Herdsmen's Posts
Nairaland Forum › Herdsmen's Profile › Herdsmen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 107 pages)
If the next president no jail this dullard Then it will become a national duty to call for his impeachment The dullard must be return to Daura and jailed by incoming administration It's a national duty |
globemoney:They don't develop The ruin the develop cities. Na dia way Owomida is a way of live Ask lagosian
|
I don leave Lagos for domello and alaworri Make dem carry am for head Haba Na wao Oya make una chop am In fact I wan dash op my apartment Me know say na lazy man e wan make I go so he go see free house and shop Lazy men things
|
I don vex Me dey leave Lagos naw naw |
Even iwo road alaye branch dey sout Igbos and lagos with a damaged brain and jumbo sized Cannabis All na lagosians.
|
Ol boy op domello Where you dey e em stay for Lagos This Lagos don suffer
|
deomelllo:Ol boy this your Lagos.. You get property at all for Dias Even if na generational transfers property Because human wey get properties dey wail... You dey dance... Something is wrong somewhere Either you dey type from under bridge or say you dey bush for ijesha the type Lagos Wey be say na for Radio you dey hear Nugget forming Lagos
|
You ban this thread again Mynd Pull am |
Good morning to nairalanders... Lovely morning to good people The bad belle make dem jump Atlantic Who sai |
Mund this Thread need front page Oya let's do it.. |
another junkie on move.. Seun... na so we wan take kee nairaland |
Madness is the sickness of the brain .. Some brains are dead and smelling rotten And this op... Who knows.. This the 5 time .. Same thread... same op.. Could we say he has. A rotten brain? Is a question? |
Op make I help your life get a life
|
So mods still allow this njangiri thread Me self tire.. |
Guess this is aftermath of head slamming The thing dey reset brain |
So what's the essence of this thread Mod this just a deliberate attempt by the op to run and commit suicide Hold am.. E go soon enter market |
Aha Na wao And Common sense is not common |
Another mumu another tribalistic monkey on lose |
Even if Jonah loot all naija drywith famine we love like that |
E pain am.. |
Corrupt humans ... Winch people.. Dem dey hide behind government dey loot block.. They will kee any real effort to make it work.. Ask Obj .. he gave them the $16bill that was meant for electricity and even thank them ... And you know for Naija we no dey ask.. even if you ask .. Dem paddy men go shut you.. even insult you for asking.. Elumelu asked they gave him position as chairman in house and settle him Wella.. then send him to early political retirement.. It doesn't cost much to fix our electricity... But na better pipeline to suck our oyel.. E no cost much to fix.. we get the financial muscle time energy to do anything we want in this country.. But the fools behind government won't alloW that |
Is really getting crazy over there.. especially that axis... The government should do something... If not after 2018 election the state will have themselves to blame.. Na so wanny and his men take start for ahoda east n west that year.. Now to cut head don turn normal for the area.. Yesterday na aktc driver dey loot him bus burn am Still kidnapped female passengers.. till now nothing.. even the government dey sleep.. Lala pls Akwaibom state government must do something oh.... That route na interstate .. |
No be today |
Religion and government are different world.. and must remain completely detached like Sky n ground... Never to come close |
SoulSearching:Bros this na confirm end time reasoning... No worry... Government and church.. Bros no go dia... |
Finally Oga na boss.. Saraki, very young smart politician.. his ends are always tight.. Now jagaban after all gri gri Gra Gra .. go still explain give the boss. The man na perfect character for Julio Ceaser " the prince" by makaevili |
This one na better mumu end time reasoning... Government to control religion.... It's finished...
|
BeijinDossier:Like say the fear of Atiku is the beginning of wisdoms for the zombies and dullardeens... Those guys fear the his presidency pass ...... The Dullard must be returned to Daura.. We can't afford another 4 years again.. |
Plenty malo's bleating on this thread... Oga Atiku .. be like local grass no do oh.. time to import... The cows are hungry
|
..... He was represented by his spokeman... Why afons and BMC's dey rush Atiku on declarations.. Meanwhile the dullard ain't sure of himself.. Una go cry Atiku tire and na so the man go play al him haters still score.. Abeg when Apc dey hold convention ... When they go elect new NWC ... When buhari wan even declare .... How Dem wan take settle the druggie and his zombies.. |
afroniger:Na so ... Abacha anini AWO .. this ones never lose relevance finish... Druggie still humping.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 107 pages)
