Hansibone's Posts
Nairaland Forum › Hansibone's Profile › Hansibone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 62 pages)
Bayo-Maya:its simple, d maxium size of anythin u can send or receive by mms 300kb, dats wat celtel did, Bleep it just dat, notin or nobodi can help u out on dat ![]() |
dragnet:its jarabiltd ![]() |
no saw ![]() |
@drag alrite, got d point.dnt mind info tink he is high on coka cola, ![]() |
@seun and fada se two of una wel so? |
lol |
@just2nice av tried it b4, u d software works alone, it does nt work wit ur browser, but anyway nice work, how ur exams? @fada come u dey find mojo ni? @Uthainah send me a mail aight, |
funkybaby:omo boi see my lips and shirt don full wit lip stick oh, chiaaaaaaaaaaa men dat kiss be like dat of a GODDESS, chiaaa funkybaby na where u for come from? dragnet:drag DC don go kidnap sum people for oju omi, e no go see dis one ![]() |
funkybaby:sori mi senora u might dig him, but not love him or even like 2 go out wit him anyway i wuld get u sumtin to let ur boifrend buy u a private jet abi, ![]() did u check d games? |
@drag but d name of the thread faults our section rule, "DUPLICATE THREAD" ![]() |
@info abeg drop dat link wey u send me to collect my celtel config from abeg, cant find it anymore, ![]() |
@tobs d guy tried jare, but d tin no just try at all, ![]() |
@seun i wol lo mo, if na huckleberry hound or police academy so far we dey watch sumtin ![]() |
catchsun:@ u guy y u dey Bleep up like dis,i'm replyin dis post wit a crack opera 8.65 sis, hayprof is usin a cracked opera 8.65 sisx, gawd y u come dey lie say no cracked version dey, if u nid it just ask, Bleep ![]() |
now wats all d big big oyinbo n who b who gist i dey in here. @just2nice if u want 2 hit people spell dere name out n i wuld quote u wrong on sum.wen i first cam in2 dis section dual core was d guy who put me tru, dats y i cal him baba,dragnet gav me al d tricks i sent 2 u,info activated my celtel line,4peace suplies me wit daily antivirus update,honsule,tobs,tobiflava even donseun n fada dat seem useles are actuali useful dey put d humor tin in2 evry thread gawd just name dem funkybaby even ceejay, u c we all av schedules wen we are free we help,bt wen we are busy hw can we help? So bro i wuld qoute u wrong n d big gun shit,we are in here 2 help naija fans n dats it, One more tin d new name of dis thread sounds lik dat of mine n prof so pls do sumtin about it.aight |
lol abeg drag free am,d guy dey find attentiön ![]() |
Uthainah:aight bro so uve seen d lite, i use a zinox pc p4 2ghz cpu 768mb ram n gawd its pimped 2 d teeth.guy b4 u start pimpin always mak sure u av an up2date antivirus n antispyware or malware software,cos al dis pimpin software 2 dey Bleep up system 2. I use opera mini 4.1 but it doest work wit d mtn trick.only opera 8.65 works wit it. Hop dis suld help u, ![]() |
i think he is BUSY, no b u b vice moderator? @seun n fada na two of una dry, ![]() |
nope u are wrong fada "watchin huckleberry hound now" |
seun is always high all d time ![]() |
se o di gba ta mi na ba tagba re ni, abi ![]() |
D END OPIN CINIMA ![]() |
lol ![]() na who come dry pass among two of una? ![]() |
@fada men dat shorti is hot, she is d HOTTEST tin in NAIRALAND i swear, ![]() |
Donseaun:and now, canu see urself, boi abeg no cross dat line oh ![]() |
taaaaaaaaaa make una leave dat guy alone, omo nepa dey bust mi balls since i don come back from lagos dem neva giv me lite oh, chiaaaaa i wan cry |
and wats d cause of all dis over yarnins, ![]() @seun i tink she digs u, ![]() @fada u use web, i go DIE ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 62 pages)



. with the likes of you and donsean around,

