Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,778 members, 7,844,530 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 11:08 PM |
Nairaland Forum / Fuckluv's Profile / Fuckluv's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 36 pages)
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:36pm On Sep 30, 2013 |
WinnieDPooh: Lool seriously i really feel for him.Me too, but I can't deny its entertaining. Peeps asking for his head |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:32pm On Sep 30, 2013 |
lewizylee: u wan use f u c k love take set mi up sheyOh my God! What are u looking at |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:25pm On Sep 30, 2013 |
Benose!:Make u sef pay me ma money |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:18pm On Sep 30, 2013 |
lewizylee: hehe| d bargain didn't go well|ini edo had too walk away in the middle of discussion and jim ike been a pround guy had too close the chapterAwww |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:14pm On Sep 30, 2013 |
saintalone:Ehen, wen u dey pretend nko Abeg knack me tory jor! Where u two dey since? |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:08pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 1:04pm On Sep 30, 2013 |
hopeyemmy:U abi? Just pray they don't post us in d same state cos I go show u pepper 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:58pm On Sep 30, 2013 |
WinnieDPooh: wow thanks sweetyU welcome D guy don suffer from End time crew, Garri activists hand |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:52pm On Sep 30, 2013 |
lewizylee: wetin I come do again wen u dey shine teeth too bite miiHow did d bargain with Jim iyke and Ini edo goes? |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:47pm On Sep 30, 2013 |
lewizylee: **peace be unto this house**U again |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:38pm On Sep 30, 2013 |
hopeyemmy:Haha, U can bet I'll cope! Peeps don't call me iron lady for naught |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:23pm On Sep 30, 2013 |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:19pm On Sep 30, 2013 |
@winnie, Here it is https://www.nairaland.com/1458977/sexkillz-must-go |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:07pm On Sep 30, 2013 |
WinnieDPooh: do you know that i still mistake you for a male? Pls add 'F' to your username tenkAiit if u insist |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 12:01pm On Sep 30, 2013 |
Meanwhile guys! Have u checked out - Sexkillz must go / Sexkillz must stay thread? Its soo hilarious in there |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:55am On Sep 30, 2013 |
@hopeyemmy, if I catch u Lewizylee, I sight u o |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:53am On Sep 30, 2013 |
adorablekc: gud morning guys...hw was ur nyt?? its gonna be a wonderful day isn't it?Yeah sure, how is saintalone |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:51am On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Good morning all |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:48am On Sep 30, 2013 |
Helenqollinz: Una gud mornin o,abeg mk una help me tank baba God 4 makin me plus one dis beautiful day.God is indeed faithful.Hip! Hip!! Hip!!! Hurray! Wishing u long life and prosperity How e go take be now? |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:44am On Sep 30, 2013 |
Sotenna: |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:41pm On Sep 29, 2013 |
PapiDShipCapt: This is so interesting! Badt guy Good night to u and lewizylee |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:38pm On Sep 29, 2013 |
Wow! Ve tried for d day! Now sleep calls. Papi sorry for these dramatic display cos u can't practicalise it Good night |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:32pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: ***peeping too c if it will surely gets too my turn***. Keep peeping o, Na there u go old |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:25pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: **thinking bad sha**should I just push their door and pretend I saw a big snake on my room??, so I coul spend the cold night with them, inbetween themFor where? Who be dat? Wat r u doing there? How did u get here? Ansa now b4 we break ur head. |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:21pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: madam plz tell oga too reduce dat celidion music|*soloquizing*how will some be playing a cracked disc|just repeting just 1 work|...ooooohHaha so na cause of dat u neva sleep? Beta talk true now make we find solution to ur predicament |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:14pm On Sep 29, 2013 |
PapiDShipCapt:Aiit. If u say so |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:10pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: Papi c groove so tay u don forget how dem take they test microphone|come oh**wispering**abi nah mega phone she wan give u test|Wat r u still looking for thr |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:06pm On Sep 29, 2013 |
PapiDShipCapt:If I hear |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:05pm On Sep 29, 2013 |
peterDiamond: lewizzzylee n the rest opf the gang......seems u guys r high on Codeine....and caffeine....av hrd enuff....it aint funny agan.......peace.......sleep loose then sleep tite.......bed wet if you wish to........Gnite.na Ogidiga cause am Oya go to bed, u should have slept by now |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 11:02pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: no oh **crying**i been go help am lock him window|the track him dey play too loud|d girl wen solo the song over increase her picth**bending down to hide my joy stick**oya go on ur way, no do dat again o Ur sins are forgiven. |
NYSC / Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by fuckluv(f): 10:59pm On Sep 29, 2013 |
lewizylee: **petching on the back window*** to hear the sound of that's gonna emanate from this room tonight*sees something like a shadow thru d window* Darling someone is there, pointing to d window Darling: pls leave whoever it is alone jare, let's. satisfy his curiosity *minutes later* Uhmn uhmn uhmn *different kinds of moaning* |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 36 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |