Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 62 pages)
i dont know oh brossss. pls help us clean it, |
dragnet:omo see itagba, lololololololololo ![]() |
men dem reli mean celtel oh, i wonder wen dey would mean MTN like dat, twhsssssssss ![]() |
sect:now here is anoda confirmation dat SEUN don CRASE, ![]() |
na wetin una wan do togeda? |
hmmmmmmmmmm lately i noticed dat DONSEUN chases INFO everywhere, he has left FADA alone, ![]() is anybodi noticing dat 2 ![]() |
omo, na who come b d BABALAWO 4 here now, me i b find JUJU come reach here oh, i wan use am tagba ZEE ![]() |
@drag yeah just said it all, i forgot 2 add d alt key story 2, ![]() @zee i think dere is anoda software dat can transfer stuff 2 ur ipod, kinda 4goten d name sah, if i remember i wuld give u a link 2 get it, ![]() @sect lol, u dont need internet connection to put files inside an IPOD oh, ![]() |
@info pele well don jare, @zee na wen u com Nairaland, lol men i dey dis land tey tey, dat time dem neva born u, olodo, ![]() @info nid sum of dem applications, wuld download em now, tanks sha,,,, ![]() |
lol info lately u av beeen bashed left n right, startin from dat nite u enter ring wit dat MAN wey calll u boi FROM d COAL city, sori ohhhhhhhhh, @drag i don come oya carry ur phone, @kaybaba are u sure about dis? ![]() @zee na ur mouth go kill u, olodo |
@fada i no KNOW now, |
lysaa:LIK I SAID U DONT BELONG here ![]() |
@fada olodo its IM DEAD DIE, |
@fada i no KNOW oh, |
wetin una dey talk? |
@fada he just confirmed dat he is ONE BIG TIME OLODO ![]() |
@prof dem talk say u no fit defend ur sef on d issue of d wap project, was told dat u wuld FACE PANEL for embezzling d moni invested into d project, we would be calin ICPC and EFCC to check u, ![]() |
bollingjoe:olodo ![]() |
na wetin dey happen here? ![]() |
@prof no vex, u can still help him ![]() |
@fada who is jokin in here? ![]() |
sisqology:guy u b olodo oh, dem no dey buy print screen, it is a button on ur keyboard, very close to d BACKSPACE button on the right, gawd, @sect mp3 and ipod are two different thins, u can drag and drop songs on a mp3 but u cant do dat wit an IPOD, dou i know how to locate d audio folder in an IPOD,but men dat tin is STRESS, so dats why u av d ITUNES so dat u can synchronize it wit d PC, @zee u get ITUNES, dat wuld solve ur problem, ![]() |
@fada i don quit to dey watch MOJO, ![]() |
now dis is wat we are talkin about, chiaaaaaaaaaaa INFOBABA [/b]may dat [b]SOUL REST IN PEACE now someone else is cari his cross may d power vested on be on u to INFO |
yeah it sure DOES ![]() |
hmmmmmmmm ![]() |
y all of una dey yarn trash, say opera mini no fit work 4 s40 n phones wit 128*128 screen resolution, men dats false, so far ur phone is java enabled u would b able to use OPERA MINI wether wit wap or mms or internet d shit thin works, gawd i even use opera mini 4.01 on a 6030 ![]() @poster we asked a question wat kind of network are u usin? u did not reply, Bleep, ![]() now if u use mtn, u wuld nid to have moni on ur phone to use any of opera mini software includin d MODDED [/b]version , check if u can visit mtn's website wit ur normal phone browser to see if u av a workin wap connection, if u can do dat, den u av a connection and opera mini wuld work wit d phone so far dere is moni inside it, but if u cant check mtn's website wit ur default browser den u dont av a wap connection or d current working wap connection is not set to [b]DEFAULT , so set ur workin wap connection to default and den dats all, but if dere is moni and it gives an error message when u open opera, go to ur settings and change d protocol to HTTP, note u cant browse wit a SOCKET enabled protocol (For version 3.6 and above), but for lower versions so far dere is moni inside d phone, it opens mtn website and u are usin d default connection dat is workin, ur opera mini wuld browse, first it wuld install d opera wit the network connection and dats all.d same tin goes wit celtel mms only dat , hmmmmmmmm "UNA KNOW NOW" d tin must browse, just make sure u can open d SIM cards website in ur normal browser if it works, OPERA MINI wuld WORK ![]() |
@poster u need opera mini 4.1, and if u use a nokia phone, after installing it, go to ur settings, application manager, look for the opera mini 4.1 installation, click on options den go to suite options, change all d settings to ask once or ask anytime, or sumtin like dat, cant remember again , go to sharemobile.ru to get ur file, |
quikengr:o boi opera mini no fit work wit mtn trick oh, sori, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 62 pages)







