Romance › Re: Fine Boy Sexually Harassed By A Lady, Feels Depressed by Gbolly567: 11:27am On Aug 14, 2018 |
Fine boy like you na dem dey go dey rush u |
Romance › Re: Young Guy Kisses And Proposes To His Old White Lover (Pictures) by Gbolly567: 8:22pm On Jul 15, 2018 |
Omo Legit don come, D woman don enter trip |
Sports › Re: Super Eagles Begin Their First Training In Russia Ahead Of World Cup. Photos by Gbolly567: 10:18pm On Jun 12, 2018 |
Team Fashion una Well done |
Celebrities › Re: Photos Of Kate Upton, The Sexiest Woman In The World by Gbolly567: 5:59pm On Jun 08, 2018 |
She no fine pass Chioma na |
Romance › Re: What Should I Give My Girlfriend For Her Birthday? by Gbolly567: 10:27am On Jun 03, 2018 |
Give her Assurance lyk our Davido do her Chioma |
Sports › Re: God Punished Mohamed Salah With Injury For Breaking His Fast – Islamic Preacher by Gbolly567: 8:59pm On May 31, 2018 |
Ur family need to update you
Don't talk to a man of God lyk dat |
Celebrities › Re: Adekunle Gold Blasts Nollywood For Using Song As Soundtrack Without Permission by Gbolly567: 6:23pm On May 02, 2018 |
They wan make u blow back ni |