Goryorhal's Posts
Nairaland Forum › Goryorhal's Profile › Goryorhal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 (of 60 pages)
Spain vs disable eagles............jodi alba won bury our keeper alive.....why can't keshi swallow his pride nd invite osaze,martins,uche(s)etc...at least he has achieved what he wanted(nations cup)which i believe it was a fluke..anyway thumbs up 4 mikel... D rest na aboki inclusive keshi.. Proud of d team sha.... |
Thanks for your enlightment.,..i will like to ask some questions..i intend opening a personal buziness for the sales of wrist watch,perfumes..how can i go about the registering? How much will i be charged and what are the steps and requirements? Thanks |
Na wetin dai pain me 4 nija press b this...d guy wey dai tak nonsense sef dai find familiarity...cant d press give d guy(osaze) their full support..na wetin england press no get b that..dem go still support them players till death but 4 9ja na trash dem go dai write up nd down ..dats y i no dai pity sum of dem wen gotten beaten up...osaze is still one of the best talent ever in 9ja...up 9ja |
walygy: He is a big fool someone speaking from both mouth,imagine as @ 2011 he was the head of the merger with the ACN and ANPP now he count them as rogues and thief,why is he then associating him self with them I pity those people worshiping in this church. Ask him how he makes his money.and what are u?small fool...d man was just saying his mind...y e b say we 9jerians no like to day hear truth..na wetin b d nonsense wey e tak now..person dai tak wetin e c and u wey no dai follow dem do meeting dai protest..i pity ur life.smh |
Agbgift: I dey tell u. Them jst waste money for nothing.e dai pain u..if na u darey call u sure say i go fit pay #500 2 c u..morever darey no collect money 4rm u..u shud be ashame sef bcus na 9ja u sitdown like fowl wey dem invite kim cum.,if u fine bet me darey go invite u but me no sure say dem sabi u 4 ur street...so leave d babe alone and work on ur own success and stop waiting 4 s1 2 send u voucher 2 load MB...MTCHEWWWW |
[quote autho.r=Ghostface_killa]Keep sucking kim's s.cro.tu.m......smh....doesn't change the fact that she's a c.um sniffing TRick[/quote]c u wey dai tak...u dai beef d babe...if she dai act blue film make u sef go act yellow film..ambali |
Leadn: What did your model Kim achieve?! What will she be remembered for?!b4 i ansa u..wetin u don achieve? |
flinspiero: Guy respect ur babe nah!no b so bro...i respect 9ja babies alot but me no like beefing nah...na achievement mata nah no b beefing |
Omg c beefing ...abeg make una free d babe jawe...she no fine but her bank account dai busty..una sitdown here dai beef d babe... Our 9ja ladies sef no get wuk..hw una dai beef una fellow lady..assuming na kim b una breadwinner 4 family "will u join the clique of dose beefing her:-)"...common if na blue film she dai..y cant u beefing ladies do am 2..@ least sum of una dey do worst pass kim..dem dai straff una and give u 100 for bike money...mtcheww go get a job jawe and leave kim alone.... Abeg who b juliet ibrahim..yeye foul wey google no get info abt am.. |
kinethic: What are you going there to do?Working or visiting..stop saying all dis scrap bro..how long did u spent in south korea b4 saying all this..been there b4 and i can proudly say that they(SK)are d 3rd fastest growing asia economy..such a beautiful place...seoul,tageu,daegu,jeju inland...got alot of beautiful places and as per the immigration they are friendly and u cant compare korea with thailand,japan,malaysia,except 4 india and china... |
hi pals is there anyone here living in south korea. |
Na today we dey year am.....:hmmm make we dey see...5hours don go.... |
henrysam: Look at how shallow your reasoning is, I wonder how far you can go in life with this display of hatred and sheer ignorance. I pity your generationU pity my generation....lol...u dey form holy holy here...I no blame u @ all....u no get brain...is it a must u comment....if e dey pain u go jump inside PIT... |
Hmmm dose guys no calculate am well....dem for kidnap d woman go far place wey network no go reach @ all... |
How much are you willing to let it go......07066058572 |
mavinc4u: hmmm;45k for a brand new 9900? You can do better than that.thanks.Aint u interested in selling at that amount?....got 45k for it .... |
Can I get this phone for 45k....07066058572 |
Can I get this for 45.......07066058572 |
NemekGee: 49k sir. Bestokay if that is your final selling price...only got 45k 4 it... |
Can I get this for 33k...and kindly please get back to me asap with the present condition of it...and the pics...nd features |
Can I see the pics and some of the specifications....thomaskelly204@yahoo.com |
Hello can i pay 45k 4 d bold 5.... |
natine: brand new blackberry bold 5 available for sale for 75k... call 08052647475can i pay 45k 4 it...07066058572 |
Can I pay 45k for the bold 5----07066058572 |
How much can I get the bold5 last....can I get it for 45k .....07066058572 |
terrythedouglas: Product IncludesHow much Is the final selling price?...07066058572 |
ddippset: now these sorts of argument make we wonder how stvpid we homo sapiens could get! how could someone make a stvpid statement as 'zidane won the world cup'. the same zidane who did nothing until the final against brazil? the same zidane who missed 2 games owing to a red card? the same zidane who had the great bartez in goal, lizarazu, thuram, desaily, leoborf, willy sagnol in defence? the same zidane who had makalele, vieira, blanc, deschamps in midfield? the same zidane who had henry, trezeguet, in attack? and he won the world cup all by himself. common be a little intelligent mannn!!! look at messi's games; count his successful dribbles, count his passes, count his assists. his goal against getafe remains arguably the greatest goal ever scored! and he has replicated that goal a number of times. see how many records he has broken this year, maybe not 74 but he has broken 20 records this year alone, i put that on my life. messi please win a forth world player of the year award, and the sensible part of humanity will label you the greatest of all time. who has won 4 ballon d'ors before? nobody. individually messi is the greatest footballer of all time. messi and ronaldo are parallel lines. they never meet. it is a sacriledge to keep comparing ronaldo to meessi and the gods of soccer will strike you down, stvpid haters!Wa gbayi broda.....messi"little god of football"...... |
elampiro: The way you argue sef, na wao. Kaka has reached his peak and declining rapidly. Mourhino is one of the best coaches in the world. He knew Kaka was not up to average anymore. Everyone watching knew that and even Kaka never complained. Even the fans did not complain 'cos everyone knew Kaka had past his peak.Hmmmm mr analysis....weldone jawe...so u dey compare epl team to spl(la liga) mehn bone that side...make una team gather una stars...e no rich one team for la liga....u dey compare manu with barca...na manu unless for epl reason b say make the same team dey beat una for 2 times for final....u remember say na messi retired una uncle vandersar....falcao bury chelski....one leg(messi) score gunnas......yet u still eny these league.....as a barca fan I just dey pray say make we met manu for final again...then I guess say u go regret say u dey follow dat yeye team.....u wey unless like rag....u no b barca level @ all....Up la liga....... |
Elebiju: o wire jare If them like make messi dey fly with ball I'll never be a fan,messi is a very good player,skillful and strong but if he is very good according to d hype he is accorded let him go to premier leauge or the serie a pooh!u call a player who cannot lead his country to a world cup victory an achiever!hun I'll always hail ronaldinho,kaka,ronaldo.Una just dey yarn nonsense say make messi come epl...na witch team beta for epl pass barca....why ronaldo no go malaga instead of madrid when e come la liga.._na jst dey misyarn for here....make una no compare d guy @ all....no compare messi with pele because pele no play european football....so e no they maradona category talkless of messi...he dey e country dey score cheap goals and e dey compare messi wey dey play european cup....maradona sef no b pele mate...maradon taste european football with napoli...so make una leave the guy alone....no compare am with any player...'In messi we hope.. |