sneakers |
saintalone: *scratches head in surprise*...and i don dey find that garri since!For where? I don vex big time ![]() Open door now o else na scream I go scream *open mouth to scream* |
PapiDShipCapt: Roger that... N as for big boys i nor get shaking de can come as well if they so choose toE don dey tey na! Whr u don reach ![]() |
[quote author=Ha!I_aintNoJoke]Heyya'll... Will there be any form of list(materials) to bring for the camp?. I guess Abuja wont be that bad long legs for the short.[/quote]Yes! Check page 757 for d lists. Abeg for those of us who no get long legs nko ![]() |
PapiDShipCapt: Shey dem de even hawk am pass ur aous before ![]() |
PapiDShipCapt:Gps ke, make I give u address jor, d place no far: No 2, behind sokoto aous, Borno. Make u watch out 4 d big boys sha o. I dey wait ![]() |
PapiDShipCapt: Hehehe..no na. But I go just faint if i do frog jump. Na oluwa go help me for dis camp drills cos me i nor reserve body for theirSee wetin soldier dey talk, beta go prepare for gulder ultimate search drills |
saintalone: #see dis babe wan finish my life-saving Ijebu garri o!#Lai lai I no blieve una, shebi I don tell u to dey keep am 4 one corner under d bed, how dem come kno say na thr im dey? *bend down to look under d bed* Haba! No be d garri be dis? Saintalone u too dey lie! And u wan chop d last hope wey I get (kulikuli) Na today I go pack comot 4 here sef! U no go kill me wit hunger. When ur fwends ask of me, tell dem say na garri ijebu cause our fight ![]() |
saintalone: the aboki wicked die... Abeg take aboniki make u massage my back... Rub am gently o...Abeg.Eyah pele. Wat! See as all ur back dey red Aboniki no fit do dis one o. |
pablo aimar: Na market o,good white sneakers dey difficult to seetrue talk. But y e come scarce now? When I no need am na everyday I dey see am ![]() |
PapiDShipCapt: Broda na true ooh! Me don tire sef. I go carry money go market go find white sneakers to buy @ d end of d day na black shoe i go carry enter house just don't make d mistake of wearing black shoe in camp, else na frog jump u go do tire |
Palacedaughter: Me doesn't have anything except the fact that I am used to that area, I live there and I will find it easy. mhen, settling down in a new place is not a joke, accommodation and co...I hail u o, when I'm already fed up of lagos. It's good to change environment don't u think? And about accommodation, its not as bad as pple are claiming it to be jor. |
Palacedaughter: good day guys. how are you rocking sunday?So far u no dey comot for palace, me dey look 4 person wey go carry me go out ni o ![]() |
adenjnr: #TeamGod'sWill o......... Buh Ogun bound shaU too Ogun ehn, wetin dey dat place wey u guys dey rush to sef ![]() Almost everybody in dis building na Ogun |
PapiDShipCapt: Fuckluv n gfree i grt una ... Good mornongMe sef dey greet u. Oya come carry me go do sunday ![]() |
saintalone: I been go find u for house o... Not knowing say na wrong address u gimme... Abi na d nxt street u go? D aboki go don beat u comot for thr be dat o ![]() Anyway sorry 4 dat. I just wan make u know ma worth ni |
saintalone: #hears her voice#*walks in looking tired* I wan buy something come b4 sef but conductor don carry ma change go. Abeg d ijebu garri wey I meet 4 here las wk still dey? Make I drink jare wit d kulikuli wey I bought. |
saintalone: Did I sincerely miss this?When I don pass by tey tey. Whr u sef go ![]() |
saintalone: Where is fuckluv sef... You never degwe today ooo*okada drop me here* Yeah I don reach o. Erm saintalone na u be dis |
legendsilver: Question of the day:Y should u compare a woman to dinosaur? Mi o like e o ![]() |
adenjnr: yeah u r a geniusWe are geniuses ![]() You are most welcome to da house, there are lots of OAU peeps in here too. Be free to mingle with everybody cos that's what we' re here for. By d way, where would u like to serve? I'm eyeing Abuja. |
adenjnr: @fuckluvSplendid! I just can't believe I succeeded in making u drop ur first comment on nairaland since 2007! I'm a genius! ![]() How have u been? Are u also a prospective corper? Pls we want to see more of u here ade, don't say no ![]() |
Viewing : Shawygal, adenjnr, prinyebabe, zikkie and 1 guest. Good morning ![]() |
hopeyemmy: Hike?Yes hike ![]() Wo enu e ![]() |
hopeyemmy: *checks time* Good morning, my very special friend.No mind ma clock o, don't know where its rushing to. Thanks for correcting Imanuelle on d Siwes thread. Fuckluv is neither a male nor female name na ![]() |
Palacedaughter: me too. I think it's best that wayNot likely. There would be hike in the prices of things by then. |
Good Afternoon ma fellow corpers. How una dey? ![]() |
[quote author=hopeyemmy][/quote]Don't mind imanuelle jare ![]() |
Imanuelle: not true BroAiit. But y do assume I'm a boy? ![]() |
write2obi: #20 pure water?? Are you a toad?Try that food and see, you won't be needing anything except water ![]() |
Hmmn! Atheists have taken hold of this thread *exit thread* |
I rejoice with you o But u should have set the snake on fire |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 36 pages)



oya now, make u put on ur gps so i fit track n locate u...

