Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 62 pages)
dragnet:@drag did he TYPE dat? ![]() |
just2nice:"Scans d thread n sees d plan, chiaaaaaaaaaaaaaaaa see militant, alerts info to get himself prepared 4 a HIT, now dis DUDEs wuld get it HOT wen dey come" dont u know my name i'm shhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh sori, d keyboard skip, seun n jazi una wan enter me abi, "Picks up his juju n starts conjorin, OKITIPUPA ohhhhhhhhhhhhhh, OSUWANENE ohhhhhhhhhhhhhh, OYELALA ohhhhhhhhhhhhhhhh. tagba wan, hmmmmmmmm, notin dey happen, i DEY KAMPE" IS TOO MUCH |
chiaaaaaaaaaaaaa na me u give itagba abi @zee no warri, na lysaaaa i go send give u |
bobs, dis tin don tire me, wuld konect to fail 2orow, twshhhhhhh ![]() |
dragnet:wat kind of converter are u lookin 4? |
dont know, i tink dey are tryin to test dere wits on MUMUnity, @seun abeg no fight 4 me now, wait! wait!! wait!!! no blow am 4 face, yeeeeeeeeeeee seun abeg now, u wan comot him teeth, ![]() @info guy leave dat pikin u no see say ur muscle pass him own, yeeeeeeeeeeeeeee see blood, info don kill seun oh, nairaland come save me oh, ![]() |
@drag wat kinda converter? |
lol she is WAFi, men dat means beta runz, @lysaa o sista na wetin dey hapen now, ?u guy just dey here lik coke wey dey find person to drnk am, wey u com dey vex lik dis? u no know say, everybodi go dey run wen dem see u, anyway i know say u b FINE GIRL ![]() @drag [size=30pt]IM DEAD DIE[/size] |
lol so people still dig MTN, i tot d CELTEL craze is in TOWn, em em ssssssssssssssssssssssss to d END of time |
youngdon:wat did u write? ![]() |
men dis thread don dey recieve plenty reply oh, lol 3g no dey akure at all, anyway i still dey wait am for here ![]() @drag em em no gree conect 4 pc oh, dem don suffer me to much, dou i was connected truout yesterday, woke up dis mornin and dem com dey Bleep up big time, @seun n sisqo d same e ni ![]() |
@seun goat folow dog, hehehehehe goat eat [size=20pt]SHIT[/size] |
Donseaun:seun, U KNOW WAT I MEAN, ![]() |
Donseaun:guy u fit "U GO JUST DIE" |
lysaa:now she is soundin like LOIUS LANE from my favorite movie SUPERMAN, alrite im CLARK KENT and ure LOIUS LANE rite, gawd we meet again in dis new life, ![]() @seun no vex, since him talk say him dey come una HOUSE, ![]() |
Donseaun:lol [size=30pt]IM BACK AND BETA[/size] |
@zee n seun 2 of una na olodo, una neva watch comin 2 america, check dis lines eddie murphy as akeem: "Good mornin my people" Neighbors: "Bleep U" eddie murphy as akeem: "Bleep U TOO" ![]() |
@fada se o ti ba wo na, omo everybodi dey complain oh, NIAJA go BETA one day, i mean one day ![]() |
Fadajasi:guy u too like ofe tins chiaaaaaaaaaa ![]() |
chiaaaaaaaaaaa i don vex @poster [size=30pt]BAN[/size] ![]() |
@sect well i wont buy wat showskill droped as dem configuration, d best way to get ur nokia config or any phone config is to go to ur manufacturers website and order for t, chikena, ![]() |
info:chiaaaaaaaaaaaaaaa, info u don dey lie again abi, y u no talk say d thin no go work since? na wen i don burst d nylon na him u come dey talk like SAY U KNOW AM, ![]() |
nasyl:guy i use N72 n d shit dey av here is wrong, gawd i ordered my settings from nokia 4 both hotmail and yahoo, men d thin no gree work wit EM EM S and normal wap BROWSIN, REALI DONT KNOW WHY, ![]() |
lysaa: lysaa:@drag IS SHE REALI a FEMALE, ? "Noddin his head" ![]() |
Chidi4u:@drag can u believe dis guy? ![]() |
sisqology:guy i dey come, i dey office ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 62 pages)





. Grew up in the the midst of soldiers so, what d'u expect 

