Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 68 pages)
hakym619:Oga my guy dey abroad now na the technic him use we fear to follow the guy go now him the enjoy we still the eat grass for zoo I tell u |
Pick wey him father no get mouth no go get mouth Another money laundering technic to loot 1 trillion e naira carry the waka for usb |
hakym619:go ask your state governor Una too the fear man up enter government house tell them u have something important to tell the governor once them grant u audience go on your kneels begging beg am high so that u go fit cry the beg tell am everything wey dey there is no harm in trying or even senator or house of reps if them no help then u go know say u try ma na help them no help u or pray join write letter and mail it to the governor if u no get scholarship ship them fit give u 100k to use faggee small but always have two options if they can't support your education they should find u work even if it is to mow the lawn everybody gat do start somewhere |
cedilaw:2 second na lynch them for lynch the fish na to do am jungle justice African especially Nigerian go butcher u before u die |
So e get meat wey if them cook meat no go hungry me again abi I think say I fit eat anything but I go avoid this fish the way I avoid dog meat tueeeeh!!! Hafa righteousness89 wetin bible talk about ugly fish wey resemble buhari |
Fahdiga:its we the masses that left the issue on ground to discuss the presidents fashion sense. Sense he has failed we need to unite to and face them head on |
Gadafii:nobody will try that rubbish or are u going to lead from the front let's follow u from behind u never fight street fight finish na President u want attack |
Telekinetic:when last u buy new jeans wey u the run for inheritance baba sew wetin him see model for Yankee wear or its like na haba kyari sew am |
This thing na every where o |
Unknown gun men too are afraid of python dance they have shift focus to trouser |
Fahdiga:Somebody told him to wear that trouser and distract the masses guess what the stunt work Nobody is talking about bad leadership again only that trouser |
Nwodosis:so it is the trouser now and not bad leadership I think the stunt buhari pulled is working |
And u can't give her your phone to hold as collateral when u get your salary u will go and collect it back u even have data to come and post online oga Pls help yourself there are alot of menial jobs out there time u spend writing this shit reach to follow boys move 2 bag of cement climb man waka FYI we ma the thing hard for us na the same country we dey |
Now the thread is closed all of u fools where just chest beating on Wednesday I hope u enjoyed the presidents visit mumu people U na fear operation python dance part lll abi ![]() |
Those bullet wey una the use fire anyhow if Una the use am cripple this kind people problem na go dey o Why e be say police or soldier accidental discharge no the happen where this kind people dey na just leave the rifle make e do like say e want fall catch am for down with hand inside trigger gbowai Case close these people will never change terrorism is the only source of income they have |
Pls my sister from Benue what is your obsession with old wemen under skirt na this is your third post about these |
As u cover the baby people living close to the mother or the baby father he go take see the baby abi na pile of dirt u want make we see |
T |
Na mumu no go collect express ticket to leave the zoo mean while oga wey get work still the suffer am here |
Headshot!!! After a long and rough day I can't come home and eat good food then what was I looking for that made me court or dated the lady baba I be man I like food if u can't cook for me then FYI sex bore me sometimes and maybe a good cook will surely take your place or perhaps that your junior sister u brought from the village that know how to cook very well might substitute u in the first half to finish the match because once she's pregnant u are gone the way through a mans heart sometimes its good food not makeup or beauty |
AKA urgent 2k gang them plenty well well We guys are suppose to date girls that will help us financially not the opposite imagine on a broke day your babe visit u after hot sex she buy u one or two bottles, cook a nice meal for u and drop some change for tell me say u go over think again. But the average Nigerian girl now wants to dress like what she sees in music video and celebrities online. She wants to eat where governor and politicians will spot her easily and who is going to fund all this One broke nigga trying to survive and arrange his own future let me advice u guys today if u have money and u feel like to spend send it to your mother if u don't have look for a hard working sibling and give to him/her that thank You will go a long way |
Kai god the boy ma see as him put head like goods ![]() Na those kind men we the lynch o I swear since u want Bleep without thinking we break your leg or hand for you to know that this world u are responsible for your actions But why Una no post pics of the man that man deserve real mobing because if this one is the last I think the others there is suppose to be some that he will enroll in mechanic to get small monies to feed others plus give some to mama put to be washing plate and feeding |
OBALOLA55:They should join queue to receive spraying as well am not happy about this news because some of those bandits are still blindfolded and taken to detention spray everything in that forest send them all to abuja ditch where they will eat sand and shovel where are they packing them to once a bandit always a bandit kill the ideology and the spirit and barbecue them with flame thrower before using excavator to Heep a big pile of sand on them so that the other will learn a lesson or two it takes a brute to subdue a brute |
Pls the ones u are packing in the hiliux van are for what rain bullet or those fools dey are even carry the one with a dislocated hip bone send them to abuja pls (not federal capital the about that is housing the virgins) |
My state ooo 1k the work o ortom is the worst governor ever he and buhari are kind of the same but if u are not in Benue u won't understand it was akume that gave him the mandate this is the second time they have had a face off He first decamped to APC won the seat decamped to PDP to win his re run so all this squabble is for show Na them them o tomorrow they will still stay together and drink together
|
AmTruth:Me living I n a system that work and still indulge in crime ha i cant oga If its not greener pastures that made me relocate in the first place |
I am just happy for no reason seeing this |
hisexcellency34:oga it is the motto of the unit/operation he is posted to make Una no the quote senseless quote wey no wear anything no be them kill pass
|
That man might be working with nscdc judging by the blue khakis he is wearing |
michael77777:its good u know we Nigerians are the cause of our problem we are not defiant enough to take the fight to this leaders |
michael77777:OK I hear u even if u no need me only the onitsha that I live and work is enough for me but I wonder how somebody is looking for sovereignty and insulting other people since only u and your family can make a country enjoy your Biafra cheers!!!!! |
michael77777:Take it anyway u like I am not Igbo either so I have no business with that I only said they should be left alone to do as they pls |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 68 pages)



