NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:08am On Nov 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:30pm On Nov 04, 2015 |
Gazaliah: Lecture!Lecture!!Lecture!!!
I Come in PEACE  Kikikiiikakakakkokokoko 
To enter town dey sweet me fa.. can't wait
Soldiers don start Whistle again 
#TeamNoParade 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:21pm On Nov 04, 2015 |
Xcozee: where is haywire and gazaliah? How u dey?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:13pm On Nov 04, 2015 |
donasere: And Dahz aw dope sharp guys n shawties joined red cross, OBS or Band to stab parade!!
Haywire aw akwa Ibom no go haywire for diiaa
Mistabiola......omo lautech ur pipu dey rep for here oooo! Met ur goon too!! Where u dey??
Keribaby....team 042 hope u hanging in dia?
Donpsymon!......couldn't see our match hope dem try??
Dossylvanus African silver back aw ur side?
Chimajii no lock up wey dem troway u put?
Harinholar.....where art thou?
Ademasta........engineer! I hear say u dey maintenance team for ondo
Elmisti.....hope u selling weed coded to ur platoon folks!!
Goodyboo......No share goodies finish for camp oooo.....
Faithluv5 lifeisghud candycrush, deracathy whodohgeepee, aare2050 I zoom y'all
DAY 8
WEEK 2
12 DAYS TO GO!!! Donsere I hail u oooo.. can't wait to enter town jare.. I Don miss elmisti flavoured weed.. # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:39am On Nov 04, 2015 |
I ENTER HOUSE, I HAIL UNA
"SPREAD MAT ON FLOOR"
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:38am On Nov 04, 2015 |
KeriBaby: A girl just died in camp
Enugu *crying* Ohh Wettin kill her # |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 6:20am On Oct 26, 2015 |
kingilemona298: from Abuja We ve akwa ibom WhatsApp group where we plan transportation to ak, u can drop ur WhatsApp number # |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 7:58am On Oct 25, 2015 |
kingilemona298: Please how do you get to the camp from the airport in Akwa Ibom ?? Where will u be flying from?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:24pm On Oct 24, 2015 |
Uniqueness01: I think you should relax bro...I actually wished for Lagos where I could go from my house to my PPA buh I got Akwa-Ibom, I am liking the Akwa-Ibom already  WELCOME TO AKWA IBOM AYAYA
IT'S GONNA BE FUN GALORE
#
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:21pm On Oct 24, 2015 |
mobi18: Where were u posted to??
Cc Haywire1 Elmisti AKWA IBOM AYAYAYA  # |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 10:13pm On Oct 24, 2015 |
#
Anyone who intend flying from lagos to uyo (1hr : 04mins)can quote or pm me
# |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 8:08am On Oct 24, 2015 |
Gazaliah: Yes ooo.....I will be streaming it on channel 1 @last my chief imam dey my camp, drop ur WhatsApp number jare or pm me..or r u on akwa ibom WhatsApp group already?? # |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 1:09am On Oct 24, 2015 |
Gazaliah: Haywire1...Hope no be Aks you dey go cos na me go be ur IMAM there oooo
Add me on whatsapp Chief imam na akwa ibom u dey 
# |
NYSC › Re: 2015 Batch B Anambra State by haywire1: 11:19pm On Oct 22, 2015 |
jatau7: oh boiiiii NA HERE U DEY KIKIKIKIKAKKAKAKOKOKOKO 
NYSC DON BREAK UNA BALLS 
THE PERSON WEY DO THIS POSTING WICKED OOO 
# |
NYSC › Re: 2015 Batch B Anambra State by haywire1: 11:17pm On Oct 22, 2015 |
elmisti: I swear, I still dey deny am dis mornin say I no pick am....buh God dey.....#nt thnkn of redeployment KIKIKIKIKAKKAKAKOKOKOKO 
ELMISTI FLAVOURED WEED, ANAMBRA BRANCH 
# |
NYSC › Re: Osun B15 Lets Meet Here by haywire1: 11:10pm On Oct 22, 2015 |
DonPsymon: This thread better not be boring  KIKIKIKIKAKKAKAKOKOKOKO 
WETTIN U DEY DO HERE, NAVIGATE TO BORNO 
# |
NYSC › Re: Akwa Ibom State B'15, Lets Meet Here by haywire1: 11:07pm On Oct 22, 2015 |
Oya na let's go there
I ENTER SPREAD MAT FOR FLOOR
WHO DEY HERE ABI UNA NO FIT GREET
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:04pm On Oct 22, 2015 |
goldenone: Enugu tinz! babatawa am right here!!! where were u posted? Not bad jare, 10k  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:03pm On Oct 22, 2015 |
wamenzy: I dey ohhhhh Welcome to Akwa ibom, drop ur WhatsApp number or pm me ur WhatsApp number before group full oo cos na massive joining dey go on
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:25pm On Oct 22, 2015 |
Donpsymon osun is a nice place, I've a friend deployed to osun too
Life is Osogbo is wonderful
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:24pm On Oct 22, 2015 |
wunmi590: You see your life now, have been posted to united state of Akwa-ibom (USA)  Washere omo iya, small world jare... LET'S GO CAMPING BRO 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:17pm On Oct 22, 2015 |
mcdonald59: boss add me up. aks strm 1. 08066400035 Washere , let's go there 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:56pm On Oct 22, 2015 |
idirect: Elmisti dey go anambra. na akwa-ibom I get but na stream 2 sha
@elmisti wetin dey ground? All na same make we go clear ground for una # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:50pm On Oct 22, 2015 |
#
Goldenone hw far??
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:50pm On Oct 22, 2015 |
elmisti: Werri do dis one nw  Where dey carry our weed seller go??
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:47pm On Oct 22, 2015 |
#
WHO ELSE DEY AKWA IBOM BEFORE TRANSPORT FULL OOO
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:42pm On Oct 22, 2015 |
Elebiju: akwa ibom cm I dey here. DROP UR WHATSAPP NUMBER?? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:40pm On Oct 22, 2015 |
donasere: Aw fa....na. Aks get you? YEA OOO, 2EL DEY THERE TOO
WHERE'S ELMISTI, WHITE SILVER BACK, DONPSYMON,ADEMASTA AND CO
MAKE UNA COME OUT OOOO
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:20pm On Oct 22, 2015 |
mistabiola: [size=20pt] ★★★ #TeamEdo
...
...
My Name is Mistabiola
I'm a Ladokite
I base in Lagos
Deployed to Edo State (Okada Edo State)... Stream 1
Hi me On WhatsApp to join the WhatsApp Group.... 07035208271....  ★★★~ ©Mistabiola®[/size]  U FVCK UP GAN, I SWEAR...
U DEY DO LIKE WOMAN
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:19pm On Oct 22, 2015 |
#
WHERE R MY AKWA IBOM CM, WE GO ROCK AM NO BE SMALL
GO PUNISH DEVIL 
# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:57pm On Oct 22, 2015 |
muhyideenabdul: Haywire and co, pls do the arrangement again let everyone know his stream first eg stream I and II should be indicated. Okk # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:49pm On Oct 22, 2015 |
#
LET'S GOOOOOOOOO THEREEEEEE
ALL ROADS LEAD TO AKWA IBOM 
# |