₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,964 members, 8,428,834 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 05:01 AM

Toggle theme

Hawktamari's Posts

Nairaland ForumHawktamari's ProfileHawktamari's Posts

1 (of 1 pages)

CelebritiesRe: If You Want To Chill With Rich Men, Attend House Parties In Banana Island - Toke by hawktamari: 2:48pm On Dec 22, 2023
Olosho wetin u expect she go tak na.



Abeg shey person dey wey sabi why I cant collect money from my UBA account. I have like #3k for my account I wan collect #3k to use chop, the atm dey talk say i incufficient fund, i wan also load my fone make i call the thing no gree me?

Which kin UBA online be this na huh huh huh huh

Abeg how I fit collect money for my account I get money insid na
HealthRe: Unhealthy Eating Habits In Nigerian Culture by hawktamari: 1:48pm On Dec 22, 2023
Better than asia?
JACKY HABBA asia food better oo no try am

By the way shey person dey wey know why I cant collect money from my UBA account. I have like #3k for my account I wan collect #3k to use chop, the atm dey talk say i incufficient fund, i wan also load my fone make i call the thing no gree me?

Which kin UBA online be this na huh huh huh huh

Abeg how I fit collect money for my account I get money insid na

JackDaAlienz:
Nigerians eat far more healthy food than Europe and Asia put together.

If we want to buy food
We go to market and buy organic food

If oyingbo want to buy food stuff
They go to shopping mall grin grin

The chicken sold in shopping mall
They inject it with antibiotics and preservative chemicals. To prevent it from spoiling
So the chicken will last longer in the shelf of supermarket.
This chemicals can cause cancer over time.

They buy all sorts of junk food, ice cream, canned food filled with toxic chemicals listed as ingridents and call it enjoyment

Later they will start having cancer
That's why Rich men in Nigeria who embrace western lifestyle get cancer like 5&6

Wetin concern agbero and cancer??
Shey na nkwobi and asun wan give me cancer??
I never see poor man for village get cancer

That's a disease for the rich and high class due to eating junk upon junk and calling it soft life grin grin grin
PoliticsRe: 'Tell Us What Happened In Abuja' - Protesters Besiege Rivers Govt House by hawktamari: 1:42pm On Dec 22, 2023
We really need leaders that would have the heart of the people. Politics is about money now more than people. so sad.

By the way shey person dey wey know why I cant collect money from my UBA account. I have like #3k for my account I wan collect #3k to use chop, the atm dey talk say i incufficient fund, i wan also load my fone make i call the thing no gree me?
Which kin UBA online be this na
huh huh huh huh

Abeg how I fit collect money for my account I get money insid na
Nairaland GeneralRe: How To Create A New Topic by hawktamari: 1:29pm On Dec 22, 2023
After replying two topic this making it the 3rd I am yet to see the button cry
Nairaland GeneralRe: How To Create A New Topic by hawktamari: 1:22pm On Dec 22, 2023
I am still looking for the new topic button hence I have to reply this
EducationRe: An Assistant Lecturer Salary In A Federal University by hawktamari: 1:09pm On Dec 22, 2023
Na naija we dey anythin fit happen. person go just pray say make in own better.
My own go better IJN

1 (of 1 pages)