Herdsmen's Posts
Nairaland Forum › Herdsmen's Profile › Herdsmen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 107 pages)
Una see as Yoruba go use style style the ginger nyamiri to fight aboki..why Dem go hide dey pour fuel for the fire.. I told you guys ..this westerners will engr..ginger..propagate ..and loud the fight between hausa ND igbo..then go back to abuse igbos.. Since the propaganda on the beggar video failed to stick on igbos ..this men have been running Helter skelta to unleash the worst of demonize propaganda on other southerners. This have been their ways.. Op ..go through all post on nairaland and see how your people keep opening thread after thread on igbo matter including yours.. Abusing and inciting igbos to provocation..and when the return same you call it hate.. Atimes una the think na una brain them use build aso rock or say other humans no get sense.. Ignorantly majority of online Yoruba keep displaying the level of iQ.. Slow myopic and daft.. Igbos were chased out of polling unit..and a lazy agbero was stones for causing mayhem...same Yoruba shouted and supported the dictator shoot aside order ..and even abuse sane Nigerians that spoke against such.. Now chick has come to roast ..you remember that dammy is a yourba name and must not die.. But if it's any other tribe you people will give a million reasons for his death.. Is that not stupidity..or una think say the rest of Nigerians are not taking note.. what a gross foolishness or it's how una dey define sophistication? Listen you .. This una Caro wey una dey play by inciting other Nigerians against other.dND pretending to be accommodating go crwcendo someday.. That's the obvious matter..and God so merciful to you people not to lose that fight..because ..... silence.. The whole country is reading all online news ..and everyone is seeing where's coming from and reasons.. Brutality and fatality belongs to no one... Believe me ..Opc are boys scout with road side juju.. When matter start..na still army ..go fight with..because OPC go still hide.. Yourba nation. Una dey cook for the country...Dem dey chop..since 1960.. they clean mouth.. When the rest of the country cook for una...I swear by Allah the merciful.. Una propaganda no go sale..and una must chop am finish.. Call it rant as usual.. But the day of reckoning is at hand... Elrufia for president 2023.. ribadu..2027 |
Auladimeji1:Some slaves will always want to be notice... Oh what a sweet story to be born a free born... ......to be a slave to a puppet slave emperor must really be ..nightmare Free born...all what slaves wish for..but can't have.. ...so painful..we understand. |
Why Dem go leave am... When he go marry igbo woman..he know no say ..and abomination he commit on his political career? Abeg make we worry am.. The only governor from West wey refused to be a vassal tribute paying state to the puppet Emperor of the loyal slaves kingdom.. |
The humans above...if you call them royal slaves of the puppet Emperor..one sadistic mod go vex ban me million years .. Make I kukuma face topic.. Eh..en.. Ekwwremadu no dey leave nor retire from PDP.. He's a salted PDP senator..an Ol gee ..in the Senate.. He's even tired of leadership position in the sanate.. Dr wants to go quiet ..and push more for his constituency.. Let Apc do dia thing.. omoagege is dia.. even tinubu wife is present.. South east ain't interested for now.. Atiku is in court already and say what...... ! Anything can happen! |
OPC na boys scout .. Na their road side juju dey push Dem.... Na just release all this icelanders.. . Those ones Sabi cut head.. and believe me.. them go harvest plenty head..very clean cut..just for fun..cos Dem no mine am.. OPC keep..na una dey hype Dem... Yoruba juju na chides... Believe.. We know people wey dey run better marine.. Elrufia for president. |
Nigerian soldiers are chicken..only strong when dealing with civilians.. Now the don meet their militant match.. Things wey eye don see .. I nor dey pity dia dead.. Men go still dey knack Dem pra pra.. till dey get sense to respect.. Na to go the bully civilians careless...with great mockery and distain like say Dem be gods.. Mumu soldiers.. Knack them till dey acquire sense... Elrufia for 2023 Jare |
I hereby summon all royal slaves of the sultanate.. including our puppet Emperor.. The holder of all living human in the west.. This question need the wisdom of odua to answer Accommodators ! Guess we're living in strange times.. Elrufia for 2023.. and |
Lagos ba? I missed that state... City of Angels and constant danger. Thanks only city wey no dey sleep for naija.. Even Abuja dey snore.. |
Nigerians always like to measure prick...like say e go make shot prick fat.. |
Governor Makinde.. congratulations. That's all... My in-laws no dey follow follow.. Dem no be vassal state of the puppet Emperor.. #respectoyostate# |
Full autocracy... General Buhari..loading...?.. Pls where is fayose ![]() Everywhere don quite.... Elrufia for 2023.... Nigeria must be great.. |
Honor10:Haba..na joke I dey oh.. |
Thee puppet Emperor of the slave dynasty.. The last of the the dying breed.. We your royal slaves..remains loyal...may you kingdom live.. If I cash agbaje ba...na to break him LL wg.. I go call m.c olumo for am.. I go trek to Kano ..and from sambisa.. Our emperor..we hail.. Elrufia for 2023... RibAdu for 2027. Nigeria must be good |
If I be igbos I go just ignore this thread..na so Dem dey use press that mumu bottom wey seun and Apc dey use pack money online. Tgis nq directly sponsor from BMc in collaboration with Nairaland owners and mod ..simply for money making...n ..to press that mumu bottom wey go make the thread enter 20 page.. |
Train and railway don enter codeine level.. Slow mo.. Till 2022 December..Dem go activate am again.. ......and they keep scamming the soohisticators ![]() |
Only fools .. deadbeats.. imbeciles..blockheads..olodos.. jealous humans,ojukokoro..lazy..idiotic animals...zombies... extremely fanatical beings.. lowlife's.. Dullards.. Fit reason to vote for the...? If you know you know.. Morons |
Yoruba this Yoruba that..igbo this igbo that.. Wetin be the fight? Aboki nyansh..who go lick am better.. ![]() South ..make una no join Dem oh... Maintain lane.. Even tho e happen Dem go kill una join east.. Aboki no Sabi bountary .. Meanwhile..abeg..na God we take beg..op close this thread.. Once people God's don dey enter the mater...the Gods go begin ginger for blood.. |
Corrosiveman:Don't be stupid my friend.. Lagos is NigeriaN state in the Southwest.. Your papa village na no man's land.. Reason am.. Full. |
Some people must be in sifia pain right now ..seeing this pics and dey boldness they guy the take front am... Meanwhile some will enter sifia pain .. if the polo is finally rendered useless.. Anyways..the puppet Emperor must be allow to enjoy his kingdom..and after his subordinates..are loyal slaves.. without mind of their own.. Royal slavea are allowed |
APC scammed... Them.. ...and still scamming them... And will continue to scammer them.. Meanwhile.. They're all over opening mouth on top PDP.. This life eh.. some people Sha.. |
.... Na so APC go use Dem hand koba themselves.. Saraki still dey provoke oh.. He go just sing ...with better beats.. Produce by dino.. And e go sell.. |
...op you to get sense..hoot Please what is Oshiomhole spreading... Love speech .. ![]() And Apc online media.. Are spreading peace message? Even a mod on this forum is doing love things... APC I hail... |
Mr integrity is in control.. hands off! Buhari is corrupt.... Na for Apc ..person dey use bullion van carry his money..EFCC dey escort am.. Still this government.. another human dey use plane carry money... EFCC the defend am..with creating and recreation stories.. Same government wey na boi boi... I mean boi boi..oh ..dey still madam 2.5billion naira... How much madam com keep? Yet bubu dey fight corrupt..Mr integrity and honesty.. according to economist and all Europe.. Naija I hail.. Na him ..some dey shout say Dem no gree give money to beggar.. Wetin I know |
TIGRITIS:Truth is bitter... |
Gabriel004:Think you’re from a generation of gnys fulls idiets doks snak animz Dirrry punkkkkkkky |
The west always always instigate violence in Nigeria using foul language t abuse taunt other Nigerians ... who’s response will knows no bound and by extension insults the Muslim community.. This reactions by the Islam north always turn bloody.. while the original instigators.. now hide behind the north .. Southerners should be very wary of the southwest. Nzeogwu fell for this.. Zik too Ojukwu. Nnamdi kanu came blasting.. was wise .. but without limit.. West just simply used the northern blast.. made no noise about theirs and handed him over to bubu.. Igbos should wake up to who yourbas are.. and understand their definition of sophistication They will always engr .. propagate .. then seat back.. manipulate the north to carry out the vilolence against others.. while the keep adding fire . This is the western sophistication.. learn who this guys are.. and stay out of trouble. The beggar video today should be a lesson to all southerners on how this westerners operate:. As am typing this.. aboki don Dey vex.. on matters.. babe why you Dey see those yourba Dey use style push an go to east and making it loud. Mwhen The fight go start.. you go hear the kind petrol wet dem go pour. Bio no Dey respect their host.. Una don Dey insults northerners Na today E go soon be for una for Lagos Yourbas are accommodating Blah blah... I know this human ... I’ve lived with them. Studied them .. Ignore them.. and Dey won’t rest... fear . Will do everything to please you.. just ignore them and stay above.. Elrufia for 2023 insha allah.. Peace. |
Op is an infidel.. a tribalist and a coward.. The human in the video can be from any part of the county’s.. but our loyal slave of the puppet emperor use style style push am go east.. Very funny tribalist like the dull from daura.. Smh from r all this nepotism |
Elrufia..for 2023 .. Ribadu for 2027.. You heard is first.. No be media noise.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 107 pages)
