₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,332 members, 8,421,384 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 11:02 AM

Toggle theme

Headbasher96's Posts

Nairaland ForumHeadbasher96's ProfileHeadbasher96's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 68 pages)

PoliticsRe: Crossdresser Arrested In Kogi State, Paraded (Pictures) by headbasher96(m): 9:42am On Aug 26, 2021
Sonnobax15:
lipsrsealed
Useless Gays parading themselves as cross dressers..

But on a more serious note,I still dey wait for the day wey one mugu go confront me say na my strong black nyanch he find interest on undecided. On that day,I promise him nothing but a very similar type of undertaker smack down.

Rubbish..
sonnobax15 that man is innocent I no support am but everyday we pray that GOD should give us our daily bread if na there he is getting his own then so be it so long as him sabi the people wey them the do the thing together him no carry am enter anybody lane no problem but come to think of it that. Aide that is calling out Bob risky u sure say the man don chop
PoliticsRe: Crossdresser Arrested In Kogi State, Paraded (Pictures) by headbasher96(m): 9:36am On Aug 26, 2021
Major7:
To whom sense is giving,sense is required and as your case may be, sense has departed from your brain. Wake up to reality and get sense. Homosexuality is pure evil
then what is kidnapping banditry and armed robbery plus cultism what are they this man did not commit any offence there are a lot of criminals in kogi let them go after them and leave dan daudu to make his money or is prostitution legal in nigeria
PoliticsRe: Crossdresser Arrested In Kogi State, Paraded (Pictures) by headbasher96(m): 9:33am On Aug 26, 2021
[color=#990000][/color][b][/b]make Una leave that man make he use him nyash the feed himself o no be everybody get power to work some are doing yahoo if u go to the park there are beggars there some are kidnapping while others are blocking express road in the night them man refuse to indulge in all the aforementioned and he is using his ass to find himself u are arresting him u know the funniest part a government aide can't construct a simple Facebook post yet she has the gods to call a legit hustler a criminal pls allow That man to go he did not commit any offence and if anybody has anything to say to na him get him self to those naira landers bashing theirself over him those of una wet the shout gay can't even boast of a girlfriend not to talk of feeding one so let the man use his asshole and feed himself remember stick to what works for u quote me at your own peril
RomanceRe: Men, Why Do You Cheat On Your Partner? by headbasher96(m): 1:44pm On Aug 25, 2021
The man wey since he start drink come e never change the mineral pls put your hand up

And the girl wey since she start drink malt na only maltina she never ever drink Amstel madam put your hand up
AutosRe: Pls What's The Name Of This Vehicle? by headbasher96(m): 1:36pm On Aug 25, 2021
slawormiir:
Damnnn niggar
Isoright


You must be a real niggar
2019 can-am ryker
how fa give brown rizla make I mole this one tap abeg e get some fools wey I see here make I the drag the read comments this people no go kill person choi some the even call the roadster keke maruwa but the limit we suffer for this country the affect our brains o see grow ass men the fool theirself
AutosRe: Pls What's The Name Of This Vehicle? by headbasher96(m): 1:30pm On Aug 25, 2021
KaideeGee:
Reverse keke
Come make I buy u cow make u the go kio abeg u took get sense

Reverse keke
KO reverse maruwa no

That's a can-am roadster
AutosRe: Pls What's The Name Of This Vehicle? by headbasher96(m): 1:28pm On Aug 25, 2021
Kobicove:
It's not a car, it's called an All Terrain Vehicle ATV
why u go cook rice pour stone on top OK
Pls differentiate between a car and a vehicle because u say no be car na vehicle

The person wey call reverse keke ma try
Thats a can-am roadster
AutosRe: Pls What's The Name Of This Vehicle? by headbasher96(m): 1:21pm On Aug 25, 2021
[b][/b]Since I join naira land na today I know say mad people full this place pls as from today I no go the quote Una again no vex a beg make Una no ve ; ;Dx kai grin grin grin grin

That motorcycle there is made by can-am and they call it roadster so u can equally call it can-am roadster google is your friend I first saw it at Emmanuel adebayos house and I think somebody said flavor as well but wait how person go reason finish say reverse keke which one is reverse keke
PoliticsRe: Gloria Okolie:IRT Collected N280k & Want 100k More To Free Her- Hawking Mum by headbasher96(m): 5:51am On Aug 22, 2021
Papa in the 90s wey uNa do police if u follow do this kind mumu with this people because I believe say Una time no be like this

But if u follow thunder go fire uvo
PoliticsRe: Gloria Okolie:IRT Collected N280k & Want 100k More To Free Her- Hawking Mum by headbasher96(m): 5:51am On Aug 22, 2021
Papa in the 90s wey uNa do police if u follow do this kind mumu with this people because I believe say Una time no be like this

But if u follow thunder go fire u o
CrimeRe: Notorious Armed Robber Shot Dead In Imo, Police Revolver Pistol Recovered (Pics) by headbasher96(m): 9:07pm On Aug 21, 2021
This one na apprentice robber ani na wetin I never see robber wear native o I think he is inspired by our obi OMA super cop

But let's be frank if person wear native put gun for waist e go hard you to decode say that person carry weapon o trust nobody even mall am with their agbada this are perilous times
FamilyRe: Never Go Into A Relationship Without Being Stable In Life by headbasher96(m): 12:29pm On Aug 21, 2021
Pls to avoid ladies wahala pls download this song saving money Blac youngsta ft DA baby

What u are saying is me na I be mumu I gree but as I no get babe I the chop better food
And I the use better soap if time for babe reach I go enter villa pick one the wash am small small before e sabi money she don settle my target just 3 children from there if she no do again I give am tp still help her carry load reach park wahala wey I see for this world woman na the least of my worries if u want the knack everyday u fit them full ship some na make rice and noodles position for house that all the rest be like my strong dish so long light dey I the use am
I dey canoe u carry motor but I go reach u ma go still reach so no difference na how u want see am all of us na one place we the go just no forget flag full road try the check them till death do us part no be 1 month so love who love u my own weda she fine toh she no fine o if na by fine obasanjo and oshiomole for be sapa men but last last them fit cruise any bitch base on their rubber so focus on the mulla and the tight pussy will be chasing u na u go even the do asalamaleku for the thing

PoliticsRe: Taliban, Israel Vs Palestine:I Hope Christians See How They Support Their Own by headbasher96(m): 11:48am On Aug 21, 2021
Northernblood3:
That doesn't mean that they should stand on the way of people trying to defend themselves.

By now, I was expecting them to be protesting up and down over the faith of Christians in Afghanistan, but guess what, those eye service men and women are no where to be found
Pls o p am confused was buratai a Muslim and pls was el zazaky not also a Muslim shed some light for me
PoliticsRe: Onitcha by headbasher96(m): 10:30am On Aug 21, 2021
So after everything we are passing through in the country a child will wake up create a foolish thread and start bashing people o p u are not better than the pig in that slum there little children everywhere see wetin free food the cause tueh pray make 1 of this thing wey the worry us for this country no catch up with u

Nairaland GeneralRe: The Cow Republic by headbasher96(m): 5:59pm On Aug 20, 2021
.
Nairaland GeneralRe: Messi, Ronaldo Excluded As UEFA Reveals Nominees For 2020/21 UEFA Player by headbasher96(m): 1:31pm On Aug 20, 2021
Those people don make money their time is up let the next generation take over I don tire to see two people win one thing every season
CrimeRe: RSUST Student Murder : Police Arrests 300L Student by headbasher96(m): 1:28pm On Aug 20, 2021
OK when will youth have sense am a youth as well but if u approach me and u are not talking money bro I will nod excuse myself and walk away I have been under pressure from both aye. Eiye. And SVC. But am still here to say am a proud Jew man cultism does not pay we go pick your body for gutter one day call me anywhere any hour I will honour your invitation where as some of my friends will give excuses say no to cultism it kills faster than covid
Nairaland GeneralRe: This snake was killed at night (photos) by headbasher96(m): 10:36am On Aug 20, 2021
Some people the chop echis na wa that snake is echis or gabon viper op come and post make we know say person never die 000
Nairaland GeneralRe: Share Your Worst Experience On Bet9ja Virtual Game by headbasher96(m): 10:33am On Aug 20, 2021
This 40 *40 na me get keke drop me here na the bus top be this
CrimeRe: Just In : Armed Robbers Assasinate Market Woman Close to LASU by headbasher96(m): 10:26am On Aug 20, 2021
[b][/b]all this news make 2019 come to my mind the worst year ever in the history of this country
CrimeRe: Anti Cultism Unit In Rivers State Reviving by headbasher96(m): 10:13am On Aug 20, 2021
[b][/b]anti cult anti cult if u want to rid the environment with those dillusional low lifes just target one one each from both side drill them and they will spill the beans but u will have to carry it out very discreet and classified just one month they will all leave town but for here the same fool go donate money come give police to turn blind eye while they operate 9ja na wa
Car TalkRe: Olu Of Warri Gifts Himself Rolls Royce, 2021 Bentley Ahead Of His Coronation by headbasher96(m): 9:19am On Aug 20, 2021
How many mechanized borehole this man this man don dig for him people or how many gutter him dig I hate mediocrity

But this country will somebody ever work for the people by the people but I wish him success in his Endeavors
Foreign AffairsRe: Who's Who In Taliban's Inner Circle: Leaders Set To Be Unveiled To The World(Pix by headbasher96(m): 8:46am On Aug 20, 2021
[b][/b]The only thing that will convince me about this Taliban matter this
1. How sure is a Taliban that he is going to die and automatically go to heaven (get him virgins )
2. Taliban u don sure say gun wey u the carry no be sin(religion of peace blow shit up)
3.under what structure is your government other islamic country no put mouth for your matter your land no good to farm no be hunger u the draw so )
4. people wey Una the fight for the run for the country e no tire Una
Foreign AffairsRe: An Afghan Child Kept Warm By US Military Uniform (Picture) by headbasher96(m): 8:36am On Aug 20, 2021
[b][/b]our brother fighting bokoharam where commending the Taliban in a post I came across on NL please is the Taliban different from boko ha ram I don't actually understand Islam but what I know is if person no gree make Una leave am religion no be by force Person don tire for kettle matter.

Na only GOD go carry person enter heaven Taliban no be Una hold key what is the hype about
CrimeRe: Unknown Hoodlums Stabbed 100Level Unijos Student To Death (Graphic Photos) by headbasher96(m):
Rest in peace bro na so the country be now but last last we no go ESCape death

Make I the bask for sun here the reason how one idiot go fit come tell me trash come 2023
I the wait for Una if your own children no dey
This country none of my vote go reach you I
Can't help u build your family come the find common water that is a free amenity carry placard and party shirt the shout for sun still come buy water suffer go school somebody go knack u shot after u fear millitary work u naija there was a country

PoliticsRe: Perpetual Harassment By Nigeria Customs Officials At Ekiadolor Edo State by headbasher96(m): 6:12am On Aug 20, 2021
Ha no be today e start o on a country that was scammed to vote the most corrupt government ever in history baba wetin una expect wey even snake the chop money make Una free them jare until we unit carry fight go meet them it will change nothing but since everybody want suffer in silent toh we go suffer when Una ready cameras full make we the record them codedly the put for twitter if we instigate the sack of 200 personnel on each agency the rest go loyal
PoliticsRe: Is This The Same North ,that Is Fighting Terrorism —pics by headbasher96(m):
One thing I know for sure is this we brutal pass this people we get brain pass them we the hell them all the time so for this life person cup the full the day wey their cup go full mark my words for this 9ja 2weeks just two if them no confirm u think because we are Christians then we no the fight back abi even some Christians go wonder weda na so my religion dey brutal we have been striking the fear of GoD into their hearts no be today e star make Una check history we no the just do gra gra quick because our is a religion of peace when time come na them go run leave this obodo for us mark my words make them the play water go reach neck one day

Nobody has the key to heaven even Taliban them no go die enter heaven straight na GOD go still judge them so u have not save yourself u want to save another person

CrimeRe: Exclusive! Education Activist, Nurudeen Omomewa Shot Dead At LASU Gate by headbasher96(m): 5:48am On Aug 20, 2021
[b][/b]rest in peace
Sometimes if I wake up for this country fear usually engulf me for no reason because I just know am not safe even if you die nobody will investigate unless u are from a well to do family 9ja which way
PoliticsRe: Immigration Officers Slap Shuaib Yusuf Oladayo (LG Chairman) In Ibadan by headbasher96(m): 2:20pm On Aug 19, 2021
grin[b][/b]No be who chop belle full go protest amotekun get office na na where them for put fire be that what are dey doing at immigration /local government secretariat 9ja na cruise cause chaos loot thats the reigning mentality
BusinessRe: Emefiele’s Policy Somersault On Foreign Exchange, Bureau De Change by headbasher96(m): 2:17pm On Aug 19, 2021
Since all of Una na stolen monies una the use e no the affect Una na only legit hustlers the suffer the thing bihari if Una like make Una share money for street I no understand this government from day one some time I the reason say na sambisa pattern Una the use rule sef thats by the way how fa with obi OMA tailor Abba carry na abi Afghanistan problem don block everywhere make the talk that one ma o notherners ma the run street no be only this side o
PoliticsRe: Twitter Deletes Simon Ekpa's Tweet Threatening Joe Igbokwe With Death by headbasher96(m): 2:11pm On Aug 19, 2021
[b][/b]Simon ekpa the keyboard warlord if u get the ball come and lead for front make we follow u don't stay in your comfort zone and issue threats some of this our keyboard leaders sef I no know weda them fit even kill cow the youths are now wiser grin[color=#006600][/color]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 68 pages)