Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 68 pages)
Pls south east is their region they know what is best for them moreover its their economy so let the ndi Igbo chart the course of alaigbo the way they want Go and read about Soweto 9ja never see anything sef the Igbo are even peacefully observing their sit at home |
What of herbalist them ma na human beings o or if u really need it we have bandits in the north that are looming for free love. Yesterday ma one climb mast for zamafara to commit suicide because of say him no fit get wife |
Them go parade u na we wey the advice u go still comment but shey u know say since end SARS police slap the pain pass soldier own go Bleep person pikin say she the twerk na body go tell u |
na body go tell u if u like marry your self We careless if one fish die for river because na u remain. Guess what there are so many fish in the river. |
moriss33:Them full there no be today our na our own cast pass them the cover their selves well on like we if person know him prefer to waka go tell efcc |
NwaAmaikpe:Una get mind for Nigeria now o na dead man pishure u want see Any rip to the dead may we not die trying to put food on the table of our families |
The day I will escape Nigeria is the day I will become a saint Comot for problem still go put myself for problem wetin I the find sef Indian warden go wicked I swear them go gay that guy insert hot rod for inside the looohole |
in this 21st century we still have this kind of people pls how has the sit at home affected buhari rather u are crippling your own business and economy.Some Igbo no get sense o U the do your brother bad think say na president u the do python dance part 4 loading.......... Egwu eke part two go start tomorrow make anybody go play with him life history no go remember you because nobody send u secession is with brains and strategy not belle face quote me at your own peril |
I reserve my comment I won't comment because I have only heard one side of the story on till the Principal tell us his side I have nothing to say |
The day wey him cup go full When we put tire and fuel for him body na the same Una go the shout say no to jungle justice How can leave this country But Una forget say some thief na karma the say make them die by roasting |
Litmus:Oga go sit down no be me be buhari Post plenty quote another person |
1 |
24brains:Well said but come to think of it what is the government willing to do to check mate the activities of the bandits. Other than blame game and play partizan politics with the situation at hand And believe u me the bandits will still strike again irrespective of the measure put in place there is a decay in the structure of our dear country the rot is large from 3years old a Nigerian is already corrupt |
Love who love you like u like u settle down with who is ready to pet and pamper u the way u pamper the person If your partner give u attitude for 48hours man run o No be beauty No be brains No wealth No be help Na love Commitment Selflessness Truthfulness Joy Peace of mind Till death do us part no be 1month If u are looking for any other thing not listed here then na u sabi wetin u the find |
Mystic216:person wey u the ask never price 50 by 50 If u want buy land e plenty but I no fit enter work to look for land for u I relocated to Onitsha resently |
Gerrard59:U ma follow do campaign carry placard no come the lie here u ma nearly fight because of buhari no lie god the see u |
Them use their language against them rehabilitated and integrated into the society But na only this government like rehabilitate and intergrate Yeye rudderless government thunder fire tinubu and atiku we are tired of old men give use youth if go no go we jack am for shirt fight start say no to old men for they are just trying to help their generation yet unborn vote for the youths so that only our insult online go make latest babe no gree near them. I remember that time if person talk bad about buhari we the ready to beat shege comot for him body now those people wey been the advice us be like saint for our eyes |
Cokahot:Bros so u are jobless that u now throw tantrums from bungalow go and listen OK by adekunle gold |
Cokahot:u as a fool the tell us say u dey sun city if efcc no fit get u armed robbers ma full here with enemies of progress keep your blessings to yourself pls how much is long life sold
|
If I see u two fools bashing each other I just laugh see the two idiots above me the other idiot is even revealing things he should have kept a secret mumu contradict yourself them go trace your IP come carry u still achieve those two duplexes parade u join Nigerians are too childish foreign yahoo boys plenty but u can never know because they use crypto for cover up while the latter believe in show off and to oppress their fellow guy if yahoo sure for u can u buy long life |
24brains:Wait make I ask u if your brother dey with u for zamfara him go market and u hear say bandit raid the market/road and na the same market him tell u say him the go u no see am for three days no dead body where your mind go tell u say him dey Thats what they have done to them selves from their jihad holy war now to pocket war even boo ha ram members the surrender come join bandit because banditry is booming where by terrorism is dieing |
As them go strike na Una go use opportunity wicked them what of the 50m for mosque Una don collect the monies back rudderless government |
Globad:and to you too �✌ |
![]() |
REALretep:This is the only man that has reasoned with his brain this Monday morning |
24brains:if them kidnap person shey na the person family and the person the suffer am if network no dey na your family go enjoy free mode sleepless nights na |
blackpanda:Oga I can't live with it knowing that u can cheat at any given moment just to please yourself Know this married men no the Bleep their wife with condom o so na who go the pack the STIs them |
Globad:Thanks anyways I will see what I can do about it Na who like u the advice u |
ba7man:na today how many times did Nigeria government kill shekau? If u can answer this question even the smartest con man can't fool u |
focus7:They are doing nothing oga this is Monday morning propaganda the highest number of AK I have read in the news that nigeria army has ever recoverd from book ha ram is 8 so are the bandit now fools to die in mass by air strikes where by boko haram airstrike no the fit kill up to. 20 picture of the bodies or take your propaganda and shove it up NSA butt |
compton11:has the army ever killed boko haram and display this type of weapon This is a propaganda fake news until u start killing a lot of bokoharam I don't think those picture are actually what the news is saying Since the government has failed na so so propaganda |
Fake news Una never kill boko haram recover plenty gun like this na bandits Una kill collect plenty guns propaganda kill all of Una father nyash |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 68 pages)
It would be a wasted effort for those involved