Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 68 pages)
Prettygirl200:well i have been finding hard to date a girl since then no matter how honest she might been i only see the bad side in whatever dey do it seems something is wrong with me |
DrDunamis:well that gender is a tricky one though and am happy i got served first hand i learnt a thing or two sha |
Wahala wahala Somebody house the burn e comot to go help another person off his own USA make una go tackle gun vioolence na russia be una problem |
OneBulletOnly:u are just senseless how many communities did evans attack |
OneBulletOnly:oh read the news clearly |
TheMostComplex1:nna eh i learnt the hard way ooo like what well i moved on though it further taught me a thing or two no matter what a girl does now i no fit trust u My corner eye the dey your body on the low i go the work u till u go use your mouth cast yourself. Women entirely no want make u the keep them just carry her along when she is there when she don go na to put eye for work put ears for ground the flow with others |
Perocom:man need to dey careful bros to trust woman she need to get long time commitment bro |
seanwilliam:oga humour no longer exist in nigger area fa |
DerFuhrer:fuhrer u are right it takes GoD to protect one from bad friends |
seanwilliam:pulling my legs na yoûr hobbiy na i know baba williams |
johnfem321:we are both from benue |
johnfem321:shes from benue bro we both are |
[b][/b]I am a guy of 26yrs but i find it hard to stick to a girl no matter how caring and beautiful she is weather we have had sex or not i find it hard to love a girl beyond 6months. Its as if the love deteriorate each passing day like i will hype her show her off love her very dearly but once that spirit kicks in i find it hard to believe her or whatever she says then after that it wl be as if i am running and she is chasing me until either she gets fed up or find someone else although i dont tell them anything until the relationship ends the way it started someone told me there is something that happened in the past that i am yet to let go off i checked there was nothing pls guys point in the right direction |
LeeSmart:do u know how it feel when u are working your ass off in the sun moving from here and there to provide for someone u love all that i wanted was appreciation nothing more And the same people is collecting dick from everybody like even my own friends started visiting me for no reason because i no the dey house and u know where i the work but u go come dey house from morning say u the wait for me for no reason and i will ask this stupid girl if she is uncomfortable with them always visiting she will say no but still offering them kpekus like loafs of bread anyway this my said friend opened up to me and even mentioned other he was the who mediated over the whole matter. Dude called a meeting with every one he knows that has tasted the kpekus and some women that dont get along with this girl in the area it took him an hour of sermon for everyone to come clean i was dumbfounded with what i heard sha when he was done with our circle. My said friend had already done a little charity in the area in anticipation of the whole drama he sprinkled some gifts like salt and oil here and there won all the women over. So the area took it upon themselves to expel this my girl i was very high the day of the whole encounter i sat like a lost kid guy imaging what i have been living with the only words i was able to mutter was pls she should not enter my room again and nobody should touch her because my friends gift did magic all the area went berserk fuel by some women she had issues with i dont seem to know how a single lady will have issues with married women but all the women were baying for her blood she should be stripped and beaten others wanted to attack her physically all i wanted was for her to go and nobody should drag and spoil my home appliances she later left what later ensured between me and her family is something else because they sent her back to me see guts o girl wey i never marry them the call family meeting the invite me i sha sent my elder brother when him start to smome cigarrate for their palour meeting finish because he went there to pepper them too well i on my own learnt a thing or two from the who qagmire Dont ever show a lady u love her to an extent even my mama now i the pepper her from time to time but my mum seems to enjoy it she will say its how she raised me i no longer take any woman serious again thats life sha and guys should be careful of how they look at girls some just indecentstars hidin in plain sight how will a lady not be lacking anything and cant have self control its really a mistery |
Will such a family ever forgive a herdsman no matter what he commits but come may 29 that narrative fulanis have will be changed for good in many communities How can one create hostilities for him self and think its the riggt thing to do |
She was the commissioner of cheerful givers almost all the street guys know all the colour of panties she used |
Men on their free time are trying to shag their fellow man wife or gf That is why nigerians have no brocode oloshocode is stronger though as bob risky why he fled the brocode |
Thunder wey go fire napoli no get remification |
Are u his account officer to know exactly how much he earns |
Zonefree:u get luck say sars never find u run make them shoot u carry your body go dump for hq carry their hilux go their thing it seems alot of u guys did not encounter sars o |
1Alex:as per na u pay me school na some of una the attitude wey una get una go the collect daily |
Dekadet:baba na state hw german cell wey u the look the lock for day time ma u no the see person inside while people full am |
Austine567:my name sake that was during covid lock down and na night bro no pics hw come u ma be austin |
We go soon reach where guy go carry gun the waka the rape him fellow guys GOD u have been guiding my ass.hole pls continue to do so for me anybody that is interested in my ass holy ghost fire |
After quarreling with everyone one on the ATM cue i discovered that last 1k no reach 1k again oboy if u see chanceing i quickly use my head put my phone for ear say hello hello i don send am u go see alert not knowing that some women mount the observe me from the side oboy come see insult i chin up the shalaye the go with my pure water after all na we be public na for us them do am |
kenny714433:they later added breast to sefan.ru my nokia c1 and nokia 2700 suffer that year sha 2go age |
I stay for hq benue state command the thing change my narattive i swear down e choke like i no do anything sars carry me the go the shoot for up during covid-19 lockdown like i stand for compound police come look me finish enter compound come catch me bases on innocent man na i begin drag i actually regreted doing that when 2 of them hand over their rifles to their colleagues and came at me with bare knuckles i really mad their night till one aboki sars come spray me something for eyes oga i no see again na first time person slap me wey i fall I no know say e get slap wey the flash like fire to GOD eeeeh i say this people enter me like pikin i just use my hand cover head come see hw them fling me for hilux although if i had maintained my cool i for no collect but the first one i wound am badly this kind oga na my house be this i no fit follow u i jam am well well o the thing make this people jam me no be small even put me under bench inside hilux i wasnt aware were going to head quater i thought it was a small division na when we reach hq compound fresh beating start i was just begging them till them push me inside cell as per street if u fit survive first 30 minute inside cell nothing go do u again i spent 5days in sars detention with enough merryment and see hw people in the cells sing praises u go know say GOD is everywhere |
seanwilliam:u are actually right though that is why we need to fight for ourselves not the other way round we can't leave in a country that will shatter your dreams by the mere thought of it |
seanwilliam:i am concerned about the entire nigeria read my previous posts and see how i critize ortom he is not a leader and i critize others as well Nigeria is our collective responsiblity if we cant make her work we are no different of chalatans we have all we need here why cant we be an international envy rather we all make stupid decision and feel that until u jakpa before u will get it right Where as u are blessed more than even the country u running to. We always feel that this leaders are the right they ar3 not we dont need any one from 58 to 60 as a president but we need people who will atleast replicate what they see in other other countries rather they travel for just merely going to meet their paterns in crime is that actually the way forward imagine what will see because I am speaking from experience and I no what I am talking about like for real look at the state of things today. Even the little they felt so proud, that they provided is more than meet the eyes because there is nothing. Why I am telling u this is that no matter how the country is making policies it should be for the benefit of the masses not the other way round we need new bloods in Nigeria's in the Nigerian political sphere to enable us stand out as a nation. as an African giant I believe u are proud then stand as one. Ghetto 1.oga u never tire country wey robbers no gree rob bank 🏦 again bank come how to rob citizens na so country the be because ghetto na basic. this people people no send us their time don pass even peter him time don pass we men wey go think like Elon musk carry to new generation no be this kind leaders wey still the look telephone like day na big something. Nigeria need update no be them PDP and them APC wetin na person wey if him travel u know say presido must travel anything him wey him learn there him go carry am come back no be this old men if them travel them the hide for interpol them no the the even Waka much because e fit choke. Oga world 🌍 the evolve o we need to follow them no be to dey obsessed with PDP and APC and all other political party na the money them the eye no be us gee u na Yoruba man and I feel say na una get Lagos but 1 thing be say 1 greedy politician go still build port for another to ease transport that una Lagos go collapse na way forward we the fight no be obi and all people even if them na try them go try them no fit finish work but if everybody carry the mindset if that 1 the drop who the come know wetin him suppose do . My thoughts though |
My country is gone we can no longer settle for who will work for us but tribalism,deceit,and lies is the other of the its actually a norm now |


wey go fire napoli no get remification