Hackmoney's Posts
Nairaland Forum › Hackmoney's Profile › Hackmoney's Posts
1 (of 1 pages)
Ramos the new abortion pills!! girls take note |
My IGBO brothers and sisters brace up..... WINTER IS COMING |
The guy that chopped off the ear English name must be Peter........ so unfortunate Jesus is nt on d scene to fix it back for him ![]() |
9ja my great country: we are pencil in the hand of the creator...all this Lies u are sheding hmm deariz God ooo |
Oga Ike why u kum carry do diz tin to small pikin.. ur own pikin for dat mata... ur wife no carry do u again? abi u need d tin wey tight? abah 1k go make u enjoy urself for short time in one small ashewo beer palour na..#WhyPapa |

leave ha already, abi u no knw say witches and wizards dey find person go overseas? if na me b ha 10yrs kpere nobody will hear frm me |
[color=#990000][/color] |
who dressing Don Epp... Abeg swerve make I see beta post |
1 (of 1 pages)

Oga Ike why u kum carry do diz tin to small pikin.. ur own pikin for dat mata... ur wife no carry do u again? abi u need d tin wey tight? abah 1k go make u enjoy urself for short time in one small ashewo beer palour na..