Holyeye's Posts
Nairaland Forum › Holyeye's Profile › Holyeye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
@realborn Ur nose, u wori o. wetin do ur abuna, wetin do ur balls, wetin do ur nipples, etc dem 2 much, u dey tlk perfume. Na una dey tk woman wit ease. Abeg make she hold me well well 4 my ting |
@Adura_ngba You sabi yarb well well. I no c wetin Militia yarn 2 dey call am names like nicompoops. She dey yarn tru. Yaradua dey suffer ill health we all sabi. D poster c sumtin wey dey amazin and he yarn am. w all fit c am. so notin do all of us. D tori wey she yarn abt bush sef na tru tlk. so wetin. W dey ere and we sabi wetin dey happen. Obj impose person on us cum give us partin gift in fuel increase which kain yeye leader b dat. Nw dis sickly man neva enta, na soso strike, long queue, hardship d man dey face as welcome party. Abeg make w yarn tru. If d guy no revert d tag wey obj give am as puppet, walahi e no fit perform no long tin |
Militia tell am tru. Me no say me no dey trust worthy, even wen she dey under my roof, bt d truth b say i love am well well. I no fit joke wit make she catch me. I respect am well well. |
Wetin all of una dey yarn sef. Pple dey congratulate, dis world dey amazing. Wetin d kitten dey 4? na 2 carry am go grave? Abeg wahala dey tru tru. As i yarn earlier, if d lady no b reverend sista, make she pray 2 God to provide a gud man. No be congrats or applaud she need abeg. Make una leave Militia alone, una tlk una own abeg she get right to her opinion. I dey ur side kampe. How many guys ere go marry 35 yr old lady as first wife irrespective of virgin or no virgin? Sum babes become worse afta dem hole don open. Dem go wan explore dose years in one day, jumping from bed 2 bed. I don experience dem tire so i no 2 dey move 4 dat kain yarn. Na gud tin 2 remain virgin but no be 4 dis long. Abeggggggggg |
my bro, u too much, d tin dey work like magic, 4 dem bodi. e dey destroy dem defences like majic. Me no dey play with dose two buttons, basically known as icon of excellence. Sum dey tanda like rubber 4 dem apple. But i hear say sum niggas dey chew am instead of suckin, dat one bad becos e fit land u slap. no long tin as usual |
no worry make u break up. You hear me so. u neva catch am u don dey tink of breaking up, na wah ooooooo. So if u marry person and u nab am wit woman u go divorce abi? Abeg if u love am well well, dey pray 4 am, nothin wey God no fit do. look 4ward 4 beta days as long as d guy is lovin, carin, and ur specs. I feel say na u no fit hold bodi. Tink well well. |
i go tell u tru e dey work well well. no dull ursef if u get money, it is worth d risk. My paddy just cash 600k yestday. life generally na risk. try wit small money and u go dey increase from there. Enjoy |
Hajia me no go tlk say na curse to be virgin at 35. bt wetin me dey yarn b say na seminary u dey or u just no wan marry. Abeg d pathetic story be say u suppose don marry like 10yrs ago. Forget d issue say u b virgin and seek 4 Mr. Right make God give u. Na bad tin 2 dey claim virginity at dis age wen u suppose don born finish, unless say u wan claim celibacy dat one dey ok. Na jst my opinion. i fit join such person in 100 days fastin and prayer. no long tin |
guys una 2much @Bebe i go dey try dat often nw |
U kno w can learn from dis thread the extra points dat can create an orgasmisic experience for our spouses. For me it is my nipples if well sucked and my balls are if well touched |
Abeg notin do u. Guys dey scarce nw. i kno say u 4 don dey try seek attention, but guys no gree give u. no be our fault oooooooo. u sabi say d statistics na ratio 5gals to 1 guy. If u like continue 2 dey lie make u no tlk tru. walahi u go reach 30 and u go stil dey post dis kain thread. U tink say u b small pikin abi? Make u enta deliverance session, and if e get any boi wey u dey eye tete, tell am make e sabi b4 anoda sharp gal go take am. Na my candid advice. If u cum ma shrine walahi u go pay well well 4 consultancy, na only 4 nairaland my services dey free. Hurry while offer last ![]() |
