Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 502 pages)
thatgurlvixen: I saw it oo,, in 5D gaan The on field i play on is ST's ![]() |
Shugamania: hehehe..u sef see am?se iwo na ti loyun ni? ![]() |
thatgurlvixen: U don turnayam nt golum or what is it called she is my precious... Ayam missin her sef ![]() |
Feraz: Which mistake?ask her well |
thatgurlvixen: Feraz sensei.. U missed gaanah! No o, thats nt what i mean o.... As in i dnt knw abt the pregnancy she is talkin abt ![]() |
thatgurlvixen: Yes kehu no even fear.... I dnt joke with my precious o ![]() |
Feraz: So it's now Harlos?? After all my investments?she do mistake ![]() |
ms_pee: Harlos, the baby is kickingwhich one ![]() |
thatgurlvixen: Poor baby.. ST's on her way sho gbo?na u dey keep my wife ![]() |
ms_pee: My bakassi na gift, even nurses fear the day wey dem born me. Don't jolos meeeh, dis gel no go spoil sumtin 4 me, i no wan undastand wetin u nd lala dey talk again o ![]() Ukwu |
luxanne: Ask lalaboiwetin concern lala with ur pishure... Na im dey do ur side too? ![]() Bobo yi ti baad gan o |
lalaboi: You wey get bakassi like omotola one. . . Olamide dey sing for u sef/ . . u carry front, u carry back, U too package, Harlos nor one leave you. . he's feeeling yoooouuuu ehhhuhn ![]() ![]() Awayu ![]() |
thatgurlvixen: ![]() |
ms_pee: Keep quiet!!!awon pictures yen da? Who and who?? Do gbeborun 4 me jare |
Where are the pishures... ![]() I want to gv scores... |
Silk |
kola oloye: WARNINGhave you been hearing rumors about me ![]() |
Fill |
Nonso23: limblime |
Beync: u want to crack this forum abi?the foundation is solid anything/anybody is welcome... ![]() |
![]() |
Beync: heyoo gud morning... MRSGOOD MRNG EVERYBODY. Thank God its Monday ![]() ![]() |
Loyal |
chiefololade: other than that what else are you seeingseeing is believing,how will u believe i say another thing? |
Nonso23: It would have been odd dropping two words consecutively IMO.. not that i ran out of wordslumb |
Up right above me, the three blades of the cieling fan are running after each other ![]() |
Name that most girls are going crazy for,@díck u no serious o ![]() |
Jbluv u nd d hulk dey take my name do tootpick abi ![]() |
ms_pee: Na you be the winsh wey dey behind am nai dey see future ![]() elrony: Hehe sure guy!!:..i go keep am against another tym ![]() Deiok: Go Check the VN Thread. ![]() i wan jam road first. |
Nonso23: Error alert: Pearl360 you replaced two letters... ![]() if u can drop a word after that to continue...leave it like that. Moreover i didn't notice that ![]() Well next tym... Cumb |
elrony: ![]() ![]() |
NoLoveLost: thank God say you know me, nor be me type am ooofcos i knw u wella, u can do more than that...bt as u don deny. No wahala ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 502 pages)

The on field i play on is ST's 

for lord of d rings??


