Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
Eyah bad belle people wish lata com 2 pas 4 dia group sha...tanx 2 u anyways..E.M.E here i cum! |
Lol..she hasn't even told u the truth and u're lik dis ![]() |
[quote author=Ijele-igbo]@ poster! She's a biatch!! Dump her azz before you die before your time!!! You've been warned!!!![lol haba] |
Ni kini??mtscheew..4 wia den rsmble naw?? |
Haha..u 4 do lik sae u neva hear am b4 na..lol |
Bros,na ur parents go live wit ya wife forever?? |
justaqad: tanx man |
Omo!e be lik sae me sef go start pet 1 wild animal o..e be lik sae dos wild animals 1 stat dey live town den no dey harm pasn again..oya! 2 market 2 buy tiger! |
We wey no get phone wey dey stream video online nko??abeg transcript d interview jare |
Question is, is it working? Haha..are u a learner??y ntQuestion is, is it working? Haha..are u a learner??y ntQuestion is, is it working? Haha..are u a learner??y nt |
Fashola 4 president 2015 |
quote author=Lady D]It should ber called 'floor top'lol..abi o |
Na lie jhor..caf said he wil play |
