Haywire1's Posts
Nairaland Forum › Haywire1's Profile › Haywire1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 266 pages)
hilsocial:Lol u no serious so I'm I an introvert , I'm an open book I can mingle with anybody,any ethnic,any religion I've traditional worshipper as friend dat doesn't stop me Frm practicing my own religion. Make dem do theirs make I do mine na so God talk am.In other news, so deracathy too don turn ur e boo, hw many e-boo u wan get sef , hope u knw say e-diseases dey ooo so always protect urself wit e-condom ooo ![]() # |
chimajii:Na crime? ![]() # |
Aare2050:Lol leave elmisti oooo, atole ![]() # GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL GOALLLLLLLLLLLLLLLLL I DEDICATE THIS GOAL TO DERACATHY, HAPPY B'DAY DEAR. CHOP KISSES # |
elmisti: Gazaliah: Gazaliah: Aare2050:I didn't wanna comment abt this religion tin befor but I tink I've to, I don't argue wen it comes to religion cos I'm not an Arab I read and listen to scholars. Firstly I think d way u muslims in d northern part of nigeria take Islam is to d extreme even Arab aint takin it dat way. I'm a Muslim and I've spoken wit Muslims frm Saudi and dubai. We nigerians take religion as if na do or die affair, av u ever ask urself why r u a Christian or a Muslim? It's base on what u met ur family,ur close relations doing. Back to d issue of jihad, we Muslims need to change d orientation of people abt d word "jihad". If u mention jihad wat comes to people's mind is war,fight,terrori$t et.c. I want u to put d word "jihad" for Google and see what's gonna show up first. Islam which is a religion of peace has been tagged wit war and violence by d western world base on their selfish interest. My personal opinion is dat, if possible I think it's beta we say wat we wanna say abt Islam in full without d mention of d word jihad cos presently d word has been tagged wit war. Any small argument u will hear Muslim brothers saying dey wanna go for jihad fight, this statement annoys me alot. We r human beings, nobody can fight on behalf of d creator,no, rather we fight each other base on our selfish interests. So my bros always express ur opinion or meaning of jihad in ur communication with people, let's show people Islam is a religion of peace, Muslims don't lack anytin in life,be it money,wealth,Every good things in life cos we've so many way on our to request tinz frm Allah in d holy Quran. Islam is blessed wit abundant resources,its nw left for us to use it well for d advancement of mankind. Let me stop here before I start to bore u Guy. Ma Salam Cc Elmisti # |
Gazaliah:Messenger of devil keee, how? Explain beta oo so we can knw elmisti ooo # |
Gazaliah:@ d bold, elmisti come nd see oooooò # |
Happy b'day deracathy LLNP # |
Ayima:na make light dey camp for phone charging be koko for now. most powerbanks na fake plenty # |
Ponte Preta - Fluminense 1X Double Chance 1.34 Montreal Impact - New England Revolution Over(2.5) 1.72 Uanl Tigres - CF Monterrey Over(2.5) 1.67 Velez Sarsfield - Estudiantes La Plata X2 Double Chance 1.25 DVO Anzoategui - Urena SC 1X Double Chance 1.07 Odds 5.15 |
sholiyz:Lol Bahd guy ![]() # |
Ayima:Noo ooo, na goal score u ![]() # |
elmisti:Green tea is a type of tea dat his high in antioxidant, which can be best takin wit hot water,it's d best type of tea so far cos of d antioxidant effect on free radical in d body system Igbo is a natural stimulant which intoxicate d brain,body and soul. ![]() # |
Ayima:Heya sorri which type u con sharply buy? # |
elmisti:Hmmmm action must be judge according to intention ![]() Alfa ti n ta igbo ![]() # |
hilsocial:Lol. U fit win d woman wrapper award ooo ![]() # |
Ayima ayima my padi hw u dey Nah? # |
Olami90 why u silent. That's unusual. Wettin happen? # |
hilsocial:I didn't say anytin abt being social or being a one lady guy,u said wettin set ur mind already . I was only hailing u from afar but u hit d nail urself ![]() Ride on # |
klasiknonie:Don't worry, God is everywhere # |
sholiyz:I go dey busy wit awon iya wey dey always patrol for night and I've to talk with a particular jinn by 1am. So tight schedule for me ![]() We can both unleash d jinn togeda, hope u get mind ![]() # |
hilsocial:Hilsocial aka silent killer aka sharp shooter aka woman wrapper aka woman handbag, I dey see u oooo ![]() # |
sholiyz:Na soo bro. Na brotherly hug ![]() #MofozToBeeedGan ![]() # |
DonPsymon:Na lie jare, don't change it. I aint falling for ur fake style style prank. U took it personal. Anyway u be my bro anytime any day, I geh ur back ![]() # See as den dey look us as if say den dey cinema ![]() Film don end, make una go house ![]() # |
# Haywire1 Vs Donsymon Khaki no b leather ![]() # |
DonPsymon:Lol Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka , see as my guy dey para ooo. Chaii e pain u sha, oya sorri no cry but u suppose knw say we different pass each other, I didn't pick on u, u started it first. So next time always pick on people u will win not people like me who will win u over and over again . I'm not rich but I'm far beta than u r so u picked on a wrong person my friend. I deserve an apology frm u cos u started wat u couldn't finish happily.Anyway let me stop here jare, we still dey togeda nah. Smile nah I no fight u nah ![]() Oya padi mi hug mi Where r my teamlautech nah, sey make I show my padi Donpsymon hw we dey catch fun for lautech ni ![]() One luv my bro, oya chop kisses # |
debeejay:Tell him to upload is pishure we don tell am since morning rich kid a.k.a Donsymon no gree upload am oo ![]() Make he check my profile pic again to see hw I roll, i can still change it to another if dats too hot for him. I can snap myself on bed now now sef and still upload ![]() # |
DonPsymon:Lol hahahaha , u wan steal am did I mention rich kid u r a poor guy jare. I go give u my address# |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 266 pages)
..