Holyeye's Posts
Nairaland Forum › Holyeye's Profile › Holyeye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
Crazy show and indeed the best and a must watch. Thumbs up Bovi |
me no fit shout. dis thread can fit to waka dis long mean say d guys dem correct well well. to cut all long tin short, me no fit stop to dey halla 4 my niggi FAZE. D guy full ground well well. D new videos are freaking out of dis world. "If u need somebody is gr8" nd d odas too. I dont give a damn wat anyone tinks but i appreciate dis young man's effort in ploughing back wat he has earned from record sales into making quality video. Critics please go into a record sales shop and procure Faze and Tuface's video cds, i am sure u can evaluate discarding all myopism and bias. Faze u 2much. |
Pls i need a BQ apartment in dolphin or osbourne. urgentttttttttttttt |
darlingd, abi wtin ur name b sef? me i gbadun u well well. all these bois wey dey ere hw many of dem fit yarn dem mind d way u do? u b correct person, me sef go join u 4 dat ur prayer. at least u say u no mind wait 4eva abi? at least she fit consider u wen u don turn 80. @efuah, babe u harsh o. person dey love u lyk dis? wetin u do am nw? d guy dey fite evryman because of u. dis one serious. anytin fit happen for dis nairaland sed. bros u go b gd advert 4 bank phb. think am, achieve am no long tin |
me don go d show participate 4 audience. i must confess dose guys are doin a yeoman's job. But d major laxity is d attitude of d so called female crew members. They are terribly irritating. Very bad manner of address. They assume evry member of d audience is poor nd so dey ve sumhow become their benefactor. Very sad indeed. I was opportuned to win the audience 20k afta participatin 4 d second tym. u need to hear d address and mannerism put up by d lady who was supposed to b the PR of d crew. She cannot b qualified as saucy, i will only say she is ignorant. I jst cant go into details. I wld enjoin any of d staff who per adventure is logged to dis thread to work on correcting dis anomaly. Pickin up d said amount was tru an acct openin wit ecobank which is due afta a wk of airing the show on Tv. I received an sms to pick up the acct numbr on a certain date nd within a certain tym range. i cldnt make it on d said date. I called dem to notify dem bt the fone kept ringin, i den sent an sms statin y icld nt come. The day afta i was there by 10am. i was nt attended to till 10.50 nd it wasnt witout a disgustin remark by anoda of dem female staff. These so called gals are salary earners too. they shld also kno dat participatin in d show is nt basically becos of the money involved, bt the love we ve 4 d show. Nevertheless, even if participants cum 4 d money dey actually deserve it. Audience members ought to be treated wit respect too. Its a gr8 show nevertheless nd i must commend the sponsors 4 a job well done |
hmmmmmmmmmmm. Pple's replies can b very hurtin at atimes. He mite ve ova emphasized some points bt dat does nt rule out d fact dat his assertions are true. Most tyms u lift a gal from her position to a higher one and she becomes arrogant all of a sudden. She starts exhibiting traits dat were nt there wen u wer courting or wen u guys just started. I feel dis brother's pain, because only if u kno how hurting it is to ve a woman dat pretends to b reserved and always moody, den u wil feel him well. Some pple re sayin he shld get romantic enough and ask for y d attitude my pple i can b sure she wnt tlk. Jst pray dat ur partner remains as sweet as he/she had been till d end. no long tin |
@television, wetin u dey yarn, who elect or vote 4 who? Person wey blind, wey no b nigerian no say we no do election 4 april, na imposition dem do. So leave tori mata 4 dere. |
@aisha2 who knos, anytin can happen, a movie cld just b made of our opinions @ sillyboi na true tlk u tlk. some pple wer swapped by their mothers 2 d wrong fathers. @caustic abeg make dem warn ur driver 4 future, walahi d guy dey wahala. @xjovial at least driver pikin go be yankee born evry bodi true tlk reali. To a large percentage it is a gr8 stigma, nevertheless, life itself does nt come fair. Lets kp postin |
driver na person. bt frankly, d society stratifies different classes and frowns deeply at association between a low class and a higher class. U no dis fit b a serious issue and it can happen to anyone @Rudie na tru tlk. even d babe go follow u sef join |
who dey yarn sey pple blind. wetin concern us wit fotoshop? U n I no say dis man collapse during campaign. I no get business wit d guy hand. Na prayer we suppose dey pray make pple wey put am dere wey dey expect say e go die no go fit laugh. no long tin |
If you find ur self in dis position wat will you do to ur daughter, driver and d pregnancy? Especially wen dey profess undying love without remorse. |
Why pple dey yarn like say blood no dey their veins. I dey weak 4 d kain yeye pple wey dey dis nairaland sed. Person com ere wit wetin dey worri am una dey curse am. e no good It is natural 4 humans to have attractions wit d opposite sex, either married or unmarried. It only takes divine grace to get ur eyes and heart off someone u are suddenly attracted to and attached to. Atimes I wonder why our heart love more dan one person. Having feelings for sum1 else does not imply dat she has fallen out of love wit her husband, it is just d lust of the flesh dat we are all prone to. My candid advice here is to advice dat u invite ur husband over or visit him, give dis nick guy a break. Or beta still, watchout for his flaws, praise ur husband's qualities more and get more loving wit ur husband maybe on d phone to strengthen ur desires for him(Husband). I bet dat all dose condeming d poster if subjected to the same situation at STP will not hesitate to take advantage of the situation. U might b a guy and tink her case is absurd, only God knows wat ur own babe is doin under pretence and guise dat u dont know off. I believe in u to overcome. I have been in dis position several tyms. I must tell u i messed up most tyms, bt i learn from past experiences though m unmarried, bt i ve a stdy relationship. 2day, i ve learnt nt to entertain every of my lustful desires no mata how cheap and sweet it looks. Actually it is not easy and i must commend u, u are a good wife and strong one too. ur husband is lucky. But stay clear off Nick. All dat glitters is not gold. D worlld is a small place Make i come bkl 2 mai original sef. i neva serious like dis b4 4 nairaland. sum pple just dey make my blood hot wit dem kain answer. No long tin |