Fuckluv's Posts
Nairaland Forum › Fuckluv's Profile › Fuckluv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 36 pages)
Must u finish it? Abeg send the rest to the dustbin where they belong ![]() |
HaykayIsOkay: na only we two D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y act film for here. Wey land lord aπϑ land ladies?Dem don go landlord meeting ![]() |
HaykayIsOkay: I yaf.Me dnt c it jor ![]() |
HaykayIsOkay: that's why you're a darling.Yeah! But I cant walk a mile o, I will soon go back No be me and u go dey trek ![]() |
HaykayIsOkay: wait first make I edit my name †̥ǿ fuckairtime. LolzY shld u f*uck air time ![]() Sha send d card first before u begin that ![]() |
HaykayIsOkay: fuckluv, you no go see ⌣ •̸Ϟﻉ off?Look behind u now Na me dey jog come meet u ![]() |
HaykayIsOkay: I wan give airtime, who D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y house?Me! Me!! Mee!!! ![]() I hope its 5k own sha ![]() |
FUBICUTIE: u no die?.......n*ked wire keThank God for one good samaritan ![]() |
misterh: U sha no die! Thanks to NEPA!it was a big miracle! |
HaykayIsOkay: no problem, make una throw ⌣ •̸Ϟﻉ out, if I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y trek from ₪w̶̲̥̅ †̥ǿ Osun state, I go reach before 5th of Nov. #teamOsun# I'm on my way already. I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y even D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y dance azonto D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y go. Enjoy ur walk o |
Osama10: The heart of man is wicked.True! But this coming from Osama? ![]() |
misterh: Lemme goan call Police make dem give am this treatment sef ![]() I laff sotey I don hang on top n*aked wire! |
misterh: The guy dey owe the house rent of the past 2 years!Haba! Yawa don gas o |
Good afternoon peeps! |
HaykayIsOkay: fuckluv †̥ǿ be sincere, saying fuckluv Iڪ "like" saying fuckGod. It will be nice †̥ǿ change that.And how does it denotes that ![]() I love d name jor |
legendsilver: glad u called her mis endowedYeah! Big gbosa for her in that dept. Now where is ur pics or u tricked me |
HaykayIsOkay: na only your pics I saw, what of your FB aπϑ twitter's name?I will add and follow u guys ![]() |
Sotenna: This fine girl...come dey mask as fuckluv don't u like d name? |
legendsilver: @fuckluv, u pretty!!!!!!!!!!!!!! Gan gidiThanks, wetin u wan use foto size do now ![]() Common show me ur face! |
PapiDShipCapt: Hmmm see fuckluvThanks ![]() Oya now We want to c our captain |
We gat beautiful ladies in d house o Winnie, Endowed Adary, dimple cakes Oya others shld follow suit na ![]() |
legendsilver: after u den, promiseReally? Dnt break promise o! |
adenjnr: lol........ u go 1stAiit I will But u shld follow o |
legendsilver: dear I wana see d face dat originated d name @fuckluvReally? But u r not following suit na |
HaykayIsOkay: fuckluv, wey your face?E dey inside ma phone ![]() |
adenjnr: @fuckluv........... how r u 2day?Oh Oh! Y u come drag me from where I dey observe na ![]() I'm cool, I dey enjoy these pics fair Oya show face na ![]() Dnt be left out |
legendsilver: #teamlasgidi n #teamarsenal, a way must dey o! Or dos soldiers go see gbegeSoldiers see gbege? Ok na, we shall see ![]() |
Truetalk: Good evening everyone have been following this thread and i even got the first information about the call up numbers here. Will be influencing my posting to oyo state dont want to go too far ooooooo. Enjoy your evening i am followingHey! Follower come back here! ![]() We also need u to make comment in d house. So don't go running away just like dat ![]() Btw, omo ibadan kini soo re ![]() |
Helenqollinz: Babes oooooooooo,chai u don remind me of dis shoe again.E make brain but cant b used in camp xcept after d 3wks camping.U dey feel am ![]() Sure I know it can't be used in camp, with all those morning drills? Lai lai |
legendsilver: madam *Gossip* is part of life, so feel free to gossip jaweFor a guy? Legend! legend! His ears don stretch ![]() |







