Politics › Re: President Buhari Meets With Ministers And Governors In Aso Rock (Photos) by Gbemini(m): 12:36pm On Mar 10, 2017 |
wetin this man come do for naija again, chai everything will rise again now. |
Crime › Re: Ife: Dead Bodies Of Victims Of Yoruba-Hausa Clash In Osun (Graphic Pictures) by Gbemini(m): 12:35am On Mar 10, 2017 |
Hmmm I can't pity hausa atal,no b dem b boko haram? |
Politics › Re: President Muhammadu Buhari Returns To Nigeria Tomorrow by Gbemini(m): 10:16pm On Mar 09, 2017 |
Why again God? |
Politics › Re: President Buhari Strolling On The Street Of London (Photos) by Gbemini(m): 10:15pm On Mar 09, 2017 |
oh my God,so this man will return again? why God? |
Politics › Re: Pro-Biafran's Outfit To Diamond Bank In Enugu (Photos) by Gbemini(m): 10:29pm On Mar 07, 2017 |
So if we decided to give you people independent is that how you will b wearing rapa for everywhere ?did people no civilize at all. |
Family › Re: Northern Man Marries An Underaged Girl (Photos) by Gbemini(m): 12:41am On Mar 07, 2017 |
how this guy go enter this small girl now chai,this people re evil.........they re many in this country unless God kill all of dem before naija will b fine. |
Crime › Re: Man Commits Suicide In Lagos Over Suspicion His Landlord Sleeping With His Wife by Gbemini(m): 2:20am On Mar 04, 2017 |
You for come meet me make I give u thunder bolt,the landlord for don go now,hiss |
Politics › Re: Soludo And Utomi Arrive Kuje Prison To See Nnamdi Kanu by Gbemini(m): 10:12pm On Feb 28, 2017 |
If una like make una do meeting for 19 hours person wey go release am never release himself for hospital.Lobatan |
Politics › Re: "Buhari Has Prostate-Related Ailment, Over 80 Years, Revealed By UK Doctor" - SR by Gbemini(m): 11:00pm On Feb 27, 2017 |
Mr buhari I don't miss u o,cashew seeds dey move for market now and u feel come now come ban it,so enjoy your holiday till 2019 sir. |
Politics › Re: Osinbajo Not Performing Better Than Buhari – Presidency by Gbemini(m): 10:55pm On Feb 27, 2017 |
We know but osinbajo is the best ,buhari wey no sit down for office for 2 days,naso he dey travel go everywhere |
Politics › Re: Photo Of Buhari And Daughter, Hadiza In London Emerges by Gbemini(m): 10:51pm On Feb 27, 2017 |
This man wey I dey see no well atal,osinbajo b warming up u re the next president.I suggest obansanjo should go and see him in London , I trust baba he will say anything he see there. |
Celebrities › Re: Wizkid Rocks N1M Sweatshirt (Photos) by Gbemini(m): 8:15pm On Feb 27, 2017 |
I no feel buy it 2500 self. |
Celebrities › Re: 2face Idibia Donates N3.5m To UNHCR by Gbemini(m): 6:58pm On Feb 27, 2017 |
Why about refugees here in naija hmnnmmmmm |
Politics › Re: Garba Shehu Misses Buhari's Call by Gbemini(m): 1:15am On Feb 26, 2017 |
why baba dey call again enh,Nigeria don dey good as dollar don dey fall hope say this call no b sign of anoda problem so baba leave us alone and enjoy your hospital,ha wetin self. |
Politics › Re: Senior Boko Haram Commander Killed By Security Operatives In Borno. Graphic Pics by Gbemini(m): 1:10am On Feb 26, 2017 |
How many commanders those vampires get ?they no dey finish. |
Politics › Re: Thousands Troop Out To Support President Muhammadu Buhari In Kaduna [PHOTOS] by Gbemini(m): 1:07am On Feb 26, 2017 |
They no get money to eat lunch o,idiots. |
Politics › Re: Photo Of Osinbajo Inspecting Toilet At Murtala Airport by Gbemini(m): 9:56am On Feb 25, 2017 |
I don't know the reason why I voted for buhari self,this man for b d president and buhari for b vice so that he go get enough time to treat herself wella |
Fashion › Re: 1991 Honda Civic For Pageant Winner In Plateau (Photo) by Gbemini(m): 9:46am On Feb 25, 2017 |
After how many condo she don collect from dem so this is how to repay her lol,the girl don suffer o.See better Aboki car |
Business › Re: How Naira Went From N525/$1 To N400/$1 In 3 Days by Gbemini(m): 9:42am On Feb 25, 2017 |
This osinbajo is far better than that man in London hospital.He is really working while that man in hospital always run after criminals.Na we even dey suffer the pains self. |
Politics › Re: Omosede Igbinedion Meets Yasmina, Ivory Coast's Youngest Female Lawmaker by Gbemini(m): 9:39am On Feb 25, 2017 |
before she got to this level her pot go don suffer from our men politicians.hiss |
Romance › Re: Kaduna Hotel Where Girls Dance Unclad For Money Uncovered by Gbemini(m): 10:28pm On Feb 24, 2017 |
Give me address of d place. |
Politics › Re: "We Won’t Allow Anyone Hold Nigeria To Ransom" - Osinbajo by Gbemini(m): 1:44pm On Feb 23, 2017 |
That is my president ,vice still dey for hospital 4 London dey collect drips. |
Romance › Re: Two Nairalanders Look Forward To April 8th... by Gbemini(m): 5:00am On Feb 23, 2017 |
ha una secret don expose. |
Romance › Re: Kenyan Lesbian Couple Releases Pre-wedding Photos by Gbemini(m): 4:58am On Feb 23, 2017 |
were ni awon eleyi o |
Politics › Re: Fayose Eats At Amala Joint In Abuja (Photos) by Gbemini(m): 9:02pm On Feb 21, 2017 |
Idiot onijekuje |
Celebrities › Re: Ms. Chief Goes Topless For ‘Skushi' Promotion (Photos) by Gbemini(m): 9:00pm On Feb 21, 2017 |
I no see anything,what I saw is hungry tinny guy. |
Politics › Re: My Husband Became President Because He Never Gave Up – Aisha Buhari by Gbemini(m): 7:03pm On Feb 21, 2017 |
Your husband is mumu. |
Politics › Re: My Husband Became President Because He Never Gave Up – Aisha Buhari by Gbemini(m): 7:01pm On Feb 21, 2017 |
If he even give up for better,not giving up about suffering us abi,your husband is really bubu. |
Politics › Re: Saraki: "The President Buhari We Met Was Witty And Healthy" by Gbemini(m): 8:33am On Feb 16, 2017 |
Baba please stay there no need of coming home.Everything was good when u re away. |
Celebrities › Re: Olakunle Churchill: "Tonto Dikeh Won't Pick My Calls, I Can't Reach My Son" by Gbemini(m): 8:26am On Feb 16, 2017 |
What is the meaning of Toto in ashewo house before? |
Celebrities › Re: #bbnaija: Cocoice Returns To Nigeria, Begins Media Tour (photos) by Gbemini(m): 4:15pm On Feb 14, 2017 |
EgusiSoup: You are calling a woman you know nothing about an olosho so what does that make you? A Saint? 
Please respect the boundaries.
**spits** So the way her breast was sucked is a good example? but can your sister act like that and you will clap for her. |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh: "I Left My Husband, He Has Not Called To Check Up On Our Son" by Gbemini(m): 7:28pm On Feb 13, 2017 |
I know she can't stay in her home in the first place,as she dey do for film naso her personal life b,very arrogant woman. |