₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,961 members, 8,424,343 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 04:40 AM

Toggle theme

Gamechanger547's Posts

Nairaland ForumGamechanger547's ProfileGamechanger547's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)

CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 10:16pm On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Bro I de ikorodo u de lie oya send me ur number mk I track u na no fear na only ur eyes I go take do ritual I go still keep u alive trust me nd send me ur number if u get mind..
E bi like say you no Sabi ikorodu? Na Baddoo go use you do ritual..

Go ask about Baddoo, your own ritual na small pikin own.

drop your authentic phone number, you no fit? Turn up or show up for location you dey ask for you no fit! Na to dey make dis mouth up and down like person wey get leprosy for mouth!

This your mouth go lead you where you no like... Oya continue Ninnyhammer with microphallus.

Anyway by your actions, you're a little kid and as such, I don free you so no dey fear again.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 10:02pm On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Pain lol I just they enjoy myself pressing ur mumu button abi u no de see my text nd ur one page write up me nd you who de catch cruise grin
Funny kid. You don dey take style see reality.

You better change and get something good doing rather than cultism.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 10:02pm On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Pain lol I just they enjoy myself pressing ur mumu button abi u no de see my text nd ur one page write up me nd you who de catch cruise grin
Dey there dey mumu yourself.

Loud mouth for nothing.

Anyway stop being a strutting little boy.

I don free you.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 9:38am On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Daft
Nincompoop.

E dey pain you as I don burst all your bragging wey you dey brag since.

Drop your authentic phone number to show you're not a coward. You're a coward as you have always been if you don't drop it here and now.

nitwit of a boy make I leave you before you get heart attack.

Ordinary ikorodu you can't write correctly because You're an olodo with fish brain.

If you like change and stop wannabe Cultism but if you like continue because Dem no dey tell or advise person to stop am and find better things to do after him don fall.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 9:29am On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Why u give me fake location nd name I de ikorodo like this for ijede side oya send ur number mk I call u to prove to u say I de around..
Na ikorodo you dey no be ikorodu grin
Killerbag36:
Why u give me fake location nd name I de ikorodo like this for ijede side oya send ur number mk I call u to prove to u say I de around..
Na ikorodo you dey no be ikorodu.

Na go dey east dey form mouth.

With all your mouth, to ordinary turn up you no fit.

Smello No need to take you serious as I knew you're same as 3yga from the onset.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 9:24am On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Why u give me fake location nd name I de ikorodo like this for ijede side oya send ur number mk I call u to prove to u say I de around..
Small boy like you! See your life! No be only ijede you dey na imota.

stop fooling yourself around and acting brave while you're a sisi.

Turn up or show up you no fit but na to dey make mouth up and down.

I just dey laugh you as fear dey catch you. grin
Killerbag36:
Why u give me fake location nd name I de ikorodo like this for ijede side oya send ur number mk I call u to prove to u say I de around..
Small boy like you! See your life! No be only ijede you dey na imota.

stop fooling yourself around and acting brave while you're a sisi.

Turn up or show up you no fit but na to dey make mouth up and down.

I just dey laugh you as fear dey catch you.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 5:13am On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Mk I send acct grin
No go send innocent person Account details or location as you dey do make dem wey dey look for you no go do am strong thing.

Anyway make I quote one guy "when you get to age 30 and you still dey play game and never get sense, just sell off your organs to enrich your family because it will all be a waste if you die. Let your mama ride Benz with your kidney instead of her weeping to her grave".

If you and others like you like, make ona take advise, if ona like make ona no take am...
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 4:55am On Jul 03, 2022
Killerbag36:
Mk I send acct grin
dunce.

Kid You're All month nothing else.

You will be running all over NL hyping frat, threatening people, drop location, make we reason, mucking dead VK men, saying trash to people advising you to change or pipe low and stop showing yourself.

Now reality is hitting you on the face and you have turned to twister the rapper.

Small boy don't go sending a innocent person Account details or location to set that person up.

young boy, You're not smart at all, no better OT!. You're just all month.

I don't have time for kids or wanna be..

People wey dey put out work no dey cast anyhow.

Because one left this shit long ago for good no mean say snail go come dey challenge elephant.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 8:26pm On Jul 02, 2022
Killerbag36:
Wow all this long write up for hmmm na wa ooo u really no get work sha
Sha bi u say mk I drop location I done drop u say I de scam u say mk I show ur oya send me transport mk I come na I full squad abeg na 5k do am mk I know say u serious. cool
You be poor boy!!! 5k for who? No be you dey say make I drop location, my mouth too sharp, you want reason with me!! for Wetin no concern you.

Why you come dey change mouth now? Fear fear boy.

Na so ona go dey put mouth for Wetin no concern ona, come dey form keyboard warriors thinking everybody go dey fear ona.

Stop trying to hide your fear as e dey show! turn up boy!.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 7:54pm On Jul 02, 2022
Killerbag36:
3yga over to you bt I know say I na fake location b this sha angry
Just come confirm no dey fear.

No bi you dey shout drop location! Show face for ikorodu now make your mind rest sharply!!!
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 7:49pm On Jul 02, 2022
Killerbag36:
You too mk mouth godforbid u
Cus of faceless forum me I no go fit take u serious if my boys bring u down nobody go cry nd the painful part b say u no b material na 3yga I blame for give u attention small boy wan roll with the bigboys
Can't u just say ur Street name or area mk I clear ur doubt
Kid Why you dey fear now! Why you come suddenly get ijesha shaking!!!

Have known you to jump everywhere on NL casting yourself especially when that VK guy was killed with his dick cut off in the East! You were just mucking the dead guy and VK men even threatening people!!!

O boy, I left this shit a very long time ago and never got back into it, probably before you were born or when you were in nursery or primary school.

Don't bite more than you can chew as you don't know my story. You might have heard of me but don't know it's me.

Yes, I'm a totally changed person but that doesn't mean you should push your luck too much.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 7:30pm On Jul 02, 2022
Killerbag36:
I de ijaye for lagos for relish side ask of big japron oya drop ur own now and abeg help me beg ur guys mk they come track me grin
I don't have guys or time for tracking anyone but try Come to Agric or Odogunyan in ikorodu ask of kokumo( Felix) if you get mind.

Anyway japron wey people know don die since.

I know say you dey east! Your kind Will never stop to amaze me.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 4:30pm On Jul 02, 2022
3yga:
see all the things you jottted Na your mama go read am
Na your family go gather read your OB..
You think say screw comot for your head.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 4:26pm On Jul 02, 2022
Killerbag36:
3yga and gamechanger547

Lol both of u guys de fear una just they make mouth sha drop location na mk we all reason as a big happy family grin
Drop yours if your head dey there.

3yga over to you.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547:
Killerbag36:
gamechanger547 ur mouth to sharp i go like mk u reason with my bulluku on a 000 hours sha abeg u fit tell me where u de for shagamu sef grin
Drop your authentic location here and thank me later. (Me I No get time as I left this shit in the past, way back but people wey get time dey )

I just dey laugh as you guys don't know my story but I know part of yours.....


Won't say much but will encourage you guys to continue.

Like play like play, like joke like joke....
CrimeRe: Serious Tension About To Go Down In Benin City by gamechanger547: 8:54am On Jul 01, 2022
killmods:
I appreciate u bro... it's shameful seeing people glorify and hype one useless sect over another. When in reality they are all the same stupid people. As of Now the Edo state police (I won't mention authority) along with Ayes number one man has been calling on the byrds for peace but the latter has sworn no 777 Aye celebration this year. And those in the know knows what that means. Benin is on fire, People's kids and benefactors dying over nonsense. Sadly kids still troop in to get initiated into what eventually kills them but we won't stop talking.
Its truly a shame as most of these guys glorifying one frat over the other are mostly kids who haven't real life experience of close life encounters during hits. ( Several hits that they know nothing about).

People who have seen things and got out of it when most of these kids weren't born are telling them to stay off cultism or pipe low but they are adamant.

Anyway keep up the good work and stay blessed.

May God bring peace to our Land.
CrimeRe: Serious Tension About To Go Down In Benin City by gamechanger547: 7:45am On Jul 01, 2022
killmods:
It's a pity these guys won't learn. Ayes dropped Jb and Byrds dropped 6 in retaliation because of Jb's callibre. Now Ayes are begging so that they can celebrate 777 peacefully in the next 6 days. How can u start What u can't end? Why my Benin people too like blood. See where confra finally carry Jb end. Upon all the tested when dey him body. No one is infallible. No fûckn one. So all u wannabe frat boys believing those fake NL frat men with thier tales by moonlight bogus stories. Use this as a live lesson. Join confra at ur own risks and die well. Those of us when see head come out na just God and plenty wisdom. Muyen no dey save anybody. Know this and know peace. No let fools decieve u with Jon wick type fantasy stories. U join confra ur chances of dying violently is 8/10. So sad. True ruggedity is wisdom. Get it none stop.
#saynotoconfra
You've said it all. This is what some people don't have the courage to put out.( The truth will always come out ).

Instead of some people to use their 6 they'll be jumping around and hyping hereby putting their life and that of there members at risk for unnecessary ruggedity sake.

Those who have really seen or experienced things will know that there is Nothing in confraternity. ( When you tell all these little kids and young players they won't listen till they get wacked badly)

Anyway #SayNoToCultism

Killmods have a fantastic day.

Thanks for speaking out.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 4:28am On Jul 01, 2022
3yga:
yoruba goat ,,,,, iya e , konidafun fun iya to bi e lomo , oloriburuku Lol Na your mamma go read this long story ,,,,, you think I have time , NL na my cool spot

Awon omo to bi won o ni pe ku loju e
Wariranwo … you be yoruba Abi
Lol aladanwo… Ibon o jiji koko to koko ro
Tika tila lo n to
If you post pic tonight
If you no die this week
Make NL close … if dem born you well
Smelly skunk, you wey smg/Luger or Glock 16 go kill with your dirty mother walahi!

Stop playing deaf and dumb, post your own picture or just post authentic name and original location without pics and see if your rivals or even your associates no go fall you anyhow within few days? Not me as I'm clean.

See slowpoke without brain, stop being a coward for once in your life and post your original pics or just name and location make death come kill you quickly. Don't post that of innocent people but that of your own if your stupid father get liver.

E no go beta for your mama, you and your descendants.

Drum wey get water no dey make noise! just post your pictures make thunder come fire you and your stupid mother join.

Dog poo, since you no fit sit down for one place but na to dey shake like Olosho wey dey desperate to get customer.

You go know say fish dey chop fish when your own men fall you that's if you actually belong and if not, you go still collect from any group since you dey interested in cultism.

Oya continue dey post pictures of those people you killed, e go soon reach your turn.

What an elder see sitting down can't be seen by a kid like you even if he climbed up an iroko tree.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 8:59pm On Jun 30, 2022
3yga:
yes plus your own fore father join ur children either born or unborn . Na ogun go kill you Lol omo ase malowa o
Back to sender.

May you perish with your children, unborn children and your descendants to come.

Smello, You that dig the pit shall surely fall into it. It's like you're pained no be small!!! No worry you go soon get heart attack via NL.

Ko ni da fun awon ti o bi e ati e wo na!

Ara la San pa e!

The Ogun that you mentioned must surely kill you. Continue in your evil ways dick head.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 5:33pm On Jun 30, 2022
3yga:
Lol ur father
LoI Your father and mother join!!!
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 4:08pm On Jun 30, 2022
3yga:
were Lol
Dem don buy you data . Abi
You dey reply message wey I don send days ago
You’re healed Lol
Nonentity, I always have enough data and got lots of things to do unlike you who is all mouth but no future!

Instead of you to find something good doing you're all over NL casting yourself with who you and your associates drop!!!

No secrecy! No 6!

You forget that you put your life at risk and sign the death warrant of your member when you drop your rival because they'll always retaliate?

Anyway, I don't know who the JB cultist is or the ticket guy freshpomo said was killed by JB group in retaliation but people have gone done due to your actions.

Try get sense 3yga.

Lol Common sense is not in your dictionary!
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 2:00pm On Jun 30, 2022
3yga:
just take a lol at your thread old fool
See Wetin you write
Do you have MSc? I can be reached . Let’s meet
Email me and we will see in person
I’m 100% Visible
Shit head kid, stop hiding behind your keyboard and drop your real contact like a man and stop playing around!

Kid you're definitely born stupid.

coward be a man and drop your true info if you're 100% visible as you claim!

Not me
but Your rivals will simply do to you more that hell will do to you.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 1:51pm On Jun 30, 2022
3yga:
see I don’t argue
Let’s meet . Just email me
The rest will judge
I don’t bark
Post yours and stop playing silly.

Try prove that you're actually strong by posting yours not that of someone else!
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547:
3yga:
your father is daft
Onikure iwo oloriburuku olooorun
Eranko jati jati …. Iya e ! Oloshi
U think say I dey among una poor NL dungs
KO NI DA FUN eiye ,,, e be like say u wan die

Last night Men down eleja and omije
Na BRT run dem down nor be awka made ooo
For sagamu,,, Put call make you ask
Una go hear word for shaggy town
Lol una neva see anytin
Tonite sef dem don down another one!
Forget confra, i RICH pass you Walahi
person like you Na Jara.., if u get better work
Email me make we share better money
If e set we still dey game oooooooo
Ko ni da fun baba ati iya ti o bi e!

You're the full embodiment of stupidity, worthlessness and uselessness.

O boy, you're a nonentity!

eranko ni iya to bi e!

I don't even know those people you mentioned and those who you idiot and them are fighting and killing each other: Moreover, I believe nitwit like you na ordinary floor member and don't hold or have ever held an office if you even belong!

Its like death dey look for you and you come dey find am badly unconsciously abi?

Anyway, Wetin concern me with Eiye wey ona dey fight or even placing call to people i don't know or relate with? Ani omugo ni e se! eranko jati jati! You think am useless, jobless or a drug addict like you? Smello, you must be mentally deranged!

Morons Why you no drop your authentic full info for NL, drop am on this topic make your rivals see am come serve you wetin you go regret if you get mind? Thunder lo ma pa e stinking pig.

Ode jati jati with dog poo for a brain saying you're rich! Person we get real money no dey shout, you are a stinking illiterate, half dead with poo brain and a poor slowpoke. You're not even worth cleaning my shoes oponu Barber!.

Ode Omo jati jati, If you have something good doing you won't be carrying cultism for head and be writing jargons up and down. ( Iya e Olosho should have aborted your pregnancy rather than waste 9 months carrying your worthlessness pregnancy).

Ok, you don go gather courage come reply after some days? I no pity you and won't say and i advised this buffoon when your rivals get you.

I noticed that you have now corrected the spelling of sagamu. You're learning fast or better still, start attending evening school.

Just continue in your stupid stuff and na BRT/4/MM wey you dey mention go kill you if your rivals no quick see you where you dey hide or Police arrest you, take to court and a judge sentence you to prison or death by hanging.

All you've be been writing and posting shows that you're actually very daft and a dumbbell ( dumbo). Say No To Cultism no won't, small sense, you don't have. How will you be coming online to announce that you or your gang killed so so and so person if you're not a dumb and a criminal or criminal wanna be?

How many times have you seen reasonable people carrying cultism for head on NL or in true life? It only daft people and low life like you who do so.

Let me tell you, I got no RIP to waste over you because na housefly wey no de hear word dey follow dead body enter grave continue. I know you're a very small boy and won't listen to words of advice to change when he's got the opportunity which might be his last.

You just dey miss yarn up and down: Anyway, your rival go soon use you do jaja/top up for where you dey hide.

Na person wey wey never see things or experience strong things dey do anyhow like you. Continue with your cultism.......i got no more advice to give you.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 3:16pm On Jun 10, 2022
3yga:
Osinwin you sure say you well at all?
So you wan teach me the spelling
Lol Carry your disease go front !
You're a daft, an Ode!.

Sagamu or Ishagamu is a conglomeration of thirteen towns located in Ogun State along the Ibu River and Eruwuru Stream between Lagos and Ibadan, founded in the mid 19th century by members of the Remo branch of the Yoruba people in south-western Nigeria.
Wikipedia


Anyway, Na you get disease wey go kill you.

O boy, Dem no dey tell person so gbo, Continue to dey behave like say na you go first bam.
Ode jati jati.

Wetin elder don see pikin wey climb iroko tree no go fit see am.

Make you continue since you no want use your 6 b4 7.
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 11:19am On Jun 10, 2022
3yga:
Guy rest! I’m in Shagam presently
Dem tell you say i be cultist?
Una too like dey form biggi body for this NL
I don’t watch YouTube to hear scores
You hear Wetin happen last night?
Some scenes are never recorded and will never be!
If you're really there you should know that it Sagamu not Shagam as you put it.

Anyway please follow peace with all men.

Take care..
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547: 11:15am On Jun 10, 2022
3yga:
Guy rest! I’m in Shagam presently
Dem tell you say i be cultist?
Una too like dey form biggi body for this NL
I don’t watch YouTube to hear scores
You hear Wetin happen last night?
Some scenes are never recorded and will never be!
Don't be in denial.

It better for all men to look for better things to do than killing each other. ( Wetin Dem dey gain inside Cultism?)

Since some people no want use their 6, make the 2 groups continue to dey fight but those on the street dey hear as e really dey go for this senseless wars which you people can handle peacefully but prefer to kill each other.( Killings, reprisal killings etc every now and then! Wetin be d gain tell mehuh? )

Make people know say Dem No dey give award or better things to person wey don die make him collect am! But the living have the opportunity to become who he/she is destined to be in life.

My advice be say Na person wey dey alive or him body complete fit become Minister, Governor, President, CEO, MD etc.

SayNoToCultism#
CrimeRe: Eiye, Blackaxe,buccaneer,k.k All Of Them Clash at once In Ogun State VIDEO by gamechanger547:
3yga:
Dem kill bird you say make dem post graphics? U wan chop ur fellows? Abi you nor hear as e dey go
O boy, as per latest Nigerianview YouTube video; after Aye fall the Eiye in exchange of fire Dem run, Dem Eiye find Dem but no see any Aye for Sagamu so dem come go fall your fellow Aye for Abk.

My point be say make 2 of ona take am easy as people dey go down on both sides.


3yga how are you different from the person your trying to silence! Abi no be you take style flash flag for the below on NL?

Please note that there is nothing in Cultism as many have gone to the early grave due to it and several lives have also been turned upside down as a result of Cultism. No gain o in Cultism na die die, maiming, loss of education, destruction of homes, tears of loved ones, drug addiction, unnecessary pressure etc! See hard men wey use their number 6 done leave game to do better things for life.


SayNoToCultism#

Foreign AffairsRe: Western Artillery Is Helping Ukrainian Forces Push Back Russian Invaders by gamechanger547:
Aljazeera Latest update on Ukraine war
|
Russia-Ukraine war
Is Russia inching towards victory in Ukraine’s Donbas region?
Al Jazeera’s Alex Gatopoulos examines whether new tactics and objectives are giving Russia an advantage in the Ukraine war.

By Alex Gatopoulos
Published On 9 Jun 2022
9 Jun 2022

In the battle for the Donbas, the fight over Severodonetsk has entered a crucial stage. Ukrainian units are locked in a desperate struggle with Russian infantry and armour intent on taking the city, which is at the eastern end of a Ukrainian defensive pocket now in serious danger of being cut in two.

While maintaining a grip on the city, Russian forces to the south of this salient are also slowly advancing north in an attempt to cut the roads leading to the town of Bakhmut.

To the north, Russian infantry and armour have been pushing south towards the strategically important towns of Sloviansk and Kramatorsk, with their vital rail junctions, crucial for the movement of supplies and vehicles given the vast distances that the war in eastern Ukraine involves.

These two Russian thrusts are designed to pinch this ever-narrowing pocket, squeezing it until Severodonetsk and Lysychansk are cut off from the rest of Ukraine, effectively surrounding and besieging the Ukrainian units caught in the Russian pincer.

New tactics
Now in its fourth month, the war’s dynamic has changed. Russia has consolidated its forces, keeping its best troops for the operation in the Donbas while continuing to hold its positions elsewhere using reservists equipped with older tanks like the T-62.

As Ukrainian air defence units pull back from the Severodonetsk pocket to avoid encirclement, Russia’s air force can now operate more safely, being threatened by shoulder-launched weapons which are only effective against low-flying aircraft. This has allowed the Russian air force to support the accompanying ground advance, pummeling the two besieged cities, already devastated by artillery and missile attacks.

Russian forces are still making clumsy moves. In early May, more than a battalion’s worth of soldiers and armoured vehicles attempted to cross the Siversky Donets river to try and cut off the Ukrainian defenders in the two cities. The likely crossing site had been previously surveyed by Ukrainian forces as a probable spot for a pontoon bridge river crossing. Ukrainian artillery units had zeroed in on the coordinates and bunched up columns of Russian armour were spotted by drones as Russian forces waited for the bridge to be assembled. The resulting barrage devastated them, annihilating the Russian units and destroying the makeshift bridge in the process.

Although still suffering tactical defeats, Russian forces are advancing. Improvements have been implemented after the initial debacle at the beginning of the war. Supply lines have been shortened, the gains now slower and more methodical as Russia’s high command slowly learns and adapts to the war in the east.

Both sides now use drones effectively, the sight and sound of one usually a prelude to an artillery attack that in the flat terrain can have devastating consequences for units with relatively few places to hide.

Artillery is the prime weapon of choice as duels are fought between the two armies. Foreign weapons systems, howitzers, tanks and multiple rocket launchers supplied to Ukraine by the West, are making themselves felt but also bringing their own problems.

A war of logistics
Sustained combat takes a toll not just on the people who fight but also on the equipment used. The barrels on artillery pieces get worn out after several thousand rounds, lose their accuracy and need to be replaced. The tracks on armoured vehicles need regular maintenance. Damaged vehicles can be fixed but this takes time and manpower. Russia’s troops have to deal with poor maintenance but Ukraine’s maintenance and repair crews now struggle to fix a variety of unfamiliar foreign systems for which there are few spare parts. Damaged tanks, vehicles and artillery have to be redrawn from vital sectors while they are being repaired by the few Ukrainian staff that are able to fix and turn them back into effective weapons.

One of the few strategically smart moves on Russia’s part has been to strike at Ukrainian repair facilities far behind the front lines in an attempt to slow Ukraine’s repair cycle down, with the intent of eventually overwhelming the few serviceable Ukrainian weapons and vehicles left in the field.

Russia is also starting to run low on armoured vehicles and artillery as the war takes its toll on equipment, with Russia’s economy not yet on a war footing. The conflict is now increasingly focused on logistics and grinding battles of attrition, with movement being limited to a series of small objectives that are all starting to mount up to show that Russia is slowly turning the tide.

Russia’s casualties are heavy but at roughly 100 Ukrainian military deaths along with 400 to 500 wounded per day Ukraine is starting to lose some of its best soldiers as the country’s forces are caught up in a meat grinder that shows little sign of slowing down.

INTERACTIVE Russia-Ukraine War Who controls what in Donbas DAY 106

Objectives, too, have changed. The closing of the Severdonetsk pocket aside, the focus is now on transport nodes like rail junctions vital in a conflict where soldiers, military vehicles and vital supplies have to move large distances and arrive fresh to fight. Trains are able to move hundreds of troops and thousands of tonnes at any one time, which is very useful to Russia’s military as it is able to sustain its advance towards its objectives, albeit at a slow and costly pace.

Russia still has not suppressed Ukraine’s air force but it is not trying to. It is making slow gains and steady moves, using troops that are increasingly battle-hardened and keeping casualties relatively low when compared with its disastrously clumsy moves at the beginning of the invasion. The air force now works more efficiently supporting infantry and armoured units.

NATO countries have worked together to keep Ukraine armed but are still reluctant to give Ukraine weapons systems that can attack targets inside Russia, fearing escalation involving a probable Russian declaration of war that would lead to the total focus of its economy on the conflict.

An escalation of the war could lead to general conscription in Russia, which would vastly increase the size of the military forces at its disposal, albeit being poorly trained. The implied use of nuclear weapons would also never be too far off if the country felt it was being sufficiently threatened. The ultimate fear of NATO countries is that the war would rapidly slide out of control, triggering a nuclear conflagration, something everyone, even Russia, is keen to avoid.

The war has raged for several months and there is now a race between Ukraine and Russia to see who exhausts the other first and, in this new phase of the conflict, who can keep supplied and armed as Russia slowly inches its way towards its goals and Ukraine fights on to grind down Russia’s advance in the Donbas.

SOURCE: AL JAZEERA


Follow Al Jazeera English:

Al Jazeera Media Network logo
© 2022 Al Jazeera Media Network

Note that even Aljazeera is pro Western on Ukraine.

How come Ukraine casualties is 100 per day and wounded is around 500 to 800 per day If Russia is making gains on ground?

An Ukrainian soldier under unanimous consent said " Ukraine have lost over 50,000 soldiers" ! He even said that they're all exhausted and tired fighting but they're urgued by the west to keep on fighting.
PoliticsRe: Fulani Terrorists With Helicopter Attack Southern Kaduna. Kill 32, Burn Houses by gamechanger547: 1:37pm On Jun 09, 2022
SWATMan:
Airborne terrorists? We are in real trouble. How come our air defense system didn't spot an enemy craft in our air space or is this a dress rehearsal?
Nigeria air defense systems and surveillance aircraft can see them but it's like the security system has been compromised.

Security personnels they take orders from above and work on instructions passed to them.

However, Nigeria have Roland air defense systems ( though old but still good as per African standard)
Manpads like blowpipes etc are also available.
AAA batteries ( guns) too just to mention a few.

The bottom line is that our security agencies are probably compromised.
PoliticsRe: Fulani Terrorists With Helicopter Attack Southern Kaduna. Kill 32, Burn Houses by gamechanger547: 1:29pm On Jun 09, 2022
Urheadmaster:
Nigeria security men have been over powered by terrorist all the country angry
To me, they're not overpowered but compromised big time.
PoliticsRe: Fulani Terrorists With Helicopter Attack Southern Kaduna. Kill 32, Burn Houses by gamechanger547: 1:26pm On Jun 09, 2022
And some people are still shouting Atiku for president!!!

Ok continue!! Na body go tell you.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)