Gorillabrain's Posts
Nairaland Forum › Gorillabrain's Profile › Gorillabrain's Posts
Village people they ur back oshimen.. Next serie A golden boot. 40 league goals a season. |
U are a bad person. I don dey patronise ugbague since 25yrs now with skin to skin i never get disease. |
I trust aba boys they stray the motor in next 2 minutes remove the tracker for the body... Fabinho ur motor don reach aba spare part. |
Who i should relies upon? Failed buhari or failed country? Just keep that ur mouth close if u don't know what to say. |
Why not tell me to send my account number instead of phone number to transfer the lost to me? I used 100k stake the coupon. |
Mancity fall my hand this evening don cut my 3 milion win ticket.. Blood of moses why? Blood of abel why? Village people why? I want to commit sucide becox no hope again. |
Teacher wey them never chop belleful wan protest!! Una dey crazy. If una faint for road goverment we count una join covid-19 inside hospital. No school this year again. Make una start farming. |
What i need now is chelsea head inside pot at wembley |
You're mad for this ur post. Rug and carpet? Drug and carabian heroin. Rather. |
Paki ko pakichin ni. All of us die here in naija |
If ur head they turn nah to run mad be that now.. You dey smoke weed under this hot wealther. |
Obaseki 2, oshio 2. Scoreline draw. Pls i need win from obaseki for this match make my bet9ja ticket enter. Abeg abeg obaseki don fall my hand. 70 odds no be small odd oo. |
This man nah crazy man. Make we know open market for what? task force are in trouble for benin from on monday. Na small happend today wen we burst one task force head. Ogun agbera gbe oo. |
Political scam. Oloriburuku people. |
Yoruba boyz sabi ogogoro. Influence of alcohol |
Buhari ogun kill u inside aso rock.. Tuehe.. The best thing na to relocate to togo for greener land not zooland |
2years? Blood of moses. But hausa man they trained wife from childhood. So, any differences between salah piking? Moreover nah muslim |
Salah daughter can u be my next wife? Wettin be the girl name self.. |
I don know since 1969 that this buhari is an epilesy patient. No brain. 20k a month for jobless youths in naija. Did u remember that u called us lazy youths? So, fulani want to overthrone us like cow abi? My country naija too strong. Abeg i need tramadol. |
Ogun kill u.. Instead of u to say 139 malaria patients discharge today u are saying rubbish on internet u and ur fake broda buhari.. Zoogeria country |
Bros abeg that boy is a teenager. Imagine 14years old. Haba!! Pls take it easy with him. When i was in 14years i dull even dullard pass him. But with the help of my mom to make me literate. Just calm ok. That his head go still straight. Just a teenager. |
Nawa for u oo things wey u don dey do for 2 decade no income for u until ur life spoiled. Seun pls ban this aadvark on this forum becox he always upload porn.. |
Hate-speech. Why is behaving like grup. Most he display tribalisim on this enclave. So, he visited northern area. What about west, south and east? Animal in agbada clothe. Anytime i see this man i'm getting annoyed. Tuee. |
Any pastor doing politices is a fake pastor. Eze iyamu go fall yakata like woman toto wey don roten. |
Aboki self they form actor.. Mumu somebody |
Where are u in nigeria? I need that ur girl for marriage becox she don ripe. |
Your papa buy bicycle for u b4 he die? Eneny of progress. Ahewo oshi |
You're a lebian.. Ashewo oshi. Tueeh |
If he like make he extend ham to 28days we go they smoke our igbo and drink ogogoro join to enjoy our lockdown... |
This one kna humanbeing? |
Even their baba they sick not to talk of almajiri wey don die.. Tueh... |
Igbo amaka like business pass pikin.. Abeg make i drink my ogogoro jare this cold weather |