Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 62 pages)
@poster why u open dis THREAD, u dey make me vex now i wont attend to ur request ![]() "Looks around, everyone in d section is beggin on his behalf, shakes his head becos dere is notin he can do dan help him out, " guy CLICK HERE |
@sisqo fada n seun if u guys dont stop dis vulgar battle u 3 always engage urself in, i wont respond to ur request again "WARNING SYSTEM OVERLOAD", beep, beeep, beeeeeep purgin out bad eggs, sisqo, trash can, fada [/b]trash can, [b]seun [/b]trash can, beep, beeeep, [b]SYSTEM NORMAL" ![]() |
@konari dat ur phone cheap oh.U sure say e dey work |
Na wetin una dey talk about "Angry because he is on mobile" |
Na wetin una dey talk about "Angry because he is on mobile" |
@sisqo wen do u fly ![]() |
Prove wat? |
@info ok oh @seun na wetin dem wan sell again, Chiaaaaaaa dis boi mumu no b small, Hehehehe baba wasup nw.Gudmornin 2 u. @all i use like 4 diferent browsers on my phone at d same, Here is d list based on dere priority 1.Opera mobile 8.65 2.Opera mini mod 2.06 3.Opera mini 4.1 4.My phones generic browser omo d browsin xperience is tite aldou u batri go dey die quik quik, |
men at work ![]() |
sisqology:kilo so |
sisqology:guy u want mak i do juju 4 u ni abi |
@ceejay guy dis na just d beginin |
@drag yes oh, una dey do una job wel wel n u 2 av a wondaful day ahead |
Wel wel @kaybaba 5 diferent people just faulted your claim that teashark is mozilas mobile browser, Bro just stick to that, N if 4peace culd say its nt den its nt @info if d wetin d guy com talk say na true nko, Wetin u go do ![]() |
@poster n jnoz try out d links 4peace droped n lay ur hands on dat operamini mod, works lik opera mobile,but it is meant 4 any phone dat is java enabled @drag jnoz is d guy wit 6030 dat opera mini does nt work on it. @4peace baba u said it al ![]() |
@anonimoz dial 911-INFO or 911-DRAGNET dat numba wuld help u.wulda luv 2 help bt im busy so sori, anyway gud mornin people ![]() @drag guy u no want mak i talk finish b4 u respond?gud mornin ![]() |
ztyle:olodo go sleep, ![]() |
dragnet:i see, ok gud nite, wulb off to bed wen i'm tru answerin some request, ![]() |
@info omo see itagba, e b like say dem mean u oh, |
@zee, sisqo n fada una no dey sleep? ![]() |
@info go n sleep @drag na d request wey fadajasi make dey keep me awake, if i finish den i wuld sleep, was to busy in d office yestaday, wuld av done it dere ![]() |
@drag yes i dropped a link, men it wuld b stressful dropin it in here, and as 4 6030 yes i av, @fada na ur games dey keep me awake now oh, are u on pc or mobile? |
guy sori i wulda luv 2 help, but i neva get moni reach to buy iphone make i see as e dey work, ![]() |
lol info don bcome gud boi ![]() |
ayusman16:guy y u talk so now, u dey break d guy heart |
lol @info n drag una no dey sleep? ![]() @drag check d post about d nokia 6030, |
@drag please read remarks, NOKIA 6030 @jnoz23 does ur phone browser connects to d internet? if yes, folow dis steps, 1. if u use opera 4.1 or 4.01 go 2 settings and change protocol to http, dat should work 2. if ure usin opera 3.0 any lower version dan version 4.0, install it wit an MTN sim dat browses n make sure u av like 40 naira dere, note u wuld use dat moni to configure d opera mini wit ur internet connection type, (NOTE: Sumtims Em em s dey Bleep up big time). @drag try follow dis way configure ur 6030, promise u it wuld work, ![]() |
@prof na dem dem talk am oh ![]() |
smol:guy keep quite, "Action Speaks Louder Than Typing" ![]() |
ztyle:guy b4 u make a post try and read d POSTERS message first, he his request 4 an opera mini dat can download witout usin d phones browser, ONLY OPERA MINI 4.1 does dat, ![]() @4peace wats gud jare, ![]() |
ztyle:does dis make sense "Shakes his head in disblief" ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 62 pages)




