₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,853 members, 8,442,599 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 11:44 AM

Toggle theme

GanjDrey's Posts

Nairaland ForumGanjDrey's ProfileGanjDrey's Posts

1 (of 1 pages)

CelebritiesRe: Zubby Michael Steals A Peek At Nancy Isime's Hips In Her Sexy Outfit by GanjDrey(m): 7:19pm On May 20, 2022
I no understand, na your yarnsh he wan look before grin looking is free jare
Nairaland GeneralRe: Train Kills Physically Challenged Woman In Ogun (Graphic Photos). by GanjDrey(m): 11:06am On Feb 10, 2022
And your Parents do naming ceremony say dem born pikin undecided Nawa. May God help You!
RomanceRe: Drama As Wife Pounces On Husband’s Side Chick After She Showed Up At Hospital by GanjDrey(m): 3:20pm On Feb 08, 2022
Funny how guys dey condemn the woman say she selfish and other BS. Una go fit tell una mama dis one? Make una get sense guys.
CelebritiesRe: Davido's Son, Ifeanyi's Diamond Neck Piece Got Fans Talking by GanjDrey(m): 12:35pm On Feb 06, 2022
Go marry dem together now grin
FamilyRe: What Kind Of Sister Is This? by GanjDrey(m): 12:31pm On Feb 06, 2022
It’s funny how guys be saying oh calm down age is just a number and make dem leave her na her choice. Shey una fit born pikin and at the age of 10 one man come say he wan marry your daughter and he tells you age is just a number� Abeg make una get sense and put yourselves in dis guys spot. Omo guy if your Mom and Sis don agree, guy just comot for house go find your money because na so disrespect dey start simply because you no get. Fact

1 (of 1 pages)