Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,744 members, 7,851,559 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 10:50 PM |
Nairaland Forum / Greenpeasants1's Profile / Greenpeasants1's Posts
(1) (of 1 pages)
Travel / Re: Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) by Greenpeasants1: 9:35pm On Nov 21, 2023 |
Move on how Na scam marriage Una do Abi na real marriage wey scatter? Real marriage wey scatter within 1year of masters Dependant go return back Na wa Joyglo: 1 Like |
Travel / Re: Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) by Greenpeasants1: 6:01pm On Nov 06, 2023 |
@duchess90 I dey suspect you E be like say na there be your office, even the advise wey you dey give for study visa thread ,person go know say na in depth something dduchess90: |
Travel / Re: Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) by Greenpeasants1: 7:56pm On Oct 29, 2023 |
Na now you come You wan be Mod Ha! We no want Justwise this person wan collect ya position , no gree oh babajeje123: 1 Like |
Travel / Re: Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) by Greenpeasants1: 7:40am On Oct 29, 2023 |
Make I ask you Na you be the police officer wey talk to the pikin without the mama ? You know wetin dem discuss? You never see when officer they reassure you meanwhile case dey happen for back Na why home office dey always ask for more documents when people they apply for only dem and their child without the second parent to avoid cases like this especially if the person dey study. People here say be careful, take the whole case serious, e better that way and it ends up being nothing than to say na tick box exercise when the case dey build for back inphoenix: 1 Like |
Travel / Re: Living In The Uk-life Of An Immigrant (part 3) by Greenpeasants1: 11:01pm On Oct 23, 2023 |
Lol, you no want make she find man for this Ukay @OP Gift 7428 E get things wey gats give as single mother or father. Na so life be If you wan commot stay that kain time make sure say your pikin dey with person Police no dey collect details keep for pocket oh Anyway good luck to you lavida001: 2 Likes |
Travel / Re: Uk Student Visa/tier 4 Pbs - Your Questions Answered Part 9 by Greenpeasants1: 5:46pm On Sep 29, 2023 |
@dduchess90 What a journey Thank you for all the help and support, I know how I dey look for your greeting with ‘Hello’ and ending ‘Cheers’ . Abeg make we leave this greeting for duchess, plenty greeting dey.This one na her unique signature for nairaland. Na beg I dey beg Una @Keledom and others (no offence) I say make I come say thank you.I have since resumed studies and started work sef I no know how you dey manage find time for us here God bless you for all you do, Your generation is blessed. Meanwhile abeg drop tips for how to settle here after studies because I know say you know You too much 2 Likes |
Travel / Re: Uk Student Visa/tier 4 Pbs - Your Questions Answered Part 9 by Greenpeasants1: 8:26am On Jul 28, 2023 |
Una goodmorning oh Abeg make we dey leave this hello and cheers for duchess. E get people wey dey look out for her reply.silent readers like me wey no get question but still dey read so we go learn arrange our application well. I see cheers I think say na her No offense abeg, other types of greetings plenty 3 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |