Guru1111's Posts
Nairaland Forum › Guru1111's Profile › Guru1111's Posts
Carambola12:Guy,it is well ![]() |
![]() N be lie cha..... country hard,no be lie.....The present condition of the country alone fit push guyman enter state of depression stresslessly.... No be this eye I take depart Niger state back then for 2016 come back to my warri via say who carry me enter Niger state change am for me ![]() For this life,I no dey trust my fellow man apart from God.... Any ways cha,dem say disappointment na part of life ![]() |
![]() This is the best news that has hit old trafford for some time now...I think with Portsmouth sacking those 3 players of theirs,Man. U can now go ahead and win the EPL,UCL,FA cup ![]() Ole should take advantage of this opportunity as it's known to only come once in a lifetime |
Chris525:I used to think and talk like you not until recently when I visited the market ![]() My guy,no be Nnamdi Kanu be Nigeria wahala...Na me and you wey fail to identify the truth.... |
![]() Is Atiku talking about the same PDP that's already becoming a shadow of it's self abi na the coalition party wey dem wor form for their dreams? ![]() The farmer who cultivated the weed that Atiku took must had added a very poisonous chemical to the soil during cultivation Please someone should draw and present the map of cameroon to this PDP criminal..... |
The most over hyped midget I've ever known since I started cultivating pubic hair.. Eibar man go rather die for spain than come to England wey defenders no tay get respect for senior man ![]() |
![]() Africa my africa ![]() So training bandits is the only major achievement that Nigeria can boast of at this moment? Or na wetin dem so much long to achieve be that? ![]() This banditry must be a very lucrative business.. |
![]() These people no just care about wetin dey happen for the country at the moment at all... This country don over due for total formatting or if at all rebooting ![]() |
![]() See what Nigerian sportsmen have been reduced to..
|
![]() Potential kidnappers or probably ritualists Thank for social media wey dey help us expose such people with evil agenda... |
![]() Not far from the truth one bit... But why is everyone afraid to speak directly to Buhari....must it be in parables? ![]()
|
Still on quota system pattern. Na who no value him life dey balm Nigerian army these days ![]() I rather convert the money and energy wey I go spend filling one nonsense form into buying sub to watch porn online..
|
![]() Real madrid don sign again ![]()
|
Latakia:This is the most senseless comment I've seen since I joined nairaland ![]() |
![]() Let love lead...... Let love one another irresponsible of our religious and tribal differences.....Love no too hard to share or show....But the problem with most humans na how to show am ![]() Kudos to the governor.... |
ifyken:Nothing is too small for Yahoo boy wey wor break yoke according to dem ![]() |
![]() |
![]() I watched the video this morning from my cousin's WhatsApp status...I laugh ennnn ![]() Nigerian police are natural and potential comedians very funny lots......Wetin concern olokpa with another man benz ![]() |
![]() Congrats to her.. |
![]() But these ladies aren't black africans na ![]() These ones mentality dey very different from our own black ladies for here.. Na one major reason why I just dey pity the likes of dem Mikel be this ![]()
|
Guru1111:
|
![]() Good.. Go girls......let good news keep on coming abeg..We are so fed up with bad news already.. |
A whole seven naval officers? I remember how a communication here in Delta state killed one soldier back then,the outcome was like heaven and hell were set loose.... Houses were burnt and families were displaced.... A country where her security personnels aren't safe, how'd her citizenry be safe? ![]() |
No na.. Deltans,we no gree oh....Make dem carry their quest go their north abeg.... I just wanna hear of how and what the outcome will be, whether Okowa go gree for dem or not... it'll definitely determine whether the interest of deltans is more important to him or not ![]() |
If e happen for aso rock,make e stay inside aso rock... By saying Buhari I'll tackle all the challenges facing Nigeria, could it mean she was referring to NK and Sunday igboho?
|
![]() My guy, opportunity they say only comes but once... But next time,be special op.... Nigerian ladies to be precise.. |
HenryDion:Another nice smack down here bro ![]() |
![]() Men,we will never learn.. If woman fit cheat on her soldier bf,na who be you wey be doctor wey she no go fit cheat on? ![]()
|
E be like say dem don open one branch of ministry of bad news for Edo state.
|
It seems kidnapping is becoming very lucrative in Nigeria now.... Nowhere is left out......Both south, north, East and west, nowhere is safe anymore...But na only God go put every evil doer to shame.. |
![]() Oga speak for yourself alone... My nyanch hole can't withstand the different sizes of cocks of different men ![]() Just imagine am na,see the kind mumu talk wey dey come out from diz over grown baby mouth |





